Liquor
9ice Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

This liquor mega go una eye high
This liquor mega go una eye high
Omo yi o mo mi
Omo yi o mo mi liquor dey here
Omo yi o mo mi he dey here he dey here
Dum di he dey here he dey here

Call me commando for your car park
Some taliban dey here with there caftan
We no mind and we no send
All we want na to party
Remember who you are make you compare
Wetin we come do na to johli
For your area you be yapian
Liquor dey here lets see your reaction
Liquor na water
Wey dem master take dey shaiye
Liquor na water
Make you use to suplus eh

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Liquor dey here you know the number to dial
Black or white go make us
Don't be too hostile lets be social
When we no high lets do what we can
You dont have to be partial
Baby feel me feel my potential
This is sexual and spiritual
I do and I boost for my credential
For all that cares it is official
And for the first time let me do as l want eh he dey here
And for the last time let me shaki as l want eh
Liquor dey here

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Over the sea across the bridge
Smoke dey seal dey go dey seal dey go
Under the bridge by the end of the street
Late hour mopul go show dey go show
No be say dem want catch us
Our ways be there ways so we chop up
Smoke live long so we bulf up
With some liquor we go light world cup
See your face you don spoil omo baba e sandal be soil
Am so blind am so high wey thing you want tell the rudeboy hey
Am so scare am so fast mo sumo like dat rude die e
Omega

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt high
Liquor dey here o
Join me and participate
Liquor dey here o
He dey here
He dey here
He dey here
He dey here




He dey here
9ice in the building

Overall Meaning

9ice's song "Liquor" is about the effect of alcohol on people. The song begins by repeating the lyrics "This liquor mega go una eye high" which suggests that the liquor will intoxicate the listeners until their eyes are fully open. The chorus also repeats the line "Dum di he dey here he dey here" which is a reference to the excesses that come with drinking. The song goes on to describe how the artist and his friends are not concerned about the consequences of drinking too much but are only interested in having fun.


In the first verse, the artist says "Call me commando for your car park" which indicates that he is ready to take charge of the party and ensure it is a success. He also mentions "Some taliban dey here with their caftans" which is a nod to the northerners in Nigeria who are often associated with wearing caftans. The artist implies that regardless of their differences, they are all united in their love for alcohol.


In the second verse, 9ice talks about his "personal mix" which is a mix of orogbo and ata (bitter kola and chili pepper), two locally used spices in Nigeria. He invites listeners to join him and "feel his potential" which can be interpreted both sexually and spiritually. Overall, the song is a celebration of the good times that come with drinking, and an invitation to join in the fun.


Line by Line Meaning

This liquor mega go una eye high
This alcohol will make your eyes very red


Omo yi o mo mi
This person doesn't know me


Omo yi o mo mi liquor dey here
This person doesn't know me, but there is alcohol available


Dum di he dey here he dey here
The alcohol is abundantly available


Call me commando for your car park
You can call me a party starter in your car park


Some taliban dey here with there caftan
Some people in their traditional caftan attire are here


We no mind and we no send
We don't care and we are not bothered


All we want na to party
All we want is to have a good time


Remember who you are make you compare
Remember who you are and make sure you compare yourself with others


Wetin we come do na to johli
We came to party


For your area you be yapian
In your area, you are known to be a talkative


Liquor dey here lets see your reaction
There is alcohol available, let's see how you react to it


Liquor na water
Alcohol is like water


Wey dem master take dey shaiye
That the masters and experts drink


Make you use to suplus eh
Use it to your advantage


Overdose dey worry me
I'm worried about overdosing


Orogbo ati ata leni mo poopo
I mixed bitter kola and pepper in my drink


Na my personal mix eh
That's my personal mix


Join me and fill ahrayt high
Join me and feel very high


Join me and participate
Join me and be a part of it


Liquor dey here you know the number to dial
There is alcohol available, you know who to call


Black or white go make us
Race doesn't matter


Don't be too hostile lets be social
Don't be too aggressive, let's be social


When we no high lets do what we can
When we are not high, let's do what we can


You dont have to be partial
You don't have to be biased


Baby feel me feel my potential
Baby, feel me and my capabilities


This is sexual and spiritual
This is both physical and emotional


I do and I boost for my credential
I do it and brag about my credentials


For all that cares it is official
For everyone that cares, it is official


And for the first time let me do as l want eh he dey here
For the first time, let me do whatever I want, the alcohol is available


And for the last time let me shaki as l want eh
For the last time, let me shake as I want


Liquor dey here
There is alcohol available


Over the sea across the bridge
Across the sea, over the bridge


Smoke dey seal dey go dey seal dey go
Smoke is being blown and kept going


Under the bridge by the end of the street
Under the bridge at the end of the street


Late hour mopul go show dey go show
Late at night, people will be around


No be say dem want catch us
It's not like someone wants to catch us


Our ways be there ways so we chop up
Our lifestyle is our way of life, so we enjoy it


Smoke live long so we bulf up
Smoke lasts long, so we add to it


With some liquor we go light world cup
With some alcohol, we will celebrate like we won the world cup


See your face you don spoil omo baba e sandal be soil
Your face is a mess, son of a soil


Am so blind am so high wey thing you want tell the rudeboy hey
I'm so high, what do you want to tell me, rude boy?


Am so scare am so fast mo sumo like dat rude die e
I'm so scared and so fast, I'll run like I want to die


Omega
The end


He dey here
It is available


9ice in the building
The musician, 9ice, is present




Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@adrianjnr5724

My love for this song never die❤❤❤❤❤❤❤❤

@fisayooyekole2151

I love this song soooo much

@alphabogeyman7462

"....some Talibans dey here in their kaftan...."

@hnicgemstonessupply5581

who is here 2021

@arkposnikemarycrisgibbons6488

All night long 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🎵🎤🍾🥂🍷🍷❤😘#proudly #9ja #omo #ologo #blessingChild #talented 🇳🇬👏

@skybright7569

This music make me to feel free

@olaidysanyaoluimoleayo5384

I love this music die
Always give me strength 💪💪💪💪

@stellaogundeji576

Can't stop listening. @ 25.04.18

@Jaymastia

We really don't have Time.

The song dates back to harder days

@shesan4u

Machala

More Comments