Yaro ft Ice Prince
Dija Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

My name na Di'ja
I dey sing for my baby
Nwannem Yaro
I dey love you
I crazy

My nam na Di'ja
I dey sing for my baby

Nwanmem Yaro
I dey love you
I crazy
Ah yeh Yaro Ah yeh Yaro
Ah ha yeh bayaroba Ah yeh ya yeh
Ah yeh Yaro Ah yeh Yaro
Ah ha yeh bayaroba Ah yeh ya yeh

Mavin

Ah ha yeh
Ah ha yeh
Ah ha yeh barap yeh
Don Jazzy

Something like a brother
I go be your keeper
Something like a Annie
Wey e catch Idibia
Something like Tee Billions
Wey e love hin Tiwa
Something like a Romie Romie
Kill himself for Julie

Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like MTN
Everywhere you go
I go follow you my baby
Follow you my baby

All I need is your love
Your love is all I need
Yes no one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby

You thief my heart o yaro
Bust my brain ni yaro
Smooth criminal yaro
I just dey love you yaro
I no dey paro yaro
Kai! Shege banza yaro
I go love you ahuh
Love you yaro

This soyayya is sweet o
E dey sweet me well welli o
Woi woi woi woi yo
Duya abeg no lef o
This love is crazy
Even i can't deny it
Don’t understand how I feel
But I like it

Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like MTN
Everywhere you go
I go follow you my baby
Follow Follow you my baby

All i need is your love
Your love is all I need
Yes! No one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby

You thief my heart o yaro
Bust my brain ni yaro
Smooth criminal yaro
I just dey love you yaro
I no dey paro yaro
Kai! Shege banza yaro
I go love you ahuh
Love you yaro

You thief my heart o yaro
Bust my brain ni yaro
Smooth criminal yaro
I just dey love you yaro
I no dey paro yaro
Kai! Shege banza yaro




I go love you ahuh
Love you yaro

Overall Meaning

The song "Yaro" by Dija featuring Ice Prince is a love song where Dija professes her love to her baby, who she refers to as Yaro. The song is a mixture of Nigerian pidgin and English, as well as some Hausa phrases. Dija sings about how she is crazy in love with Yaro and how she wants to be his keeper, just like Tee-Billions loves Tiwa Savage and Romie Romie would kill himself for Julie. She compares their love to that of notorious thief Anini, saying that he steals her heart, just like Anini stole from people. She also promises to follow Yaro everywhere, just like an MTN network.


The chorus of the song emphasizes the depth of Dija's feelings for Yaro, as she proclaims that all she needs in life is his love and that no one can compare to the way he makes her feel. She tells Yaro that he has stolen her heart, and she loves him despite not fully understanding how she feels.


The song showcases Dija's unique style of blending different languages and cultures into her music. The use of Nigerian pidgin and some Hausa phrases makes the song relatable to Nigerian audiences, and the catchy chorus ensures that it remains a fan favorite.


Line by Line Meaning

My name na Di'ja
I am Di'ja


I dey sing for my baby
I sing for my love


Nwannem Yaro
My dear Yaro


I dey love you
I love you


I crazy
I am crazy for you


Ah yeh Yaro Ah yeh Yaro
Yeah, Yaro, yeah, Yaro


Ah ha yeh bayaroba Ah yeh ya yeh
Let's have fun, yeah, yeah


Something like a brother
I'll be like a brother


I go be your keeper
I'll be your protector


Something like a Annie
Like Annie


Wey e catch Idibia
Who caught Idibia


Something like Tee Billions
Like Tee Billions


Wey e love hin Tiwa
Who loves Tiwa


Something like a Romie Romie
Like Romie Romie


Kill himself for Julie
Who would die for Julie


Something like Anini
Like Anini


You dey thief my heart baby
You stole my heart, baby


Something like your shadow
Like your shadow


I go dey gum your body
I'll stick to you


Something like MTN
Like MTN


Everywhere you go
Wherever you go


I go follow you my baby
I'll follow you, my love


All I need is your love
I only need your love


Your love is all I need
Your love is everything to me


Yes no one can compare
No one can match


To how you make me feel
How you make me feel


I place no one above
I put no one above


Oya show me you love me
Show me your love, please


You thief my heart o yaro
You stole my heart, Yaro


Bust my brain ni yaro
You blow my mind, Yaro


Smooth criminal yaro
Slick criminal, Yaro


I just dey love you yaro
I just love you, Yaro


I no dey paro yaro
I won't leave you, Yaro


Kai! Shege banza yaro
Wow! Damn, Yaro


I go love you ahuh
I'll love you


Love you yaro
Love you, Yaro


This soyayya is sweet o
This love is sweet


E dey sweet me well welli o
It's really sweet to me


Woi woi woi woi yo
Wow wow wow wow


Duya abeg no lef o
Please don't leave me


This love is crazy
This love is insane


Even i can't deny it
Not even I can deny it


Don’t understand how I feel
I can't explain how I feel


But I like it
But I enjoy it


Follow Follow you my baby
I'll follow you, my love




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@princebofficiel6963

Yaro (Remix) Lyrics

[Intro]
(Mavin)
Ti ni ni ta na na (ti ni ni ta na na)
Biko biko n’golo (biko biko n’golo)
Mariyan gana
Baby na sokoto
Miyam (Mavin)
My name na Di’ja (Di’ja)
Ah ha yeah (ah ha yeah)
Ah ha yeah (ah ha yeah)
Ah ha yeah barap yeah (yawa)
Don Jazzy! (ice)

Sampa The Great 'Let Me Be Great' (Live Performance) | Open Mic



[Verse 1: Ice Prince]
Aboki dangata
Ice Prince dan mata
I’m making my money
They hating on me
Suka ce ni dan banza
Because say I lucky di lucky
Some people dey talkie like talkie
My baby is dear, dear
She no say her bobo na shoki di shoki (no problem)
And I no dey too carry am waka
‘Cause man dem ah stare at the baka
She day ragga dey regge dey ragga
Dey enter the place with her shegen swagga (shegen swagga)
All dem ah need is loving
I put nothing else above and (swagga swagga)
Ah ha yeah, Yaro
Ah ha yeah, Claro


[Chorus: Di’ja]
You thief my heart o (yaro)
Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro)
I just dey love you (yaro)
I no dey paro (yaro)
Kai! Shege banza (yaro)
I go love you (uh huh)
Love you (yaro)
You thief my heart o (yaro)
Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro)
I just dey love you (yaro)
I no dey paro (yaro)
Kai! Shege banza (yaro)
I go love you (uh huh)
Love you (yaro)


[Verse 2: Di’ja]
This soyayya is sweet o
E dey sweet me welli welli o
Woi woi woi woi, yo
Duya abeg no lef o
This love is crazy (crazy)
I can’t deny it (ny it)
Don’t understand how I feel, but I like it
Something like Anini
You dey thief my heart, baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like (like, like)
Everywhere you go
I go follow you, my baby
Follow-follow you, my baby


[Bridge: Di’ja]
All I need is your love
Your love is all I need
Yes, no one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby


[Chorus 2: Di’ja]
You thief my heart o (yaro)
Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro)
I just dey love you (yaro)
I no dey paro (yaro)
Kai! Shege banza (yaro)
I go love you (uh huh)
Love you (yaro)

You thief my heart o (yaro)
Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro)
I just dey love you (yaro)
I no dey paro (yaro)
Kai! Shege banza (yaro)
I go love you (uh huh)
Love you (yaro)


[Outro]
Ti ni ni ta na na
Biko biko n’golo
Mariyan gana
Baby na sokoto
Miyam kwas, kwas
Miyam, miyam
Kwas, kwas, kwas
Ti ni ni ta na na
Biko biko n’golo
Mariyan gana
Baby na sokoto
Miyam kwas kwas
Miyam, miyam
Kwas, kwas, kwas
Baby na sokoto
Ti ni ni ta na na
Biko biko n’golo
Mariyan gana
Kwas, kwas, kwas
Baby na sokoto
Ti ni ni ta na na
Biko biko n’golo
Mariyan gana
Kwas, kwas, kwas



All comments from YouTube:

@_obianuju

Its about time we got some northern vibes in Nigerian music! Love it.

@401Orishas

You're late.

@clencyanse6510

whoever created that beat got my love- much love from Gabon.

@osigbemhesafrobeatsmixes

Don Jazzy made the beat.
Listen in the song and look at the picture.

@cutoffng5740

Don Jazzy I still dey vibe to this song in 2023 poop bro, hope say Dija dey alright sha

@azuayialaku1676

ina son waka gaskiya! definitely catchy!

@mrcolemore5831

ka na jin hausa so sei

@naeemasurajo-agoro3269

Ne koma Inna je hausa so sai

@akpo101

Its way better than the original!!!! Yess!

@boubacarkamou

2020?? love from senegal.

More Comments

More Versions