Dangote
Burna Boy Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)

Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan

Choko, make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well

When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come
Because because

Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan

Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen

Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun

Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?




Find money, find money
Why me no go find money?

Overall Meaning

The song "Dangote" by Burna Boy is a reflection of his hustle and the struggles he has faced on his journey to success. The song is named after Aliko Dangote, a Nigerian billionaire who is considered one of the richest men in Africa. The lyrics talk about how Dangote is still searching for money despite his wealth and success. Burna Boy himself is also pursuing wealth and success and is not willing to sleep on his money. He emphasizes the importance of the hustle, saying that he is always working hard and not sending anyone to do his work for him. He urges listeners to also hustle and not be complacent.


The song speaks to the culture of Nigeria and the idea that hard work and hustle are key to success. Burna Boy acknowledges that there are many obstacles along the way, as he notes that people have told him "no" many times. However, he remains determined to find money and reach his goals. The lyrics also touch on the concept of sponsoring others when one becomes successful. Burna Boy promises to give back once he has made it and to help others achieve their own success.


Overall, "Dangote" is a song that reflects the spirit of the Nigerian people and the importance of hard work, perseverance, and determination in achieving success.


Line by Line Meaning

Dangote, Dangote
Repeating the name of a wealthy businessperson and entrepreneur, Aliko Dangote, with the implication that he is a role model for financial success


Dangote still dey find money o
Despite his immense wealth and success, Dangote is still focused on increasing his wealth


No level, no level
There is no limit to how much one can achieve financially


(It's Kel P Vibes)
Acknowledging the producer of the song


Ay, Dangote, Dangote
Repeating the name of Aliko Dangote again


I no dey, I no dey
I am always actively working and striving to achieve financial success


I no dey sleep on the money o
I am not complacent with my current financial situation and am always looking for ways to increase my wealth


Who I be?
Asking rhetorically who he is to not be working hard to find money


Wey make I no go find money o
Wondering why he wouldn't be trying to increase his wealth


I no dey send anybody o
He is not relying on anyone else to help him achieve financial success


Me I dey hustle gan gan
He is always working hard and hustling to achieve financial success


Choko, make you hustle, ma lo go
Encouraging others to work hard and not give up


I no be olodo, I no be bolo
Stating that he is not stupid or lazy


Wo Omo to ba lo fuck up
Warning those who might mess with him


I go show you my colour
He will assert his strength and power


Shey wan ro pe mi o l'opolo
He will prove his worth to those who doubt him


Emi gan gan mo yan wan lopolo
He will not be underestimated


The matter plenty
The situation is complex and has many factors to consider


Enu mi ole so tan
His mouth can not stop talking about the issue at hand


Oh no no o
Expressing frustration or disapproval


When I dey strive and I dey hustle
He is always working hard to achieve financial success


Wetin I dey find?
What is he searching for?


Kaluba I dey find
He is working to find financial success


When I dey move from place to place
As he travels and goes about his tasks


Wetin I dey find?
What is he searching for?


Na the dollar I dey find
He is trying to increase his wealth in US dollars


And I don do yes yes
He has made progress in his financial journey


And many people don tell me no no, no no
Despite others doubting him or saying no, he persists in his efforts to achieve financial success


Moni lati lowo o
He wants to become wealthy


Odi don don
He is focused on his goal of achieving financial success


Tori iya mi o bi mo odoyo
His mother did not give birth to a failure


Is it because I dey do am for love?
Is he trying to achieve financial success purely for the love of doing so?


If I get cash I go jaiye lokpopo
If he becomes wealthy, he will enjoy life to the fullest


I go give you cash, I go be your sponsor
If he becomes wealthy, he will help others financially


Is it because I dey do am for love?
Again pondering the reason behind his pursuit of financial success


If I get money, you go know o
If he becomes wealthy, everyone will be aware


Still I go hustle 'til thy kingdom come
He will never stop working hard to achieve financial success


Alakija dey find money
Another wealthy businessperson, Folorunsho Alakija, is also working to increase her wealth


Otedola dey find money o
Another wealthy businessperson, Femi Otedola, is also working to increase his wealth


Why me no go find money o?
Why shouldn't he also work to achieve financial success?


Ah ahn find money
Exclaiming that he will work to increase his wealth


Adeleke dey find money o
Another wealthy businessperson, Davido's father Adedeji Adeleke, is also working to increase his wealth


Adenuga dey find money
Another wealthy businessperson, Mike Adenuga, is also working to increase his wealth


Find money, find money
Repeating the phrase to emphasize the importance of working hard to achieve financial success


Why me no go find money?
Asking why he shouldn't also work to achieve financial success




Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Kevin Peters

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@danm7701

To anyone feeling the energy from this music and visuals:

I wish you financial freedom
I wish you strength
I wish you focus
I wish you blessing
I wish you good health
I wish you success
I wish you great results
I wish you love.
May this beautiful music be a blessing to you.



All comments from YouTube:

@HotNaija

This song makes me wanna drink champagne with a fork

@diceanddeucesent.1595

HotNaija makes me want to go swimming at the beach in a tuxedo 🤵🏽

@preciousojibo5338

I mind feels bruised because of trying to understand this comment..... thnks

@kimjr6602

@@diceanddeucesent.1595 😂😂😂

@nneka241

ah ah wettin hhahahhaaaa

@tonyac9153

Great concept! ☺

33 More Replies...

@swiftsmith3100

The saxophone does something unexplainable!powerful

@Lunga_

Yoh😭🔥

@tiffanybolden6879

Yezzzz! 💥💥💥

@oluwaseyifasanya5535

Exactly my feeling. The saxophone is magical

More Comments

More Versions