Hold Up
Erigga Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

It's erigga baby
Paper boi
Ah just woke up in a brand new house
I wanna go out and I've got a brand new car
Mehn na God dey run am menn
Nobody move jargon dey hold up
Business don bad tell rappers make them gold up
Ah need better space bus keep your sienna
Am getting work work work Rihanna
If you hear say ah suffer no be fabu
Hungry wey dey give headache alabukun
No chairman dey gree drop like kabu kabu
Buh them want make you dey follow them like malu malu
God4bid talent full my buluku
I'm the shit forget wetin your pikin poo poo
But no poo poo to write my lyrics cool cool
In a word wey who no get money na mugu
Until emirate empire enter my life
Everything good soft girl enter my ride
You need protection forget Gold Circle
Money dey come make wey drive enter ecoobank
Bross see ehn
Bross
Who do too pack iron for neck no dey know g9ld
So baba God guide me ah no too know road
Cut my grass if you see the state wey fold
Dey form friends now
Because my account don load
Swell up like who chop community cash
Beat the beat like who chop community cash
You no know me ah follow full market argue
Cun win them join them no dey follow me drag you
This no be Blom_blow boss wey okpendy be oh
This na gbedu wey go burst brain everywhere you go

Na God sure pass ah no fit fall like Jericho
Who dey roast corn no suppose walka go far
2017 team na go gather bar
Like picture wey only me dey ah take am personal
Forget haters those ones no be pexin naaa
Ah no fit go hell devil go taya for me
Him no mind find another one hire for me
My problem pass the one buhari dey face
Lyrically why you think say rappers dey gbess
Dey hala wicked
Erigga don return come
Like militant money like who go return gun
If my picture no dey under your girl pillow naim be say she crest my name for her dildo
Ah leave warri come lekki because of bar
You think say ah come here cun count the roundabout??
School of hardness forget say we graduate
Them still dey throw us the school fee
So wey you wey
No be you suffer pass
We na old warri
Kill lizard pick nkokolo follow dirty
Na we dey make our toys mumsy no dey buy
Like who wan wear suit
Wait make ah knack one time
Shhhhhhhh
Omo mehn
Ee no easy
You wan rap
Cun rap this one ah dey rap na




Comot your leg for high tension
(end}

Overall Meaning

The song Hold Up by Erigga speaks of his rise to success and the struggles it took to get there. He speaks about waking up in a new house and having a new car, indicating that he has achieved a level of success that he had previously desired. However, he also mentions the challenges he has faced and the need for protection as he continues to rise. The use of metaphors such as "cut my grass" and "team na go gather bar" also signify the journey of his success, indicating that he has had to work hard to get to where he is today.


Erigga also highlights the importance of perseverance, with lines such as "Na God sure pass ah no fit fall like Jericho." He acknowledges that his success is not just due to his own hard work, but also the blessings of God. However, he does not shy away from the realities of the industry, mentioning the pressure on rappers to constantly produce and compete with one another.


Overall, the song Hold Up showcases Erigga's personal journey to success and highlights the harsh realities of the music industry.


Line by Line Meaning

It's erigga baby
The song is being sung by Erigga


Paper boi
Erigga refers to himself as the Paper Boi


Ah just woke up in a brand new house
Erigga wakes up in a new house


I wanna go out and I've got a brand new car
Erigga wants to go out and he has a new car


Mehn na God dey run am menn
Erigga credits God for his success


Nobody move jargon dey hold up
There is a hold-up and everyone is stationary


Business don bad tell rappers make them gold up
The rap industry is declining, and rappers are advised to level up their skills


Ah need better space bus keep your sienna
Erigga needs a better car than a Toyota Sienna


Am getting work work work Rihanna
Erigga is working hard like Rihanna


If you hear say ah suffer no be fabu
Erigga is truly suffering and it's not a rumor


Hungry wey dey give headache alabukun
Erigga is very hungry, to the extent it's causing him a headache


No chairman dey gree drop like kabu kabu
Erigga is not accepting low pay offers from music executives


Buh them want make you dey follow them like malu malu
Music industry executives want artists to follow their directions blindly


God4bid talent full my buluku
Erigga is blessed with talent


I'm the shit forget wetin your pikin poo poo
Erigga is the best and surpasses anyone else, including their children's achievements


But no poo poo to write my lyrics cool cool
Erigga is not bragging without substance; his lyrics are legitimately good


In a word wey who no get money na mugu
In a world where those who don't have money are often overlooked


Until emirate empire enter my life
Erigga wants to attain great wealth and success


Everything good soft girl enter my ride
Erigga enjoys the company of attractive women


You need protection forget Gold Circle
Erigga suggests that Gold Circle condoms are not enough protection


Money dey come make wey drive enter ecoobank
Erigga is receiving a lot of money that he's depositing in EcoBank


Bross see ehn
Erigga is drawing someone's attention with 'Bross' (Brother)


Who do too pack iron for neck no dey know g9ld
Those who possess guns are not necessarily wealthy


So baba God guide me ah no too know road
Erigga hopes for divine guidance as he navigates life


Cut my grass if you see the state wey fold
Erigga wants naysayers to mind their business and stop bringing up his past


Dey form friends now
People who didn't know him before are trying to befriend him now that he has made it


Because my account don load
Erigga has a lot of money now


Swell up like who chop community cash
Erigga has gotten incredibly rich


Beat the beat like who chop community cash
Erigga is spending extravagantly


You no know me ah follow full market argue
Erigga enjoys pointless arguments with people he doesn't know


Cun win them join them no dey follow me drag you
People who didn't support him earlier shouldn't try to benefit from his achievements now


This no be Blom_blow boss wey okpendy be oh
His music is not like others who provide fast and surface level entertainment


This na gbedu wey go burst brain everywhere you go
Erigga's music is explosive and entertaining wherever it is played


Na God sure pass ah no fit fall like Jericho
Erigga is confident that God will protect him from falling like the walls of Jericho


Who dey roast corn no suppose walka go far
Those who sell small things on the street shouldn't travel far


2017 team na go gather bar
Erigga is optimistic that he will achieve success in 2017


Like picture wey only me dey ah take am personal
Erigga likes to keep things private and takes personal ownership of them


Forget haters those ones no be pexin naaa
Erigga advises ignoring and refusing to take haters seriously


Ah no fit go hell devil go taya for me
Erigga believes he is too good for hell and the devil cannot handle him


Him no mind find another one hire for me
The devil should find someone else to deal with


My problem pass the one buhari dey face
Erigga has problems that are larger than the President of Nigeria's


Lyrically why you think say rappers dey gbess
Erigga wonders why rappers are seen as cool simply because they rap


Dey hala wicked
Some rappers are unnecessarily aggressive


Erigga don return come
Erigga is back with new music


Like militant money like who go return gun
Erigga earns a lot of money like a militant who surrendered their weapons


If my picture no dey under your girl pillow naim be say she crest my name for her dildo
Erigga jokes that if his picture is not under a woman's pillow, his name must be on her sex toy


Ah leave warri come lekki because of bar
Erigga moved to Lekki to improve his social atmosphere


You think say ah come here cun count the roundabout??
Erigga didn't move to Lekki to count roundabouts


School of hardness forget say we graduate
Erigga and his crew are hardened by life, but they've graduated from the school of toughness


Them still dey throw us the school fee
They are still paying for their 'education'


So wey you wey
So what about you


No be you suffer pass
You don't suffer more than me


We na old warri
We are from old Warri


Kill lizard pick nkokolo follow dirty
Erigga is humble and is willing to do menial tasks


Na we dey make our toys mumsy no dey buy
They make their own toys instead of their mothers buying them


Like who wan wear suit
Erigga is not concerned with wearing suits


Wait make ah knack one time
Wait for him to make an impact


Shhhhhhhh
Be quiet


Omo mehn
Man oh man


Ee no easy
It's not easy


You wan rap
You want to rap


Cun rap this one ah dey rap na
Try to rap like Erigga


Comot your leg for high tension
Be careful and avoid danger




Contributed by Gianna L. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@sagiruisah1077

πŸ€—πŸ€—πŸ€—πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯Voice of the street.. All za way from Philippines....!!!

@breezy4501

Nice song. we they feel you from Europe #italy Germany

@agbochristianchizoba9551

Nice one the baddest rapper.

Showing love from Ghana

@familyguy7842

Much love from India

@godfirstrelugy9064

On a replay ooooo

@hopepogbavevo559

Omo lyrics... pepper boi oil dey ur head

@calebkelechi7970

Na we dy make our own toy Piile no dy buy...........