No Time
Bracket Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

No time eh ah
na bracket eh
ape planet
peter and paul
dey don kolo eh
na na
No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh
I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
P Square
Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
e ye ... (repeatedly)

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air




if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

Overall Meaning

The song "No Time" by Bracket featuring P-Square is a reflection on the realities of life, where the good people die while the bad ones survive. The lyrics speak about the need to enjoy life and not worry about the inevitable. The line "no time" is repeated throughout the song, emphasizing the need to seize the moment and live in the present. The phrase "kolo eh" is repeated several times, which translates to "madness" in English. This is emblematic of the general feeling of unrest and confusion that is experienced in life.


The song begins with the melancholy tone of the singer, lamenting about the painful issues they face in life. However, the chorus becomes upbeat, encouraging listeners to embrace life and experience the joy it has to offer. The lyrics reflect the Nigerian perspective of life where happiness is seen as the ultimate goal, and one has to be carefree and live life to the fullest in the present.


The song also features the popular Nigerian musical duo P-Square, who provide a catchy and lively chorus. The singers advise listeners to enjoy life by dancing along to the rhythm of the song. Thus, the song is not only a reflection of societal realities but also encourages people to live life to the fullest.


Line by Line Meaning

No time eh ah
We don't have much time


na bracket eh
We are Bracket


ape planet
Record label that we belong to


peter and paul
P Square, another music duo


dey don kolo eh
Have gone crazy, like us


na na
Just like that


No time eh
We don't have time


that's why me I say make i yarn tori eh
That's why I decided to speak my mind


the thing the thing wey dey vex me eh
What's bothering me


na the same thing wey dey vex you eh
What's bothering you


For this world, the good dey die
Good people die in this world


and for the bad, na them dey survive.
While the bad people thrive


See I don try make I ask God why
I've tried asking God why


e con be like say i dey waste my time
It seems like I'm wasting my time


oya everybody make una dey joli eh
Everybody let's enjoy


make una throw una hands in the air
Put your hands up


if you wan do good
If you want to do good


make you go cold eh
Be patient and persistent


without it, some people go scatter your brain
Without patience, some people may drive you crazy


na this thing wey dey make me kolo eh
This is what's making me go crazy


better thing better thing no dey last eh
Good things don't last forever


if you dey hear me, no doubt me eh .
If you're listening, believe me


Believe me that na true story eh
Trust me, that's a true story


walahi
I swear


Before, we do that song happy day
We used to do a song called 'Happy Day'


but now we don comot with yori yori eh
But now we have released 'Yori Yori'


P Square
Referring to Peter and Paul


Se una dey see
Do you see?


them don dey go
They're already successful


I remember when we do gbedu last night
I remember when we sang together last night


them don kolo
They've gone crazy too


them say we no sabi sing eh
They said we cannot sing


some say na only dance we dey dance eh
Some say we can only dance


we con bring back bizzy body eh
We brought back 'Bizzy Body'


temptation
The temptation to copy someone else's style


them say na copy copy na copy copy eh
They said we copied


we go back again and bring do me
We did 'Do Me' again


and roll it eh with a good video
And made a good video for it


wetin remain eh?
What's left?


Omo no time
We don't have time


today na today
Today is the day


If e dey do you yori yori eh
If you're feeling happy


without it, some people go take you dey play play.
Without happiness, some people may not take you seriously




Contributed by Scarlett Y. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

The Noble Strenght

This song is full of truth and the beat is so lit ❤🎉😊 missing those days

Brenda Famina

This song is still my favorite over years! the music is great, makes you wanna dance! but the message is excellent! love you bracket!

aissatou diallo

i really love this song its remind me with my past. proud to be African thanks guys u r the best ever

Obi Vibe

This need award 2022 still rocks 💯

ouédraogo amidou

Vous chanter très bien je vous encourage énormément et j'espère vous écouter très vite !

Mahad609

You make a really good job guys, we would be really happy to see some of your concerts here in Djibouti. I follow you since Yori Yori and I and lots of young djiboutians boys and girls are fan of your music!!! Keep up the good job!

Puff Puff

I didn't even know they had fans in Djibouti. Bonjour to you all. :O I hope years later, you are still fans. :)

Mahad Faycal

Still fans even 10 years after !

Puff Puff

@Mahad Faycal Did they ever perform in Djibouti? If not @officialbracket you need to perform in Djibouti. I have never been to East Africa before, so maybe this might give me a reason to go. 🤔

beautyesthetics

I love Bracket,s music!

More Comments

More Versions