Starlight
Cobhams Asuquo Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

I fitti fight for you
I'll give my life for you
No valley too low no mountain too high
For me to climb for you
Na you dey help me see
The very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me

And I will walk a thousand miles
If only You will hold my hands
I will go the distance
All the way for you you know I can

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight
Hmm hmm hmm hmm

Dem say my eye go clear
Dem say your eye go tear
Darling no mind dem
Make you no send dem
Dem no be God my dear

And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you you know I can

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill
Starlight dey shine from night 'til morning
E no dey taya
E no dey die
And even when it disappears
Still dey out dey shine somewhere
All the time

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Ohoh ohoh

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh oh oh
And if dem argue say
We no go last reach night




I tell the people say
You no fit kill starlight

Overall Meaning

The lyrics of "Starlight" by Cobhams Asuquo speak to the unwavering love and devotion that the singer has for his significant other, portraying a deep commitment that can withstand any obstacle. He declares that he will "fight for" and "give [his] life for" his loved one, even when faced with challenges, as represented by the imagery of "no valley too low, no mountain too high" that he cannot overcome. He expresses gratitude for the love and support that his partner provides, seeing the "very best" in him and investing in his growth. Through the metaphor of "starlight," the singer conveys that their love is constant and enduring, shining even in the darkest of times.


The chorus continues to emphasize the singer's unwavering commitment, declaring that he would literally "walk a thousand miles" if it meant staying with his loved one. In response to naysayers who doubt the longevity of their relationship, he asserts that their love is unkillable and will continue to "shine from night 'til morning," never fading away. Overall, "Starlight" is a song about a deep and abiding love that endures through challenges, fueled by devotion and gratitude for the other person.


Line by Line Meaning

I fitti fight for you
I am capable of fighting for you


I'll give my life for you
I am willing to sacrifice my life for you


No valley too low no mountain too high
I will overcome any obstacle, no matter how difficult, for you


For me to climb for you
I will go to great lengths to be there for you


Na you dey help me see
You are the one who helps me see the best in myself


The very best in me
The qualities within me that make me the best version of myself


And na you dey there when nobody dey there
You are there for me even when no one else is


Na you invest in me
You put effort and time into helping me grow and develop


And I will walk a thousand miles
I am willing to go the distance for you


If only You will hold my hands
I need your support to help me through the journey


I will go the distance
I am prepared to endure whatever it takes to be there for you


All the way for you you know I can
I am capable of supporting you through thick and thin


People dey ask me say
People often ask me


Wetin dey make me smile
What makes me smile


Na you be my life
You are my life


And if dem argue say
Even if others argue that


We no go last reach night
Our relationship won't last long


I tell the people say
I tell them that


You no fit kill starlight
Our love and bond can never be destroyed


Dem say my eye go clear
They say I will eventually see the truth


Dem say your eye go tear
They say you will eventually be hurt


Darling no mind dem
My dear, don't worry about them


Make you no send dem
Don't pay attention to them


Dem no be God my dear
They don't have ultimate control over our lives


Starlight dey shine from night 'til morning
Our connection is powerful and constant


E no dey taya E no dey die
It never tires or fades


And even when it disappears
Even when we are apart


Still dey out dey shine somewhere
Our love still exists somewhere


All the time
It is always present




Lyrics Β© Verse One Media LLC
Written by: Cobhams Asuquo

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@cobhamsasuquoofficial

Thanks for all the love and support. I'm glad you all enjoyed it and i'm really excited by the projects (songs) that i will be releasing in the near future

@osemwegiegodwin6537

Boss.. I swear down. You sing good music. Good music. Sweet music.

@faithokunola5987

U really tried..Good music indeed.. I love this song so so much..Are u couples?

@kayyzisu6821

You are an exceptional human being.
All your songs are wonderful. You don't have any average song... All your songs are on a class of their own. God bless you...
love u bro..

@yinkaogbon2598

Your inspiration is always angelic...completely out of this world. Thanks for this piece. You are always cherished.

@kokolex8059

You are so correct,my tots exactly

8 More Replies...

@sandraauche

I’m just gathering my wedding playlist. whenever that day reach, we go unleash ❀️

@oyincs9275

Me and you both. #prepared πŸ˜…

@Tracyjewel_

Me three!

@henrifonkoue

Lol thought the same, this dude has some wonderful tunes

More Comments

More Versions