Mr. President
African China Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief
One day for owner e
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face
for crime fighter Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face
for crime fighter
Tell me something now rudeboy
Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr. President If you be governor If you be senator If you be police Oya lead us well If you be senator If you be police Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well
REPEAT Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well
REPEAT Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)
REPEAT 1
REPEAT REPEAT 2




Baba God help this country
REPEAT (till fade)

Overall Meaning

The song "Mr. President" by African China is a protest song that addresses the persistent problems of Nigeria as a nation. The song talks about the challenges facing the people of Nigeria such as poverty, unemployment, lack of basic amenities like food and water, poor road infrastructure, and absence of social amenities such as electricity. The song also highlights the corruption and the failure of leaders to lead the people to prosperity. The lyrics of the song are critical of the Nigerian government and its leaders for not taking appropriate measures to address the plight of the people.



Line by Line Meaning

Food e no dey
There is a lack of food.


Brother eh water no dey
There is a lack of water.


And our country no good o
Our country is not in a good state.


Everyday for thief
There is a prevalence of theft.


One day for owner e
Thieves will eventually get caught.


Poor man wey thief maggi. Omo, dem go show im face for crime fighter
Poor people who steal small things get caught and punished, while wealthy people who steal large sums of money are not punished.


Rich man wey thief money. Omo, we no dey see their face for crime fighter
Wealthy people who steal large sums of money do not get caught, unlike poor people who steal small things.


Tell me something now rudeboy. Rich man go dey halla prayer. Poor man go dey shout
Rich people have more advantages and opportunities than poor people.


Make una lead us well. No let this nation to fall inside well. Mr. President. If you be governor. If you be senator. If you be police. Oya lead us well.
Leaders should govern fairly and ensure that the country does not fall into ruin.


Fuel e no dey. Brother eh transportation no dey. And our road e no good o. What about the NEPA people o we no get light. Everybody just dey halla fuel no dey, na how we wan survive. Many youth ready for work but as work no dey na how dey wan survive. We be giant of Africa but to get visa enter Ghana na WAEC Policeman go see white e go tell you say I say that thing na red
There is a lack of basic amenities like fuel, transportation, electricity and good roads. Many young people are unemployed and struggling to survive. Despite being a potential powerhouse in the African continent, there is widespread corruption and incompetence.


Tell me something my people. Make una lead us well, no let this nation to fall inside well.
Leaders should govern fairly and prevent the country from falling apart.


Alhaji wey pull Khaki say the name of him party. People Destroying People na the name of the party. Election for my country na paddy paddy wayo wayo arrange no ni. People wey vote them in still dey live in pain. This na disgrace. I am so ashamed. We don collect shop permit. Collect trading permit trading permit. You still dey burn shop. You wan tell me say you no know when them pay. Why you dey make us dey live in pain. Make una lead us well no let this nation to fall inside well.
There is widespread corruption and dishonesty in politics. The people who voted these politicians are still suffering while these leaders are enriching themselves. There is a lack of law and order as people continue to break the law without consequences. Leaders should govern with integrity and ensure that the country does not suffer.


Omo nothing dey par. Anything wey par na witch Na im make we dey say Omo no lele. Tanke (echo)
There is nothing going well in the country. People attribute everything wrong to witchcraft.


Baba God help this country
A plea for divine intervention in the country's plight.




Contributed by Adeline B. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@user-gk4kk5gf5d

Even in 2024 this song still makes sense. 1000 likes for this classic by African China

@chinwezenwankwo5599

This guy saw tomorrow...thanks to African China. #Prophet #Revolutionary #Respect Brother !πŸ’ͺπŸ’―β€οΈ

@blessingkasara5142

20th of February 2024 we are worse than we were when this prophet sing this

@adewalequadri1120

This guy analysed the Nigerian problems in one music track πŸ‘

@kevolepro5930

So this light issue na thing for since for Nigeria eh
Enjoy this masterpiece in 2024πŸ‡¨πŸ‡²πŸ‡¨πŸ‡²πŸ‡¨πŸ‡²πŸ‡¨πŸ‡²

@nmg1909

We are still not free from all of these issues. This is a prophetic song even after more than 23yrs of his release.

@mcmoney2071

Prophet of our time....baba fela, edris abdul kareem mr lecturer, african chinaπŸ˜’πŸ™ŒπŸ»πŸ™ŒπŸ»πŸ™ŒπŸ»πŸ™ŒπŸ»πŸ™ŒπŸ»

@desmondempire3542

18th February 2024 will our politicians ever do the right thing?????

@bigboy6818

Our politicians are a reflection of who we are. A leader is a reflection of the people.

@asomeugene7783

this is like a prophetic song, could you imagine, this song is more than 20yrs,it still looks like today songs base on current condition.

More Comments

More Versions