BAD
Di.Di.Sound Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

T mode on the beat oh no no hey hey
Naija ninja
Oh no no
Hy hey

So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi ehn
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi

Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Hey na na na na
Hey na na na na
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Hey na na na na
Hey na na na na

Pass me the beef make I knack am
Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa abambukunu domhuta alafia sose soje

And every body wanna know who me
Them say where I come from
Oya do those things that you do looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I say you never seen nothing yet
Seen nothing yet
Seen nothing yet

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o
And good as e be
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Tinini tanana smile for the camera
Ask me for date abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well
Looku looku looku looku looku well well
Dide ko bere ko fi ara jo
Ah ko fi ara jo
Gucci ni Prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo
Ah ko fi ara jo
Gucci ni Prada ni no bragado
Ah ko si bragado

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o
And good as e be
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Ain't no party till we jump in it
Fine fine girls wey dey form in it
When they see us them dey loose all their form finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par par party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let's shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma abeg how many thrones
We stand up
We stand up
Only one karma abeg how many throne

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o
And good as e be
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Oh na na na na
Oh na na na na
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Oh na na na na
Oh na na na na

Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix for petesi




For petesi
Awa landlord petesi ehn

Overall Meaning

The song "Bad" by Di.Di.Sound talks about the struggle to make money and attain success. The lyrics portray a shift from a place where there was little or no money to being landlords in a place called Patesi. The song emphasizes that despite being from humble beginnings, they have now acquired wealth and are doing well for themselves. The song also highlights the love for drama and conflict around them, with the artist stating that they enjoy it and the feeling it gives them. The song has a catchy beat that makes it enjoyable to listen to, and the lyrics have a positive message about overcoming adversity and achieving success.


The lyrics also touch on some of the challenges that arise with fame and success. The artist explains that people have many questions about him, his hair, and where he comes from. He also suggests that some people try to act like they know everything when they do not, while others have the appearance of wealth but cannot back it up. The artist emphasizes that success is a journey and that everyone has to start from somewhere.


Line by Line Meaning

T mode on the beat oh no no hey hey
The song is produced by T mode and has an upbeat intro


Naija ninja
The artist is shouting out the record label 'Naija Ninja'


Oh no no
The artist repeats the phrase to emphasize that something bad is about to be said


Hy hey
The artist uses a catchy ad-lib to hype up the audience


So remember lojosi
The artist reminds listeners of the days when they had no money


We no get money for pocket
The artist had no money to spend back then


Now we get money like Dokpesi
The artist is now financially stable like the famous Nigerian businessman Dokpesi


We be landlord for petesi ehn
The artist is now a landlord in a place called Patesi


Said am loving the beefing
The artist enjoys the act of engaging in a lyrical battle


The feeling the beefing is giving me
The artist likes the adrenaline rush and excitement that comes from beefing


Hey na na na na
The artist uses a catchy ad-lib to maintain a fun and vibrant atmosphere


Pass me the beef make I knack am
The artist asks for an opportunity to participate in a lyrical battle


Making the people dey dance all over
The artist's song is so popular that it makes people dance wherever it's played


You should be here with the champion lover
The artist invites a romantic interest to enjoy the success and spoils of their hard work with them


I wish you good luck like Jonathan
The artist wishes someone good fortune, similar to how former Nigerian president Jonathan was liked by many


My people everywhere You dey
The artist is known and loved all over because of their music


Abamburuwa abambukunu domhuta alafia sose soje
The artist sings some nonsensical but catchy lyrics as an addition to the song


And every body wanna know who me
The artist is popular and everyone wants to know more about them


Them say where I come from
People are interested in the artist's roots


Oya do those things that you do looking fine
The artist is instructed to keep doing what they do best and keep looking good doing it


So many questions I dey here
Many people have questions for the artist


Why you always combing your hair
Someone wonders why the artist is always grooming their hair


I say you never seen nothing yet
The artist has more tricks up their sleeves and they haven't shown all their capabilities yet


Seen nothing yet
The artist repeats the phrase as a reminder that they have more to offer


See e bad as e bad e o
The artist is about to highlight something that's bad


Everything wey we dey do we dey show class
The artist and their team execute everything professionally and with class


And good as e be
Even though something is good


Some people like to dey do like them know pass
Some people act like they know everything even if they don't


But na them low pass o
The artist implies that those people are inferior to them


Tinini tanana smile for the camera
The artist instructs someone to smile for a picture


Ask me for date abi I be calender
The artist is asked out frequently and is likening themselves to a calendar that's always being booked


Looku looku looku looku looku well well
The artist's ad-lib encourages people to pay attention and look carefully


Dide ko bere ko fi ara jo
The artist sings more nonsensical but catchy lyrics as an addition to the song


Ah ko fi ara jo
The artist repeats the ad-lib


Gucci ni Prada ni ko bragado
The artist names luxury fashion brands as an example of things they don't brag about


Ah ko si bragado
The artist repeats the ad-lib


See e bad as e bad e o
The artist is once again about to highlight something that's bad


Only one karma abeg how many throne
The artist reminds their enemies that there can only be one winner, and the throne is theirs


Ain't no party till we jump in it
The artist's presence is what makes a party fun and exciting


Fine fine girls wey dey form in it
There are many beautiful girls at the party who are trying to impress


When they see us them dey loose all their form finish
The girls become less formal and more relaxed when they see the artist


Omo dance no dey wait make the song finish
People shouldn't wait for the song to end before starting to dance


Girls dey like when we par par party
The artist and their team know how to throw a great party that the girls love


Eheh they calling me daddy
The artist's nickname is 'daddy'


When we show haters more more mumsi
The artist is kind to their haters and handles them maturely


Eheh I rap them like mummy
The artist treats their haters with kindness like a mother, but also shuts them down if necessary


So since we talking that family talk
The artist reminds everyone that they are all one big family


Let's shut them out and let the family talk
The artist suggests that it's time to ignore any outsiders and focus on their own family


Naija ninjas my family good
The artist's record label is their family and they have a good relationship


Them wan break us mehn How many stones
People are trying to destroy the artist's family, but won't succeed


Too many kings abeg how many thrones
There are too many people wanting to be the leader, but there can only be one


Said am loving the beefing
The artist repeats the phrase as they still enjoy participating in a lyrical battle


The feeling the beefing is giving me
The artist still enjoys the adrenaline rush and excitement that comes with beefing


Oh na na na na
The artist's ad-lib is repeated again to maintain a fun atmosphere


Ehn sho remember lojosi
The artist's reminder about their past financial struggles is repeated


Awa landlord petesi ehn
The artist reiterates that they are now a landlord in Patesi


Indomix for petesi
The artist mentions Indomix as their producer in Patesi




Lyrics © SENTRIC MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions