Anybody
Burna Boy Lyrics


Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on specific lyrics, highlight them
Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

Nikhil IJ

Lyrics:
Ah-ah, ah-ah
Gbese
Ah-ah, ah-ah
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
You won chop kpe you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won



All comments from YouTube:

DISCTRO

Burnaboy please no burn us with too much fire🔥🔥🔥🔥

woga 4 ntupwa

@Brithni Chester as....................................k..........................................
..........
...!....a........

woga 4 ntupwa

@Brithni Chester .........................1............

Brithni Chester

hahaha

Kareen Stuart

I recently discovered Burna boy. Being from the Caribbean and listening to this makes me feel so proud to know that I have descended from such greatness that is Africa. Love this song!

madeYaLook

@apostlej.thompson3949  amen and thank you may The Most High Yah of Abraham Isaac and Jacob bless you for preaching his gospel

Epiphany

@Motherlands I'm in the islands too.... we loud and proud about it baby!..I luv the celebration...our connection to the motherland is not lost it's still there...we feel the pull all the time especially through the music...ima come home one day Mama!!♥️

King Of Nowe

Facts!

Motherlands

hmmmmmmmmm, inspiration. We are proud that Nigeria is awakening the pride in all black people world over and connecting the dots. This is all we want, we have to be loud about our blackness.

Shanequa Austin

@Mosi Yes, it is 😍

5 More Replies...
More Comments

More Videos