Olé
2Baba Lyrics

Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Guy freestyle this girl na ole I no dey like wetin the girl dey do
How e dey do am now e just dey blow my heart anyhow make she let me know now
Although i need this girl why e dey do my heart like this
Freestyle help me tell am now which one be all this one now
I no understand am
Ole ole

Maybe baby there's a different kind of spirit about you
Maybe baby it's the way you smile every time that I make you
I cannot understand wetin you do me wey dey make me feeling irie oh I
But if I ever tell a lie make I pai I dey trip for you my lady
After all that's been said and done
You don't even show me you care every time
You don't even make me feel like your number one
You don't even try to show me my position
It is only fair that you should let me know
You should let me know how you feel about me so
I have had enough of your forming
I am dying for your loving

I am calling you ole
Coz you stole my heart away
Coz I gave all my life to you
Girl I pump your gbagbo on too
If you really really want me so
Then baby you should let me know
But now is only me that let you know I love so
That is not the way that the story should go
Coz it feels good uh uh uh
Loving somebody
And somebody loves you back
Eh ai eh ai
It feels good uh uh
Needing somebody
And somebody needs you back needs you back

Maybe baby you are scared of letting go of your emotions
Maybe baby you just trying to give I an hypertension
I've been waiting as you sleep patiently for you to tell me your decision my position
But I got this funny feeling like say that my heart is in the danger
Claim what you get before it gets too late
But the way way you dey do e be like you get plenty faith
Carry me along you know I got your back
Help me in your world baby have no fear
Coz it is only fair that you should let me know

Eeeeh eh ai

Mami you might as well take my body and soul
Coz you got everything else under control
I am trapped behind bars mami won't let me out of her control
So crazy like that Kelly Rowland lady
My heart was stolen emotions getting messed up see you let me get stuck
Putting me on cruise like you feeling my sleeve
But would you believe all my yarn just follow the breeze
Blow like say I no fit find woman replace you I no go send you forever
You no be one and phase two but I will feel as lost when you gone
Depending where you from so I will carry on
With what I do best to make shoddies spot in the cute dress
Word to my honeys and all newest
Soldier go soldier come no dey scope me dey run
I am a not small boy don't take me to cut fun
I know you feeling this thing really so stop acting silly and cut the crap
You got my heart girl I want it back

After all it is said and done
You don't even show me you carry d don

Coz it feels good uh uh

Overall Meaning

The song "Ole" by 2Baba is about a man who is frustrated with the behavior of his lover. He feels that she is stealing his heart and his emotions because he cannot understand her actions. The man is asking her to be direct with him and express her true feelings about their relationship. He feels that she is forming and not giving him the love he deserves. He wants her to let him know if she truly loves him, so he can stop obsessing over her. Despite his frustration, he still loves her and wants to be with her, as it feels good to love and be loved in return.

The lyrics of the song are an expression of the universal feelings of love, frustration, and longing. 2Baba's powerful vocals and passionate delivery add to the emotional depth of the song. The lyrics are relatable to anyone who has experienced the complexities of love and relationships.

Line by Line Meaning

Guy freestyle this girl na ole I no dey like wetin the girl dey do
I don't like what this girl is doing, it feels like stealing my heart.

How e dey do am now e just dey blow my heart anyhow make she let me know now
I don't understand what she's doing to me, making my heart race, and she should let me know her intentions.

Although i need this girl why e dey do my heart like this
Even though I want this girl, she's still messing with my emotions.

Freestyle help me tell am now which one be all this one now
Tell me what's happening, explain it to me.

I no understand am
I don't understand what's going on.

Ole ole
Thief, thief (referring to the girl stealing his heart).

Maybe baby there's a different kind of spirit about you
Maybe you have a unique quality that makes you stand out.

Maybe baby it's the way you smile every time that I make you
Maybe it's the way you react to me that makes me fall for you.

I cannot understand wetin you do me wey dey make me feeling irie oh I
I can't understand what you're doing to me that's making me feel happy and excited.

But if I ever tell a lie make I pai I dey trip for you my lady
But if I ever lie to you, I will take the consequences because I adore you.

After all that's been said and done
Despite everything we've been through.

You don't even show me you care every time
You don't demonstrate to me that you care about me.

You don't even make me feel like your number one
You don't make me feel like your favorite person.

You don't even try to show me my position
You don't even make an effort to show me where I stand with you.

It is only fair that you should let me know
It's reasonable for you to tell me what you're feeling.

You should let me know how you feel about me so
You should express your feelings for me.

I have had enough of your forming
I'm tired of your pretenses.

I am dying for your loving
I'm desperate for your affection.

Mami you might as well take my body and soul
You might as well just have all of me.

Coz you got everything else under control
Because you already have control over everything else.

I am trapped behind bars mami won't let me out of her control
I feel trapped because you won't let me out of your control.

So crazy like that Kelly Rowland lady
My feelings for you are as intense as Kelly Rowland's in her song 'Crazy.'

My heart was stolen emotions getting messed up see you let me get stuck
You stole my heart and now my emotions are all over the place.

Putting me on cruise like you feeling my sleeve
You're taking me on a journey, like you're holding onto me.

But would you believe all my yarn just follow the breeze
But would you believe all my talk will just disappear with the wind (if you leave)?

Blow like say I no fit find woman replace you I no go send you forever
I'll be lost without you like I can't find another woman, so I won't abandon you.

You no be one and phase two but I will feel as lost when you gone
You're not the only one out there, but I'll still feel lost without you.

Depending where you from so I will carry on
It depends on where you're from, but I'll still continue on.

With what I do best to make shoddies spot in the cute dress
I'll keep doing what I'm good at and attracting women in pretty dresses.

Word to my honeys and all newest
Shout out to all the ladies, including the new ones.

Soldier go soldier come no dey scope me dey run
Military men come and go, but don't keep me waiting around.

I know you feeling this thing really so stop acting silly and cut the crap
I know you feel the same way, so stop playing games and be real.

You got my heart girl I want it back
You stole my heart, and I want it back.

Lyrics © Universal Music Publishing Group, WORDS & MUSIC A DIV OF BIG DEAL MUSIC LLC
Written by: JOHN COLTRANE

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@ITribalChief

Guy freestyle this girl na ole I no dey like wetin the girl dey do
How e dey do am now e just dey blow my heart anyhow make she let me know now
Although i need this girl why e dey do my heart like this
Freestyle help me tell am now which one be all this one now
I no understand am
Ole ole

Maybe baby there's a different kind of spirit about you
Maybe baby it's the way you smile every time that I make you
I cannot understand wetin you do me wey dey make me feeling irie oh I
But if I ever tell a lie make I pai I dey trip for you my lady
After all that's been said and done
You don't even show me you care every time
You don't even make me feel like your number one
You don't even try to show me my position
It is only fair that you should let me know
You should let me know how you feel about me so
I have had enough of your forming
I am dying for your loving

I am calling you ole
Coz you stole my heart away
Coz I gave all my life to you
Girl I pump your gbagbo on too
If you really really want me so
Then baby you should let me know
But now is only me that let you know I love so
That is not the way that the story should go
Coz it feels good uh uh uh
Loving somebody
And somebody loves you back
Eh ai eh ai
It feels good uh uh
Needing somebody
And somebody needs you back needs you back

Maybe baby you are scared of letting go of your emotions
Maybe baby you just trying to give I an hypertension
I've been waiting as you sleep patiently for you to tell me your decision my position
But I got this funny feeling like say that my heart is in the danger
Claim what you get before it gets too late
But the way way you dey do e be like you get plenty faith
Carry me along you know I got your back
Help me in your world baby have no fear
Coz it is only fair that you should let me know
You should let me know how you feel about me so
I have had enough of your forming
I am dying for your loving

I am calling you ole
Coz you stole my heart away
Coz I gave all my life to you
Girl I pump your gbagbo on too
If you really really want me so
Then baby you should let me know
But now is only me that let you know I love so
That is not the way that the story should go
Coz it feels good uh uh uh
Loving somebody
And somebody loves you back
Eeeeh eh ai
It feels good uh uh
Needing somebody
And somebody needs you back needs you back

Mami you might as well take my body and soul
Coz you got everything else under control
I am trapped behind bars mami won't let me out of her control
So crazy like that Kelly Rowland lady
My heart was stolen emotions getting messed up see you let me get stuck
Putting me on cruise like you feeling my sleeve
But would you believe all my yarn just follow the breeze
Blow like say I no fit find woman replace you I no go send you forever
You no be one and phase two but I will feel as lost when you gone
Depending where you from so I will carry on
With what I do best to make shoddies spot in the cute dress
Word to my honeys and all newest
Soldier go soldier come no dey scope me dey run
I am a not small boy don't take me to cut fun
I know you feeling this thing really so stop acting silly and cut the crap
You got my heart girl I want it back

After all it is said and done
You don't even show me you carry d don
You don't even make me feel like your number one
You don't even try to show me my position
It is only fair that you should let me know
You should let me know how you feel about me so
I have had enough of your forming
I am dying for your loving

I am calling you ole
Coz you stole my heart away
Coz I gave all my life to you
Girl I pump your gbagbo on too
If you really really want me so
Then baby you should let me know
But now is only me that let you know I love so
That is not the way that the story should go
Coz it feels good uh uh
Loving somebody
And somebody loves you back
Eh ai eh ai
It feels good uh uh
Needing somebody
And somebody needs you back needs you back
Eh ai eh ai

All comments from YouTube:

@promiseailemen6233

Who is here in 2024 😢❤

@af_pari

I plaster

@Da_Great_Khali

We gather dey ❤️

@olamoses3087

❤❤❤❤❤❤❤ who is here in 2024. I can't get enough of dis jam

@maryjonani9115

me

@kachikoby

Still here 💃🏽💃🏽

@olamoses3087

@@kachikoby smilesssss

@anyanwuuchenna

Me too

@Da_Great_Khali

I'm here from 2024

11 More Replies...

@Studioanehita

2024 and im here to listen to this masterpiece!! everytime I get a like I'm coming back to watch.. 2face is a legend

More Comments

More Versions