Raba
DJ SHABSY Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Omo na me as I dey here
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
Omoge my raba is near
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
In love with your body I am
Say I'm in love with your body
Eh oh oh

Lotori mi lo je gbese eh
Lotori mi lo je gbese eh
Lo je gbese oh
Lotori mi lo je gbese eh
Lo je gbese oh
Lotori mi lo je gbese eh
Lo je gbese oh Sugarboy go oh

Jen koba wan
Rastaman burst pon another one
Bands be the motto gabadaya
Sugarboy sweet dem Agbalumo
Na dem no know
Mr lover lover e no business if no Rabarabaraba
Mr Sugar Sugar Akwaibom G wey dey scatter scatter
Boss fi di hit feel the heat feel the beat
Anytime Couby drop put that ish on repeat
Dj Shabsy for the street no be beans
The girls wan chop big thing on repeat
You believe me
Pretty girsl dem them want to deceive me
Emperor Geezy
See let them know that we run the city

Omo na me as I dey here
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
Omoge my raba is near
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
In love with your body I am
Say I'm in love with your body o
Eh oh oh

Lotori mi lo je gbese e
Buy Feragamo I go pay
Lotori mi lo je gbese e
If you like you buy Monapo I go pay
Lotori mi lo je gbese e
The night is yours but then I go pay
Lotori mi lo je gbese e
It's me and you anything you want I go pay

Omo omo tell me whose farther than
Tell me whose wacker than
Omo I kick off the show 20 1 4
Scatter all of dem put together chai
Na so they fire me for Tweeter
Say I too dey mess with the same sound
No too dey worry me no dey famba
I too dey cana with the songs I dey push out
Mo sare shey 3 hits
Dem girls dem loose oh
Dem eye dey too shook
Sugarboy fire me I thunder one
Shabsy lo fa collabo
Won yan
Craze dey worry them
Boya lemo pe moti yo
Shame dey worry dem
Boya lemo Danny on a low oh

Omo na me as I dey here
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
Omoge my raba is near
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
In love with your body oh na
Say I'm in love with this body
Eh eh oh oh oh

Lotori mi lo je gbese e
Lotori mi lo je gbese e
Lo je gbese oh
Lotori mi lo je gbese e
Lo je gbese oh
Lotori mi lo je gbese e
Lo je gbese oh
Boy Kiss DJ Shabsy
Sugarboy ye eh
G Worldwide ha ha ha
Black card in my pocket




Bill ain't a problem
Forever Dope

Overall Meaning

The song "Raba" by DJ Shabsy featuring Kiss Daniel and Sugarboy talks about the falling in love with a woman's body and the willingness to spend money on her as well. The first verse introduces the singer's infatuation and proximity to the woman he desires, while the chorus emphasizes his love for her body. In the second verse, Sugarboy raps about his wealth and power, expressing no fear in showing off his money and his devotion to music. The bridge of the song repeats the chorus and shows the threesome taking turns professing their love to the woman they desire.


Line by Line Meaning

Omo na me as I dey here
I'm the one present here


Omoge my raba is near
I'm about to receive my money


In love with your body I am
I am attracted to your physical appearance


Lotori mi lo je gbese eh
I'm spending a lot of money


Lo je gbese oh
I'm spending too much money


Sugarboy go oh
Sugarboy is here


Rastaman burst pon another one
Rastafarian has dominated another track


Mr lover lover e no business if no Rabarabaraba
He is a lover and doesn't care about anything that doesn't involve money


Boss fi di hit feel the heat feel the beat
The music is hot and everyone is dancing


Dj Shabsy for the street no be beans
Dj Shabsy is famous in the streets


You believe me
Do you trust me?


Pretty girsl dem them want to deceive me
Some girls want to trick him with their looks


See let them know that we run the city
We're in charge of the city


Buy Feragamo I go pay
I can afford to buy expensive shoes


If you like you buy Monapo I go pay
I'll cover the cost even if it's expensive


The night is yours but then I go pay
I'll foot the bill for the night


It's me and you anything you want I go pay
I'll pay for anything you desire


Scatter all of dem put together chai
I've outperformed all of them combined


Sugarboy fire me I thunder one
Sugarboy ignited his passion and talent


Won yan
They're talking


Craze dey worry them
They're insane with jealousy


Boya lemo pe moti yo
Maybe they think I won't succeed


Shame dey worry dem
They're ashamed of themselves


Boy Kiss DJ Shabsy
Kiss and DJ Shabsy are boys


Sugarboy ye eh
Sugarboy is present


G Worldwide ha ha ha
G Worldwide is here


Black card in my pocket
I have a credit card with a high limit


Bill ain't a problem
I'm not worried about the cost


Forever Dope
Always amazing




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@arinolaoladipupo4754

Anyone here in 2024😊

@akondip1568

Always

@OmorilewaIrede

YeahπŸ˜ŠπŸ˜…

@NadegeAhoussinou

Yeah

@geniegento7126

πŸ–πŸ–πŸ–

@Lucky-wl2hh

Boom

6 More Replies...

@priscahchirwa6868

March 2024 who's here ❀

@josephinefarahani1996

after TikTok yeah

@adelinosebastiao2925

Classic ❀

@ujuokafor8616

The whole family dey here

More Comments

More Versions