Hate
LORN & DOLOR Lyrics


Dr Dolor Entertainment

You dress too sexy you be ashy you be ashy
Driving Bentley you be yahoo yahoo
Spending too much you be ritualist
Pesin no fiti enjoy life in peace
See gobe gobe gobe
Wetin Abubakar nor go see for gate for gate for gate
No matter how legit you are quarry dey edey edey
Some people nor just wan see say man dey make it o

Na hate world we dey oh ah ah arabara barabarabaraa
Na hate world we dey oh eh eh erebere be rebere gerera
Na hate world we dey oh ah ah arabara barabarabaraa

Only Godu dey save bad man oh oh oh
Na Him dey save bad man oh yeah
Watin concine agbero with overload
How i live my life o is not your concern
Why you dey drink Panadol for another man head
Drink Panadol oh another man head oh head oh
See gobe gobe gobe
Watin Abubaka Nor go see for gate
No matter how legit you are quarry dey
Some people nor just wan see say man dey make it o

Na hate world we dey oh ah ah arabara barabarabaraa
Na hate world we dey oh eh eh erebere-be-rebere-gerera
Na hate world we dey oh ah ah arabara barabarabaraa
Only Godu dey save bad man oh oh oh dey save bad man o
Na Him dey save bad man oh yeah dey save bad man o


Lyrics © O/B/O APRA AMCOS



Written by: IKEMEFUNA NWAMONYE, OSADOLOR NATE ASEMOTA

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions