Sorry Sorry
Femi Kuti Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Verse 1
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
As we [never get decided]...
Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies

like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
till the suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,




i sorry sorry o, i sorry for Africa
i sorry sorry o, e gba mi o

Overall Meaning

In the lyrics of Femi Kuti's song "Sorry Sorry," he expresses his sorrow for his home country Nigeria and the state of Africa as a whole. The opening lines of the song suggest that Femi is hearing rumors of meetings taking place between politicians and soldiers in an attempt to repair the country. He seems skeptical about their intentions, suggesting that they are responsible for the country's troubles to begin with. The lines "dem dey dabaru am dey o" suggest that they are just making things worse.


Femi's sorrow for Africa is apparent in the chorus, "i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa, sorry sorry o." He repeats this several times throughout the song, emphasizing the deep disappointment he feels for the current state of affairs. The line "Africans will suffer, till the suffer reach our bone" indicates that the suffering of the people has reached levels beyond comprehension.


Femi goes on to criticize the people themselves, suggesting that they have become like zombies, blindly following their enemies. He indicates that politicians and soldiers are essentially the same, all contributing to the suffering of the people. He ends with the lines "with kind of leaders, Africa no get hope," emphasizing that the leadership is the root of the continent's problems.


Overall, Femi Kuti's "Sorry Sorry" is a powerful condemnation of the state of affairs in Africa, specifically Nigeria. It highlights the political corruption and lack of leadership that have contributed to the suffering of the people.


Line by Line Meaning

If my eyes no decieve me
If I am not mistaken


and na true be things my ears dey hear
and what I hear is actually true


politicians and soldiers make e meeting
Politicians and soldiers are having a meeting


Our country dem wan repair
They want to fix our country


dem dey make like say
They pretend


dem know o know
They don't actually know


say na dem a spoil our country so
that they are the ones ruining our country


as dem dey dabaru am dey o
As they are messing it up


na so my people dey follow o o
That's how my people follow them blindly


i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
I am very sorry for Nigeria


i sorry sorry o, i sorry for Africa
I am very sorry for Africa


As we [never get decided]...
As we never make up our minds


Look my friends
Listen, my friends


dem no like to hear word
They don't like to listen


na to dey follow follow, follow dem enemies
Instead they follow their enemies blindly


like zombie, dem dey go dey march dey go
Like zombies, they keep marching


dey fight for other people
They fight for others


wey spoil Nigeria so
Who have also ruined Nigeria


these politicians and soldiers
These politicians and soldiers


dem be one and the same
are one and the same


no one different [from] the other
No one is different from the other


my people no wan know
My people don't want to know


but with kind of leaders
But with these kinds of leaders


Africa no get hope
Africa has no hope


Africans will suffer
Africans will continue to suffer


till the suffer reach our bone
Until the suffering becomes unbearable


i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
I am very sorry for Nigeria


i sorry sorry o, e gba mi o
I am very sorry, forgive me


i sorry sorry o
I am very sorry


i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
I am very sorry for Nigeria


i sorry sorry o, i sorry for Africa
I am very sorry for Africa


i sorry sorry o, e gba mi o
I am very sorry, forgive me




Contributed by Declan E. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@aloziechristian6639

If you still listen to this monster hit in 2023,raise your hands up.

@tawandamatambanadzo4303

Africa is blessed with great talent, can’t imagine this song was sang more than 10 years ago. As a Zimbabwean, his message is clear, palatable and relevant today

@zakariase4267

😊

@zakariase4267

😊😊

@zakariase4267

😊

@vwededuke5267

Nigeria 2023 election brought me here 😥

@isholaowolabi1382

The Grammy ignored this truthful, well composed, evergreen song and lyrics, sorry sorry..Sir Femi Kuti keep shining and stay blessed,you're JUSTIFIED.

@peterdarrylslaughter7390

I stopped watching that %%$$ years ago .

@theirishromeo8719

I'm from Ireland..love this tune..god bless you Nigeria!

@dj_indica

God bless you too❤️

More Comments

More Versions