Tilapia
Mr. Eazi Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

lt's Dell B on the beat
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Shabba raba
Eh eheh eh
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Raba shabba take it

Anytime time I wake up in the morning
Abi jam go jam go ehe
Baby give me music make we jam go jam go ehe
Ebe your body be the place wey a dey won go won go aha
I no go keep it on the down low

Baby na fire baby na baby na
My baby dey wire baby na baby na
Baby na fire baby na oh baby na
My baby dey wire oh Abena Abena

Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a chop oh
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a talk to you
Aye Abena ama me tilapia ekom de me ehe
Yenko yenko
Abena ama me tilapia ekom de me oh

AMG baby bo me din ma me
MDK swag poof zaga that
Odo you be one in a pretty mili
One in a billion whm whm
Something dey smell fishy aquarium
Ebe like you dey try surprise but I catch you already
Abeg your tilapia feature me see you for call me
Baby me nyε Wizkid nanso no tease me
On your knees you for beg you must to please me
Dem figure say wanna love never go dey last
Nanso hwe yen beko to
Life is easy

Baby na fire baby na baby na
My baby dey wire baby na baby na
Baby na fire baby na oh baby na
My baby dey wire oh Abena Abena

Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a chop oh
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a talk to you
Zaga zaga
See your settle ebi shabba shabba ah
Zaga zaga




See your settle ebi shabba
Raba shabba

Overall Meaning

The song "Tilapia" by Mr. Eazi is a playful track about love and craving, a song that is meant to be enjoyed with friends and loved ones. The song starts with "It's Dell B on the beat," and then Mr. Eazi begins his verse with "Anytime I wake up in the morning, Abi jam go jam go ehe, Baby give me music make we jam go jam go ehe." In the chorus, Mr. Eazi sings that he is a "hungry man" and begs his lover to give him food, specifically "tilapia" (a type of fish). He then goes on to say that he is willing to do anything for his lover, including getting down on his knees.


Throughout the song, Mr. Eazi uses clever wordplay to convey his emotions. In the bridge, he sings, "Something dey smell fishy aquarium, Ebe like you dey try surprise but I catch you already." Here, he uses the imagery of a fishy smell to imply that something is not quite right in the relationship, but he is still willing to forgive and move forward. Overall, "Tilapia" is a catchy and playful song that highlights Mr. Eazi's skill as a songwriter and performer.


Line by Line Meaning

lt's Dell B on the beat
The song is produced by Dell B.


Zaga zaga
An interjection used to express excitement or hype.


See your settle ebi shabba
The singer notices the person's dance moves and acknowledges it.


Shabba raba
Another interjection used to express excitement or hype.


Eh eheh eh
An interjection used to transition to the next verse.


Anytime time I wake up in the morning Abi jam go jam go ehe
The singer wakes up energized and ready to dance.


Baby give me music make we jam go jam go ehe Ebe your body be the place wey a dey won go won go aha
The singer asks the love interest to dance with him and praises her physique.


I no go keep it on the down low
The singer will not keep his love for the other person a secret.


Baby na fire baby na baby na My baby dey wire baby na baby na Baby na fire baby na oh baby na My baby dey wire oh Abena Abena
The singer describes his significant other as amazing and his lover.


Tonight I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me saa na wope Baby gimme food make a chop oh
The singer is hungry and asks for food from his love interest.


Aye Abena ama me tilapia ekom de me ehe Yenko yenko Abena ama me tilapia ekom de me oh
The singer requests tilapia from Abena, his love interest.


AMG baby bo me din ma me MDK swag poof zaga that
The singer references other artists and uses their catchphrases to express his excitement.


Odo you be one in a pretty mili One in a billion whm whm
The singer believes his love interest is unique and special.


Something dey smell fishy aquarium Ebe like you dey try surprise but I catch you already
The singer catches his love interest in a lie or suspicious situation.


Abeg your tilapia feature me see you for call me Baby me nyε Wizkid nanso no tease me On your knees you for beg you must to please me
The singer asks for Abena to include him in her plans and references other popular artists. He also requests that his love interest pleases him.


Dem figure say wanna love never go dey last Nanso hwe yen beko to Life is easy
People believe love doesn't last forever, but the singer disagrees and thinks life is easy.


Zaga zaga See your settle ebi shabba shabba ah Zaga zaga See your settle ebi shabba Raba shabba
The singer again notices the person's dance moves and acknowledges them with another interjection.




Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Written by: BASIL AYODELE JOSEPH, OLUWATOSIN OLUWOLE AJIBADE

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@leleeomiete6293

"Something smells fishy, Aquarium" We Nigerians never cease to amaze me😂😂 I love Mr.Eazi and that his village hat he always carries in his songs 😂😂

@Ddawg2000

that line was actually given by Medikal, a Ghanaian

@JuneKhid-rf4nt

😁😁 why do u think everyone is nigerian chaii

@johnvictory3172

He probably didn't know man

@WarBaby042

That's not even a bar ffs

@jennyarney

@@JuneKhid-rf4nt bc nobody come with a label on their forehead with their nationality written on it lol !

1 More Replies...

@Bricktown982

Shout out to all the African artist who keep it African when it comes to the women in their videos.

@rosebellablue

blu22 🙌🏾❤️

@HD-kt8xg

im waiting for when they represent ALL body types not just thin...

@aristieboaminoue7966

formidable Mr Eazy

More Comments

More Versions