If I Die
Da Grin Lyrics
Yeah... hey yoo frenzy (what!!)
please turn my microphone on
everytime I be in the studio
do this for me, (Naija!!!)
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
Ko ye won, ko ye won.
Yo!
I go many shows
I get many doe's
Get many hoes,
Where them dey before
Them be dey think say hear say
yea you no go reign
Cos they know my hustle
and they know the pain
Now I am chilling, and when they come they see a moet
They be like damn! Dagrin omo tele ti omo iwe
If no be God, wey they dey try for me
If I die, my guy, make you no cry for me.
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won ko ye won.
God na my creator,
Fela na my mentor
Money no dey drive me, money na my conductor
I no be good boy but I get loyalty
I no wan hear story when marketer, go pay me royalty
Anytime, when I roll out like Ludacris
People dey hala, dey wonder why like Jadakiss
My flow go take on for the ghetto like AkOne
Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won ko ye won.
Ashewo dey everywhere
Even gay dey fear
Say ashewo go collect all the boys for this year
I know say I be sinner, God, I dey sin
Everyday igbo, shayo
all night na dry gin
And I no start like this for church
I start with drum set
Then I wan open my ear
when God go blow the trumpet
Cos I know heaven dey
God even dey
If you want chop cake
na then you go know say oven dey
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won ko ye won.
Contributed by Isaiah G. Suggest a correction in the comments below.
To comment on specific lyrics, highlight them
Oladapo Olaitan Olaonipekun,also known as Dagrin (21 October 1987 – 22 April 2010), was an award winning Nigerian rapper from Ogun, Nigeria. A film of his life entitled Ghetto Dreamz was released in April 2011.
Dagrin's home was in Meiran, Alagbado, Lagos. His style of rapping incorporated Yoruba, English and Pidgin English. In 2010 he was nominated for the Nigerian Entertainment Awards for Best Album (C.E.O.), Hottest Single "Pon Pon Pon", Best Rap Act and Best Collaboration with vocals. Read Full BioOladapo Olaitan Olaonipekun,also known as Dagrin (21 October 1987 – 22 April 2010), was an award winning Nigerian rapper from Ogun, Nigeria. A film of his life entitled Ghetto Dreamz was released in April 2011.
Dagrin's home was in Meiran, Alagbado, Lagos. His style of rapping incorporated Yoruba, English and Pidgin English. In 2010 he was nominated for the Nigerian Entertainment Awards for Best Album (C.E.O.), Hottest Single "Pon Pon Pon", Best Rap Act and Best Collaboration with vocals.His album C.E.O. (Chief executive Omota English: Chief Executive Gangster) won the Hip hop World Award 2010 for best rap album.[4] From it came the singles "Pon Pon Pon", and "Kondo". Dagrin worked with other Nigerian artists such as Y.Q, 9ice, M.I, Iceberg Slim,omobaba,terry g,code,MISTAR DOLLAR, TMD entertainment, omowumi, chudy k, Bigiano, and Konga. He associated with music producers like Sossick, Dr Frabz, Sheyman, and Frenzy.
He died at the age of 22 on 22 April 2010 after a vehicle accident in Lagos, Nigeria.

More Genres
No Artists Found
More Artists
Load All
No Albums Found
More Albums
Load All
No Tracks Found
Genre not found
Artist not found
Album not found
Search results not found
Song not found
Smart Nice
If u still dy play Dagrin songs till tomorrow let me see u press button of like am see Dagrin fans for here. .....respect Dagrin all ur fans miss u
Usman abubakar
R I p more blessed
kherlly kherz
I'ma fan
monalisa francis
Till date
Princess Nnaji
Ohh rest in peace
Lawal Muhammed
“Don’t cry if he is gone “
“Be happy because he was here “
Legends never die 😔
Sego 4
2022😞
Dickson Friday
We don't search for old music!!!
We search for for old memories😭😭🌪
Saver nightwolf
12 years ago today the world lost a legend.
Keep resting on
soultist
omg! I have been listening to dis guy all this while but didn't know he was dead. I'm Ghanaian but I love his songs so much! Respect Dagrin. Serwaa will always love you