v
C.O.A.G. Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

You no go use me play
You no go use me play lia lia
Girl your body bad oo
Ak
Come out the shell oo
Ahnnahnnahnn
Omo na the pounds wey dey my mind
Me no send me no get your time
Omo ninety nine wey dey my side I fit dey Make dem give me sixty nine
As a sharp guy mi o foh oo
Me go dey anytime when dem Show
As a bad guy mi o sa oo
Me go dey any day when dey come
Ahhnnahhnahnn
Say it's five fifty five when I play
Don't wanna mess with the boy e Dey craze
Gbes
Now my son roll up my ganja
No waste time pass me the ting Make it faster iss LA o
Play your defence I go counter
With due respect you know my Baby badder Gbes
Yawa don gas see wahala
Fatima ti ba agbo je baddiana
Oya wait
Shake your waist
Mami give me space
Make I taste your plate
Slide it to the left touch your toes
Mami no dey form no dey dengepo
Woni won ti de Jekan gobri wole
Demma capsize when I enter the Place
Whine slow mami
Smile for daddy
Whine pon me face make i cause Tsunami
Cause tsunami
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Leg up leg up
Whine pon mi face
Make I cause tsunami
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Leg up leg up
Whine pon mi face
Make I cause tsunami
Dem dey find find trouble
I dey grind grind hustle
Man gats bubble
Mi ole pada sinu jungle
Bad man na sinner
Bad man no holy but bad man na Winner
My light e go shine e go mole bi fitilah
And God dey my back e dey stand Na my pillar
Shout out saraphina
Je ka foo kama rira
Ten milli for your bag make you chop life for my neck my lady oo
Five fifty five when I play
Don't wanna mess with the boy e dey craze
Gbes
Now my son roll up my ganja
No waste time pass me the ting make it faster Iss LA o
Play your defence I go counter
With due respect you know my baby badder
Gbes
Yawa don gas see wahala
Fatima ti ba agbo je baddiana
Oya wait
Shake your waist
Mami give me space
Make I taste your plate
Slide it to the left touch your toes
Mami no dey form no dey dengepo
Woni won ti de Jekan gobri wole
Demma capsize when I enter the place
Whine slow mami
Smile for daddy
Whine pon me face
Make I cause tsunami
Cause tsunami
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Whine pon mi face
Make I cause Tsunami
Leg up
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Leg up leg up whine pon mi face Make I cause tsunami
Ak
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up




One leg up
One leg up

Overall Meaning

The lyrics to C.O.A.G.'s song V are expressing the confusion and uncertainty felt by the singer towards a person they have a connection with. The first line, "If you see this, you know who you are," suggests that there is someone specific the singer is addressing, but they are unsure of the situation between them. The second line, "I hope things are okay for you," indicates that they still care about the other person's well-being despite the ambiguity of their relationship.


The third line, "I'm not sure if this is a Missed Connection or if I was just used by a player," reveals the singer's confusion in trying to identify what exactly happened between them. They don't know if they missed an opportunity to connect with this person or if they were only used for their own selfish intentions. However, the fourth line, "But I was happy to help a damsel in distress," shows that the singer still has a positive attitude towards their interaction with the other person, and was happy to be of assistance.


The final line, "Now you know where to find me," suggests that the singer is leaving the door open for the other person to potentially reconnect with them. Overall, these lyrics express a mix of emotions ranging from confusion, uncertainty, care, and openness to reconnecting.


Line by Line Meaning

If you see this, you know who you are.
I'm addressing a specific person who is aware of the context of this message.


I hope things are okay for you
I genuinely wish for your well-being irrespective of our past interactions.


I’m not sure if this is a Missed Connection or if I was just used by a player
I'm uncertain if our connection was a missed opportunity or if you utilized me for your benefit.


But I was happy to help a damsel in distress
Regardless of the situation, I was content with providing assistance to someone in need.


Now you know where to find me
Should you require my aid again or desire to reconnect, you know how to reach me.




Lyrics © DistroKid
Written by: Omowonuola Abimbola -Alli

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions