Big
Erigga Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Ofurukpe nga
Haha
Iβ€²m sorry
Its Erigga paper boy emirates empire
Warri how far
Stand up

Goldberg nor be cold pot
As i dey come make rappers go buckle (straight up)
Or go obalende go hustle
Na Erigga you dey smell nor be home trouble
Rappers wan follow me do, see dem okpey
Like dango e clear say dem nor go dey here tey
We nor be mate musically, moneycally
I pass you yaga yaga anycally
Ganster? How? You wey nor dey Zee world
I shame for you, street nor fit take you serious
For your mind leave erigga and e street talk
Bros na dey lie use your head complete work
For your mind, erigga don join illu
See the big triangle for the video he do
Nor blame me brother, blame my label bros
Na TWELVE k dem gimme cos i sabi bust (wow)
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(E gats big na)
EVEN IF NA BABE, the babe gats big na
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(E gats big na)
EVEN IF NA LOUD, the loud gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na

Station wagon nor be G wagon
Nor come my front come dey speak jargon
Like erigga we fit rap for you
If nor be loud you dey wrap den don't bother to
Na street beg me to be king
E just happen say i fit sing
Opportunity dey knock i open window run
If nor be kpo-kpo
Na community boys with guns
Assorted weapon different from assorted meat
One shot, if nor be God you and devil go meet
Pursue money like pikin wey i wan beat
You say you hot i nor dey feel you one bit
High town but you dey beat before you sleep
Bottomless pit naso my music deep
But many talk nor dey full basket
Just watch and see
Na big house i wan buy inside this lekki
For real

ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(E gats big na)
EVEN IF NA BABE, the babe gats big na
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(E gats big na)
EVEN IF NA LOUD, the loud gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
Big Big big
Big big big
Big big big
Big big big
Big Big big
Big big big




Big big big
Big big big

Overall Meaning

The song "Big" by Erigga is a rap song that tells the story of Erigga's journey to success as a rapper from Warri, a small city in southern Nigeria, to becoming a big name in the Nigerian music industry. The song is characterized by witty punchlines and wordplay.


In the first verse, Erigga boasts about his success and fame, claiming that other rappers are not on his level. He also warns other rappers not to try to follow him or compete with him, saying that they will not be able to keep up with him. Erigga then goes on to say that he is ashamed of rappers who are not from the streets and are not taken seriously by the people.


In the second verse, Erigga talks about his struggles to make it in the music industry and how he had to work hard to get to where he is now. He also emphasizes the importance of pursuing money and success, saying that he wants to buy a big house in Lekki, a wealthy neighborhood in Lagos.


Overall, the song "Big" is a celebration of success and excellence, and it expresses Erigga's pride in his achievements and his determination to keep pushing forward.


Line by Line Meaning

Ofurukpe nga
Greeting in a local Warri dialect


Goldberg nor be cold pot
Goldberg beer is not a cold cooking utensil. Meaning it's not something to be trifled with.


As I dey come make rappers go buckle (straight up)
I have come to cause havoc and make struggling rappers give up quickly.


Or go obalende go hustle
They should go to Obalende to hustle because they are not cut out for the rap hustle.


Na Erigga you dey smell nor be home trouble
You know my name Erigga, so don't come after me with unnecessary troubles.


Rappers wan follow me do, see dem okpey
Many rappers want to be like me, but they can't measure up.


Like dango e clear say dem nor go dey here tey
Like a rat, it is obvious that they won't last long in the rap game.


We nor be mate musically, moneycally
We are not in the same league musically, money wise.


I pass you yaga yaga anycally
I am way ahead of you in every aspect, be it swagger or earnings.


Ganster? How? You wey nor dey Zee world
You claim to be a gangster, but you are not even good enough to star in a Zee world soap opera.


I shame for you, street nor fit take you serious
I am ashamed of you because the street does not see you as a serious person.


For your mind leave erigga and e street talk
You should stop paying attention to me and the things I say.


Bros na dey lie use your head complete work
My dear friend, don't be deceived, use your head to work for the things you want.


For your mind, erigga don join illu
You think I have joined a secret cult or cult group.


See the big triangle for the video he do
The big triangle on the video is just for decorative purposes, and not secretly related to cultism as you might think.


Nor blame me brother, blame my label bros
Don't blame me for what you think, it's my record label's fault.


Na TWELVE k dem gimme cos I sabi bust (wow)
My record label gave me twelve thousand Naira because I know how to rap (sarcastic wow).


ANYTHING I DO (e gats big na)
Whatever I do, it has to be big.


IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
Even if I'm buying a house, it has to be a big one.


IF NA DRIVE I DEY BUY (E gats big na)
Even if I'm buying a car, it has to be a big one.


EVEN IF NA BABE, the babe gats big na
Even if it's a woman, she has to be big in size (possibly refers to financially stable or influential).


Station wagon nor be G wagon
A station wagon is not the same as a G wagon. G wagon is superior in every way.


Nor come my front come dey speak jargon
Don't come and try to deceive or impress me with lies and useless talk.


Like erigga we fit rap for you
Just like me, I know I can deliver good rap music to you.


If nor be loud you dey wrap den don't bother to
If you don't have a good beat to rap to, please don't bother trying to rap.


Na street beg me to be king
The street chose me to be their king, and they appreciate my talent.


E just happen say i fit sing
It just so happens that I can also sing well.


Opportunity dey knock I open window run
When an opportunity presents itself, I take quick action to make sure I don't miss it.


If nor be kpo-kpo
If not for the illegal access/shortcut to success I stumbled upon.


Na community boys with guns
I would have had to struggle with community boys who are armed with guns.


Assorted weapon different from assorted meat
The arsenal of weapons those boys have is different from the types of meat sold in the market.


One shot, if nor be God you and devil go meet
One shot from their guns, and if not for God, you would have met your maker or the devil himself.


Pursue money like pikin wey i wan beat
I'm running towards money like a child trying to catch a toy they want so badly.


You say you hot i nor dey feel you one bit
You might think you're hot or talented, but it doesn't show or impress me one bit.


High town but you dey beat before you sleep
You may be living in a fancy part of the town, but you struggle to even get some sleep.


Bottomless pit naso my music deep
My music is as deep as an endless pit, with lots of depth and meaning.


But many talk nor dey full basket
Many people talk but don't have the substance to back it up.


Just watch and see
Just observe and you will see the truth.


Na big house i wan buy inside this lekki
I want to buy a big house inside this affluent location called Lekki.


Big Big big
Everything has to be big.


Big big big
No room for small things in what I do.


Big big big
I only settle for the biggest and the best.


Big big big
I don't compromise on quality or quantity.


Big Big big
I always aim for the biggest achievements.


Big big big
The size of what I do matters a lot.


Big big big
I'm all about big dreams and big accomplishments.


Big big big
Big is my motto, lifestyle, and everything else.




Contributed by Leo A. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@popopaul5382

😱 Killed it BabaπŸ™ŒπŸ™Œ

@princebello2910

Nice one erigga

@oviejoel5441

Underrated

@henrynice9969

BADDEST rapper in naija

@georgenelson9774

πŸ˜‚πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜‚πŸ˜‚

More Versions