Diana
DADDY SHOWKEY Lyrics

Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Oh Diana
Why you dey cry clean your face
God's time is the best God go give you your own
If you see my mama hossanna tell her say o hossanna
I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna
If you see my mama hossanna tell her say o hassanna
I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna
E geti one woman hossa her name na Diana hossanna oh Diana baby hossanna oh Diana baby hossana
Diana fine well well hossa I say she fine well well hossa oh Diana baby hossanna oh Diana baby oh
Diana stay for husband house hossanna for goodi nine years hossanna
Diana no born pikin hossanna she no born pikin hossanna
Husband mama come hossanna Diana packi your load hossa I say packi your load hossanna Diana packi your load oh
Husband papa come hossa Diana packi your load hossa I say packi your load hossa Diana packi your load oh
Husband people come hossa all the way from village hossanna they marry new wife come o hossa for Diana husband o hossa
Diana husband come tell dem hossa make una leave fu my wife hossa abegi leave fu my wife oh hossa if you see my mama oh

If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna
If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna

Abeg clap for Diana hossa make una clap for Diana hossanna
Diana don get belle hossanna she don get belle o
Abegi clap for Diana hossanna make una clap for Diana hossanna
Abegi clap for Diana hossanna Diana the honor o hossa

If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna
If you see my mama hossana tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna

Shame to bad people hossa
Shame to bad people hossa
God's time is the best hossanna
Diana baby oh

Dianna don geti belle hossanna
She don geti belle hossa
Shame to bad people oh
Dianna don born e bobo hossanna
I say she born the bobo hossanna she born e bobo hossa
Diana born e bobo hossanna oh Diana baby oh
Oh Diana baby hossanna oh Diana baby hossanna
Oh Diana baby hossanna oh Diana baby oh

If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna
If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna

Oh Diana why you dey cry now
You see say that ting wey you dey cry for God don give you now your eyes jus dey shine and all your body they sweet you hek-hek
Diana baby kai mama oroyo orope ehehehehehe

If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna

Overall Meaning

In "Diana" by Daddy Showkey, the artist is addressing a woman named Diana who was experiencing a difficult time. Showkey urges her to stop crying and assures her that God's timing is perfect, she will have her own time. He explains that he is in the ghetto without problems, and if Diana's mother, who is named Hossanna, sees Showkey in the ghetto, she should tell her he is there and has no issues. Then Showkey tells the story of a woman he knows named Diana. She had been married for nine years but did not have children. Her husband's family urged him to leave her, and soon after, he took a new wife. However, Diana refused to leave and told him that his new wife should leave instead. She endured criticism and mistreatment from her husband's family, but she eventually got pregnant, and Showkey celebrates her joy by making everyone clap for her.

In essence, "Diana" is about perseverance and faith. Showkey understands that life can be hard in the ghetto and that people like Diana face even more challenging circumstances. Therefore, he wants to encourage her and anyone else who is going through a hard time. The story of Diana highlights how society, like the husband's family, can be cruel and unjust, but she remained steadfast in her fight to keep her marriage despite the odds stacked against her. Her perseverance paid off, and she was eventually blessed with a child.

Line by Line Meaning

Oh Diana
Addressing Diana

Why you dey cry clean your face
Asking why Diana is crying and telling her to clean her face

God's time is the best God go give you your own
Encouraging Diana that God's timing is perfect and she will receive her blessing

If you see my mama hossanna tell her say o hossanna I dey for ghetto hossanna I no get problem hossanna
Asking for someone to inform Daddy Showkey's mother that he is in the ghetto and has no problems

E geti one woman hossa her name na Diana hossanna oh Diana baby hossanna oh Diana baby hossana
Introducing Diana and repeating her name

Diana fine well well hossa I say she fine well well hossa oh Diana baby hossanna oh Diana baby oh
Complimenting Diana's beauty

Diana stay for husband house hossanna for goodi nine years hossanna
Explaining that Diana was married for nine years

Diana no born pikin hossanna she no born pikin hossanna
Revealing that Diana did not have children

Husband mama come hossanna Diana packi your load hossa I say packi your load hossanna Diana packi your load oh
Announcing that Diana's mother-in-law ordered her to leave the house

Husband papa come hossa Diana packi your load hossa I say packi your load hossa Diana packi your load oh
Announcing that Diana's father-in-law also ordered her to leave the house

Husband people come hossa all the way from village hossanna they marry new wife come o hossa for Diana husband o hossa
Revealing that Diana's husband's family from the village came and brought a new wife for him

Diana husband come tell dem hossa make una leave fu my wife hossa abegi leave fu my wife oh hossa if you see my mama oh
Diana's husband telling his family to leave his wife alone and requesting they don't involve his mother

Abeg clap for Diana hossa make una clap for Diana hossanna
Asking listeners to clap for Diana

Diana don get belle hossanna she don get belle o
Announcing that Diana is pregnant

Abegi clap for Diana hossanna make una clap for Diana hossanna
Asking listeners to continue clapping for Diana

Diana the honor o hossa
Referring to Diana as an honorable woman

Shame to bad people hossa
Expressing disdain towards wicked people

God's time is the best hossanna
Reiterating that God's timing is perfect

Dianna don geti belle hossanna
Repeating that Diana is pregnant

She don geti belle hossa
Stating that Diana is indeed pregnant

Diana don born e bobo hossanna
Announcing that Diana has given birth to a baby

I say she born the bobo hossanna she born e bobo hossa
Reiterating that Diana has given birth

Oh Diana baby hossanna oh Diana baby hossanna
Addressing Diana's baby

Oh Diana baby hossanna oh Diana baby oh
Addressing Diana's baby again

You see say that ting wey you dey cry for God don give you now your eyes jus dey shine and all your body they sweet you hek-hek
Telling Diana that what she was crying for, God has now given her and she is now happy

Diana baby kai mama oroyo orope ehehehehehe
Addressing Diana's baby and expressing joy

Lyrics © O/B/O APRA AMCOS
Written by: John Asiemo

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@rush3k

the funny part of this video is seeing the little person carrying the ghana-must-go on his head and getting shoved around, that cracks me up every time!

@renziie2804

12yrs ago and not a single reply

@itsjemmabond

@@renziie2804 He had replies. YouTube changed their format in 2014, that's why

@renziie2804

@@itsjemmabond what happened to the replies then ..deleted? I doubt it had any

@itsjemmabond

@@renziie2804 They're still here, just not under the comment

@renziie2804

@@itsjemmabond oh..no wonder there are times I see comments replying to each other but separate so it's like they are talking to themselves

1 More Replies...

@kelechicharles166

The people that worked so hard to lay the foundation of Nigeria's hip hop music. Long live Showkey

@TheOba89

Nothing hip hop about this lol

@davisonmwandila8179

Is he still alive?

@kelechicharles166

@@davisonmwandila8179

Yes. He's still alive

More Comments

More Versions