Bring It On
F.Y.P Lyrics


Uh uh uh uh uh uh
Bring it on bring it on
You woo wooo wooo o you woo woo
Bring it on you woo woo woo you woo woo oh

Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o oh na oh oo

Shey na dem talk say
we no go blow oo
Oh oo shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right never give up on it
Bring it on bring it on
Are you ready unu ready
No matter how you try don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on bring it on
Are you ready unu ready
No matter how you try don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising rising rising
Keep it high
Rising rising ri-ris
Bring it on

This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it lai lai
Never say No uh
Never give up
Keep your head up standing tall
And for sure uh
You go turn it up burn it up
Turn down for what oh o o eh

Shey na dem talk say we no go blow o oh o
Oh shey dem dey see us now
We don dey glow o o
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right never give up on it
Bring it on bring it on
Are you ready unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on bring it on
Are you ready unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising rising rising
Keep it high
Rising rising ri-rise

I don't care who you are
Where you from or what you
Just as long as you chasing money
Do what's right never give up on it
Bring it on bring it on
Are you ready unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on bring it on
Are you ready unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising rising rising
Keep it high rising rising ri-rise
Bring it on


Lyrics © BMG Rights Management, Downtown Music Publishing, Fintage House Publishing



Written by: ARNOLD MICHAEL ROMAN, MORTON

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions