Na Lie
D'Banj Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Che, this is a wake up call to all liars
No need to lie no more
Make una tell am as e be
White is white, black black, no long talk

Listen
First of all liar na cheater
Now you wanna come to toast my sister
Take her to your house to start to beat her
The next thing wey I hear, you try to kill her
Mr. teacher, Mr. preacher
D′banj don't care if you drive car a big car
You say yo drive a big car, just to squeeze her
We know say you dey lie, so make you leave her

Oya come o, listen to wetin i wan talk o
D′banj o no go take any of the jokes o
When you see a liar they go talk like this
When you see a liar they go talk like that
Oya come o, listen to wetin I wan talk o
D'banj o no go take any of the jokes o
This na liar, liar, lie, lie no dey pay
When you see a liar make you tell dem say, na lie

They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)

Where the fire dey, where the fire dey
All the liar dem, fire fit burn dem
If dem no remain, fire fit burn dem
All the liar dem, dem have a problem
A wulipa problem
Come D'banj, come help dem fit solve them
You know me can damn them
You know me can dem them
Me and dem no friend
You know we can damn them
Some of demma say they have a degree
When you check it out they have no pedigree
Some of demma say they live in a city
When you check it out they live lowkey
Dem mama like dem rich
When you check it out they are so impoverish
They lie (They lie)
They lie (They lie)
They lie

(Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)

Yo, yo, meant to dude
Said you had the latest dots
When you telling more lies than satan does
Hey, because you lie you can fall your only churchill
Your mouth′s in a toilet bowl
Now you tell me who′s fat chips in the middle
You fix this nigga, quick, quick better wake up
I spit sweet here, rip off your make up
'Cause everybody know you made a quick for that, Jacob
I spot your lies from a mile away
′Cause you talk fast, mumbling an apology, ma apology, ma'am
Just telling the truth
I know you don′t leave but you're telling the bull
You said your chic is really like boo with shades
But really she′s like a baboon with braids
So next time you wanna tell a lie in splendor
Remember I'm handy with the lie detector

(Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)
I say

Yeah, make una hear me now
I wan teach you una little something wey una go dey talk when una see liars
You see, me I no dey entertain liars and my people here we no dey entertain liars
So when we see liars, this na the thing wey una go dey talk
Una go dey repeat am after me, hi

Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)

Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Fi le

Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)

Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)




Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Hini e, hun

Overall Meaning

The song "Na Lie" by D'Banj is a call-out to all those who claim to be something they are not. The artist emphasizes that white is white, black is black, and there is no need to lie anymore. The lyrics state that liars are cheaters, and they often try to deceive and manipulate others for their advantage. The song highlights the consequences of lying and how it can harm others, as seen when the artist talks about someone taking his sister to beat her and trying to kill her.


In the second half of the song, D'Banj goes on to list some of the common lies that people tell, such as claiming they have a degree or saying their car just passed. He states that he does not entertain liars and urges his listeners to call out liars when they see them. The song ends with a call-and-response section where D'Banj teaches his listeners to say "ti be fun oshi," which means "stop telling lies."


Line by Line Meaning

Che, this is a wake up call to all liars
It's a call to all liars to stop deceiving and lying. They should wake up to the reality that their lies hurt people


No need to lie no more
People should stop lying. There's no need to keep deceiving others


Make una tell am as e be
People should start telling the truth as it is


White is white, black black, no long talk
The truth is the truth. There's no need for long talks to explain what is true


First of all liar na cheater
Lying and cheating go hand in hand. If you're a liar, you're also a cheater


Now you wanna come to toast my sister
You're trying to woo or seduce my sister


Take her to your house to start to beat her
You take my sister to your house and start abusing her physically


The next thing wey I hear, you try to kill her
I hear that you try to kill her after abusing her


Mr. teacher, Mr. preacher
Even teachers and preachers can be liars


D′banj don't care if you drive car a big car
D'banj doesn't care if you drive a big car


You say yo drive a big car, just to squeeze her
You claim to drive a big car just to impress my sister


We know say you dey lie, so make you leave her
We know you're lying, so leave my sister alone


This na liar, liar, lie, lie no dey pay
Lying doesn't bring any good. Being a liar never pays off


When you see a liar make you tell dem say, na lie
Whenever you see someone lying, tell them it's a lie


They go say na them they big pass (Na lie)
They claim to be more important than others, but it's a lie


They go say na them drive first class (Na lie)
They claim to always drive first class, but it's a lie


They go say na they dey fly first class (Na lie)
They claim to always fly first class, but it's a lie


Where the fire dey, where the fire dey
Where is the fire? As in, where is the punishment for liars?


All the liar dem, fire fit burn dem
All the liars can get burnt by fire


If dem no remain, fire fit burn dem
If they don't stop lying, they could be burnt by fire


A wulipa problem
They have a problem with lying


Come D'banj, come help dem fit solve them
D'banj is called to help these liars solve their problem with lying


Some of demma say they have a degree
Some of them claim to have a degree


When you check it out they have no pedigree
When you check their background, you find out that they have no education


Some of demma say they live in a city
Some of them claim to live in the city


When you check it out they live lowkey
When you check, you realize they live a low life


They lie
They always lie


Yo, yo, meant to dude
Hey, I meant to tell you


Said you had the latest dots
You said you had the latest gadgets


When you telling more lies than satan does
You're telling more lies than Satan himself


Now you tell me who′s fat chips in the middle
Can you tell me who is trustworthy and who is not?


Your mouth′s in a toilet bowl
You're speaking nonsensical things


I spot your lies from a mile away
I can easily detect your lies


Just telling the truth
I'm just saying the truth


You said your chic is really like boo with shades
You said your girlfriend is really beautiful


But really she′s like a baboon with braids
But in reality, she's not as beautiful as you claim


So next time you wanna tell a lie in splendor
Next time you feel like lying to show off


Remember I'm handy with the lie detector
Remember that I can easily detect your lies


Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
This is for liars


Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
I say shame on liars


Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Shame on liars


Fi le
Get out of here


Hini e, hun
Listen, listen




Writer(s): Daniel Oladapo Oyebanjo

Contributed by Joshua V. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@odunayoowoyemi4034

Where can I get this album

More Versions