Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

Pray
Ice-T%2C Coco Lyrics


Amen amen amen amen

On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na
On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na

Bless my pady if you think I'm great
Bad mind nigga the thing I hate
Everton nigga I dey clean my mate
Rozay bottle we dey drink like 8
Started from the bottom now I think I'm ready
Everyday I pray to God to bring my bready
This days man I nor fit ping my baby
Girl dem ah put mind on linda ikeji
Never ever seen a nigga fly like this
Shebi na my CD dem dey buy like this
I've never seen Alaba dey smile like this
Come dey be like Rita Dominic reply my tweets
Choc boy nigga wey dey run my town
All over the city dem ah want my sound
Bad girl she ah roll it upon my crown
See the enemies ah burn when they come around na na say

On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na
On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na

Say now I do this this and now I do that that
And now the ladies say that I'm a super cool cat
They call me the notorious another 2pac
And ain't no other nigga that can pull that
Bad belle people wan dey treat my case
All of them dirty nor fit clean my lace
If I tell you say na cata dey clean my face
Go do like say na kaka begin my craze
Now I'm in my league and I dey pick my race
Bad mind killer wanna lick my place
Say because I get Gucci between my waist
Badman dem ah try to dirty my face
Me I nor pretend I nor dey send nobody
Oh Lord dem put gun to my head
Me I nor pretend I nor dey fear somebody oh Lord
Cause I dey see me my friend say

On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na
On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na

See I pray like a mountain every all other day
Since I sing jagbajatin emeny dey wait
They wan fall my hand but the table turn around
Come and know your house and surely come around
See every other season I grow like corn
And whenever you see me don't call me icon
Cause I'm on a mission to be better than one
I'm just thinking out loud Ice Prince there's a mic on
He's a miracle working God
It will take another miracle to stop me Lord
I define myself now redefining the definition
Why the people still dey find the first me definition
I was put on that to counteract the devils mission
You can read from every page Genesis to Revelation
Them dey yumu anytime I do song with Wyclef
Why you don ever hear say strong dey like day

On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na
On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord
Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na


Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.
Written by: JOHN RICH, KENNY ALPHIN

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

More Versions