Rubbin On My Head
Lil Wayne Gucci Mane T.I. & Lil Boosie Lyrics


My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o

Mommy no cry
Ima go make sure say you no die
Ima go hustle and go try
Hunger man for neck shey na bowtie
Whatever it takes me I no shy
If na heaven food dey make we go sky
E better than make I sit down make I no try
I go even buy ticket make we go fly
Mama yeah
E dey mean say
Make I turn slave kunta kinta
Anything just to make clean pay
You never see food chop since Wednesday
Make I wash car sell and I shine shoe
Shey na work anything I no mind do
I go do better work even times two
Coz it's not easy it's not easy
It's not easy

My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o

Charley no vex
Anything for your boys make we go flex
No work make we do so no checks
Ha we sef wan rock rolex
Do something for your boys we are loyal
You be king you be chief you be royal
Alaye you go scatter them total
International star no be local
Hey Ha
If we get work
Wey go bring better food make we dey chop
No be road we for stand we for dey shop
If for say things connect like the network
He for pay school fees we for dey class
You sef know say Warri no dey carry Last
But as things dey now we no fit chop grass
At all at all na him bad pass

My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o

Naija people just surviving
Okada riding police bribing
Pastor preaching pay your tithing
School fees paying food providing
Impure water no electric
No more traffic see the light Is sexy
Students begin the revolution
Writer everywhere no solution
No big pothole people dying
All the past politicians lying
University degree pursing
Viewers thirsty people queuing
Black market petroleum duty
Arm robbery there's no security
People uprising Niger Delta
Fuel scarcity there's no shelter

Hey Hey oga stop there
Abi you never see road block here
Na we be the police search and stop here
If you wan pass son gotta drop here
You no dey see gun abi you no well
If you form Actor you go go cell
See behind counter no be hotel
You go do 3 night before you go bail ha ha
But if you wan move
You sef know wetin you suppose do
Do am quick quick make I no expose you
Biyem something make I hold true
Ess sargent Collins make he come check
Search am quick search him bag and him pocket
Any exhibit wey we come get
Then alarm go blow all na trumpet
All na trumpet

My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o
My belle o
My head o


Lyrics © Sentric Music



Written by: Jude Abaga

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions