M.O.P
Fela Kuti Lyrics

Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Before dem turn us into monkey with tail o
Make we hear some important news we e dey o
Wey our big government dey hide from us o
We go expose dem o ohh-oh
(Gbe won Sita)
Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

We go expose dem o (Gbe won Sita)
Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

We have to talk about the long long time again
We have to talk about it for us to understand
We have to talk about the long long time again
We have to talk about it for us to understand
Oba Kosoko dey for Lagos when Englishman arrive
Englishman and Akitoye come drive Kosoko away
U.A.C come JOHN HOLT come others dem come too
Eo dey many many many years Africans dem no gree
Why you take our land by force dem ask di Englishman?
We have to come to some kind of an arrangement
Englishman no want gree dem start to hire yeye Africans
To fight your brothers and kill dem too
Dem give dem guns, uniforms and law
To fight your brothers and kill dem too, we dey behind your back
We be government, be governement, be government, be government, be government
If you be African man from better family
Dem say better family no de join police force
Dem say better family no de join soldier force
Dem say better family no de galavant around
If you be African man from better family
Dem say better family no de join police force
Better family no de join soldier force
Better family no de galavant around

Police for small fight (Small fight)
Army for bigger fight (Bigger fight)
Navy for water fight (Water fight)
Airforce for air fight (Air fight)
Police for small fight (Small fight)
Army for bigger fight (Bigger fight)
Navy for water fight (Water fight)
Airforce for air fight (Air fight)
One more time
Police for small fight (Small fight)
Army for bigger fight (Bigger fight)
Navy for water fight (Water fight)
Airforce for air fight (Air fight)

Police college establish too brainwash Africans
Army school come start to train di Africans
Inside dem school dem start to teach dem nonsense things
Di uniform you de wear na him be di authority
Authority for you to beat at any time
Authority for you to kill at any time
Remember na we go de give you di order all the time
Di thing wey we dey teach you make e dey your heat all di time
England is di best place, America is di best place too
Di black man is inferior to us
You must dey beat dem and kill dem and beat dem and kill dem
Na order na order you hear
Dise zombies dem start galavanting around
When dem see European you go dey see dem start to shake
Wetty dem thick thick boot and dem yeye uniforms
Guns for dem hands and dem batons for dem side
Vexing and sweating dem walking in di sun by force
Vexing and sweating dem walking in di rain by force
Di things wey dem dey teach dem e dey ringing in dem head

Englishman is di good (Is di good)
Afrika is di bad (Is di bad)
English e civilize (Civilize)
Afrika is di bush (Is di bush) U-uh
Englishman is di good (Is di good)
Afrika is di bad (Is di bad)
English e civilize (Civilize)
Afrika is di bush Uh (Is di bush)

Now let us ask ourselves wetin be government
Government na father of the people father must like him son
Son must like him father too
But di things wey dey happen for Afrika I will make an EXPLANATION
Di government wey we get na overseas sense dem get
Dem no be father, we no be dem son
Dem be di master, we be di servant
Food na plenty money, not enough houses to stay
Di houses wey e dey, dem dey cost plenty money
You go for any town, no water for di town
Di governent wey we get, dem be black man for di face
Di government wey we get, dem be white man for di YANSH
Dat is why you go see o judge dey go

One, police go follow am
Assembly man dey go
Two, police go follow am
Senator dey go
Three, police go follow am
Speaker dey go
Four, police go follow am
President dey come
Hundred police go follow am
Thousand police go follow am o
(Thousand police go follow am)
Riot police go follow am o
(Riot police go follow am o)
Riot soldier go follow am o
(Riot soldier go follow am o)
Maja Maja go dey hide someplace o
(Maja Maja go dey follow am)
N.S.O go dey hide some place
(N.S.O. go dey hide some place)
C.I.A. go dey hang around
C.I.A. go dey folllow am
Maja Maja go dey stand someplace
Maja Maja go dey follow am
N.S.O go dey hide somewhere
N.S.O. go dey follow am
C.I.A. go dey hand around
C.I.A. go dey follow am
Thousand police go follow am o
(Thousand police go follow am o)
Riot soldier go follow am o
(Riot soldier go follow em around)
Riot soldier go follow am o
(Riot soldier go follow am around)
Riot police go follow am o
(Riot police go follow am o)
Dem dey, take chance o (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take Chance (Take chance)
Dem dey (Take Chance)
Take Chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)

Inside Magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside High Court o dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside Supreme Court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)

If you chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)

Inside my diffen party dem dey take chance o (Take chance)
Inside my diffent party dem dey take chance o (Take chance)

Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)

Take chance (Take chance)
(Take chance, take chance, take chance, take chance...)

Overall Meaning

The lyrics of Fela Kuti's song M.O.P pack quite a punch, exposing the hidden truths of the Nigerian government and the way in which African countries were exploited by European powers. The opening lines, "Before dem turn us into monkey with tail o, Make we hear some important news we e dey o" depicts the fear that the government will turn the African people into animals as part of their corrupt dealings. Fela then goes on to state that the big government is withholding important information from the people, and they will reveal the truth.

The second half of the song focuses on the history of how the Englishman arrived in Nigeria and took over the land, driving out Oba Kosoko. Fela highlights the Englishman's desire to "civilize" the African people, teaching them that they are inferior and must be beaten or killed. He also points out that the African government is merely a puppet to the overseas powers, and the people themselves are servants rather than sons and daughters of their government.

Line by Line Meaning

Before dem turn us into monkey with tail o
Before they degrade us and treat us like animals

Make we hear some important news we e dey o
Let us hear the important news that is being concealed from us

Wey our big government dey hide from us o
That our government is keeping hidden from us

We go expose dem o ohh-oh
We will expose them

(Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Before dem turn us into monkey with tail o
Before they degrade us and treat us like animals

Make we hear some important news we e dey o
Let us hear the important news that is being concealed from us

Wey our big government dey hide from us o
That our government is keeping hidden from us

We go expose dem o ohh-oh
We will expose them

(Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

We go expose dem o (Gbe won Sita)
We will expose them

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

Gbe won Sita o (Gbe won Sita)

We have to talk about the long long time again
We need to address the historical issues once more

We have to talk about it for us to understand
We need to discuss it to gain understanding

Oba Kosoko dey for Lagos when Englishman arrive
Oba Kosoko was in Lagos when the Englishman arrived

Englishman and Akitoye come drive Kosoko away
The Englishman and Akitoye came and removed Kosoko from power

U.A.C come JOHN HOLT come others dem come too
U.A.C and JOHN HOLT and others also arrived

Eo dey many many many years Africans dem no gree
For many years, Africans did not agree

Why you take our land by force dem ask di Englishman?
Africans questioned why the Englishman took their land by force

We have to come to some kind of an arrangement
We need to reach some sort of agreement

Englishman no want gree dem start to hire yeye Africans
The Englishman refused to agree and started to hire foolish Africans

To fight your brothers and kill dem too
To fight against their own brothers and kill them too

Dem give dem guns, uniforms and law
They were given guns, uniforms, and authority

To fight your brothers and kill dem too, we dey behind your back
To fight against their own brothers and kill them too, we are behind your back

We be government, be governement, be government, be government, be government
We are the government, the government, the government, the government, the government

If you be African man from better family
If you are an African man from a good family

Dem say better family no de join police force
They say that people from good families do not join the police force

Dem say better family no de join soldier force
They say that people from good families do not join the military

Dem say better family no de galavant around
They say that people from good families do not wander around

Police for small fight (Small fight)
Police for small conflicts

Army for bigger fight (Bigger fight)
Army for larger battles

Navy for water fight (Water fight)
Navy for battles at sea

Airforce for air fight (Air fight)
Airforce for aerial battles

One more time

Police for small fight (Small fight)
Police for small conflicts

Army for bigger fight (Bigger fight)
Army for larger battles

Navy for water fight (Water fight)
Navy for battles at sea

Airforce for air fight (Air fight)
Airforce for aerial battles

Police for small fight (Small fight)
Police for small conflicts

Army for bigger fight (Bigger fight)
Army for larger battles

Navy for water fight (Water fight)
Navy for battles at sea

Airforce for air fight (Air fight)
Airforce for aerial battles

Police for small fight (Small fight)
Police for small conflicts

Army for bigger fight (Bigger fight)
Army for larger battles

Navy for water fight (Water fight)
Navy for battles at sea

Airforce for air fight (Air fight)
Airforce for aerial battles

One more time

Police for small fight (Small fight)
Police for small conflicts

Army for bigger fight (Bigger fight)
Army for larger battles

Navy for water fight (Water fight)
Navy for battles at sea

Airforce for air fight (Air fight)
Airforce for aerial battles

Dem give dem guns, uniforms and law
They were given guns, uniforms, and authority

To fight your brothers and kill dem too, we dey behind your back
To fight against their own brothers and kill them too, we are behind your back

We be government, be governement, be government, be government, be government
We are the government, the government, the government, the government, the government

If you be African man from better family
If you are an African man from a good family

Dem say better family no de join police force
They say that people from good families do not join the police force

Better family no de join soldier force
People from good families do not join the military

Better family no de galavant around
People from good families do not wander around

Police for small fight (Small fight)
Police for small conflicts

Army for bigger fight (Bigger fight)
Army for larger battles

Navy for water fight (Water fight)
Navy for battles at sea

Airforce for air fight (Air fight)
Airforce for aerial battles

Police college establish too brainwash Africans
Police colleges were established to brainwash Africans

Army school come start to train di Africans
Army schools started to train Africans

Inside dem school dem start to teach dem nonsense things
In those schools, they started teaching them nonsensical things

Di uniform you de wear na him be di authority
The uniform you wear represents the authority

Authority for you to beat at any time
The authority to beat you at any time

Authority for you to kill at any time
The authority to kill you at any time

Remember na we go de give you di order all the time
Remember that we will always give you the orders

Di thing wey we dey teach you make e dey your heat all di time
The things we teach you should always be in your heart

England is di best place, America is di best place too
England and America are the best places

Di black man is inferior to us
The black man is inferior to us

You must dey beat dem and kill dem and beat dem and kill dem
You must beat and kill them repeatedly

Na order na order you hear
It's an order, it's an order you hear

Dise zombies dem start galavanting around
These zombies started roaming around

When dem see European you go dey see dem start to shake
When they see a European, you see them start to tremble

Wetty dem thick thick boot and dem yeye uniforms
With their thick boots and their wretched uniforms

Guns for dem hands and dem batons for dem side
Guns in their hands and batons by their sides

Vexing and sweating dem walking in di sun by force
Frustrated and sweating, they walk in the sun against their will

Vexing and sweating dem walking in di rain by force
Frustrated and sweating, they walk in the rain against their will

Di things wey dem dey teach dem e dey ringing in dem head
The things they are taught keep ringing in their heads

Englishman is di good (Is di good)
The Englishman is considered good

Afrika is di bad (Is di bad)
Africa is considered bad

English e civilize (Civilize)
The English civilized

Afrika is di bush (Is di bush) U-uh
Africa is considered backward

Englishman is di good (Is di good)
The Englishman is considered good

Afrika is di bad (Is di bad)
Africa is considered bad

English e civilize (Civilize)
The English civilized

Afrika is di bush Uh (Is di bush)
Africa is considered backward

Now let us ask ourselves wetin be government
Now let us ask ourselves what government is

Government na father of the people father must like him son
Government is supposed to be the father of the people and should love its son

Son must like him father too
And the son must love its father too

But di things wey dey happen for Afrika I will make an EXPLANATION
But the things that are happening in Africa need an explanation

Di government wey we get na overseas sense dem get
The government that we have is influenced by foreign ideas

Dem no be father, we no be dem son
They are not our father and we are not their son

Dem be di master, we be di servant
They are the masters and we are the servants

Food na plenty money, not enough houses to stay
There is plenty of food but not enough houses to live in

Di houses wey e dey, dem dey cost plenty money
The available houses are very expensive

You go for any town, no water for di town
In any town, there is a lack of water

Di governent wey we get, dem be black man for di face
The government we have is composed of black men

Di government wey we get, dem be white man for di YANSH
But the true power remains in the hands of the white man

Dat is why you go see o judge dey go
That is why you will see a judge being persuaded

One, police go follow am
First, the police will follow him

Assembly man dey go
The assemblyman will follow

Two, police go follow am
Second, the police will follow him

Senator dey go
The senator will follow

Three, police go follow am
Third, the police will follow him

Speaker dey go
The artist will follow

Four, police go follow am
Fourth, the police will follow him

President dey come
The president is coming

Hundred police go follow am
A hundred police officers will follow him

Thousand police go follow am o
A thousand police officers will follow him

(Thousand police go follow am)

Riot police go follow am o
Riot police will follow him

(Riot police go follow am o)

Riot soldier go follow am o
Riot soldiers will follow him

(Riot soldier go follow am o)

Maja Maja go dey hide someplace o
Maja Maja will be hiding somewhere

(Maja Maja go dey follow am)

N.S.O go dey hide some place
N.S.O. will be hiding somewhere

(N.S.O. go dey hide some place)

C.I.A. go dey hang around
C.I.A. will be hanging around

C.I.A. go dey folllow am
C.I.A. will be following him

Maja Maja go dey stand someplace
Maja Maja will be standing somewhere

Maja Maja go dey follow am
Maja Maja will be following him

N.S.O go dey hide somewhere
N.S.O. will be hiding somewhere

N.S.O. go dey follow am
N.S.O. will be following him

C.I.A. go dey hand around
C.I.A. will be hanging around

C.I.A. go dey follow am
C.I.A. will be following him

Thousand police go follow am o
A thousand police officers will follow him

(Thousand police go follow am o)

Riot soldier go follow am o
Riot soldiers will follow him

(Riot soldier go follow em around)

Riot soldier go follow am o
Riot soldiers will follow him

(Riot soldier go follow am around)

Riot police go follow am o
Riot police will follow him

(Riot police go follow am o)

Dem dey, take chance o (Take chance)
They are there, taking a chance

Take chance (Take chance)
Taking a chance

Dem dey (Take chance)
They are taking a chance

Take Chance (Take chance)
Taking a chance

Dem dey (Take Chance)
They are taking a chance

Take Chance (Take chance)
Taking a chance

Dem dey (Take chance)
They are taking a chance

Take chance (Take chance)
Taking a chance

Dem dey (Take chance)
They are taking a chance

Take chance (Take chance)
Taking a chance

Dem dey (Take chance)
They are taking a chance

Take chance (Take chance)
Taking a chance

Inside Magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside the Magistrate court, they take a chance

Inside High Court o dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside the High Court, they take a chance

Inside Supreme Court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside the Supreme Court, they take a chance

Inside magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside the magistrate court, they take a chance

Inside High Court o dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside the High Court, they take a chance

Inside Supreme Court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside the Supreme Court, they take a chance

Writer(s): Fela Anikulapo Kuti

Contributed by Leah F. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@weneedgoodgovtinnigeria2194

his songs serves countless purpose
1...he passed different messages about African underground systems

2...his songs is always there to relax yourself and be able to realize the value of life

3...His songs has been a medication since then till now and till the eternity

he has revealed Nigerian politician secrets before he passed away that is why the so daft and dumb with fucking and evil nigerian politician with thier empty medulla oblongata don't like him when he was alive

Daddy you will always be remembered continue resting sir

All comments from YouTube:

@processinmotion2829

Every non-Afrikan should listen to fela too, i think ☺️πŸ”₯🀯✌🏽

@chinonsoobinna2626

Every Afrikan should listen to Fela, I think.

@hyppenkosi4065

Relevant even today

@birdflavor8904

​@@hyppenkosi4065❀❀❀❀

@louisotieno4712

Police for small fight[small fight],
Army for big fight[big fight],
Navy for water fight[water fight],
Air force for Air fight [Air fight],

I can't get enough of this man

@louisotieno4712

@Malik Walker well done broπŸ˜πŸ˜‚πŸ€£

@mrgakozak

This guy could lay down rhythms like nobody else. A superb master craftsman, in a league wholly his own.

@olusholatravih2524

C can host

@dsloyalty7775

A genius mind of musicπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯

@belloismail5697

Fela the Legend of all time. The African with the preaching of our ancestors. He follow the footsteps of the underground gods of our ancestors. May you live in peace wherever you are...! We missed u so much.

More Comments