Babylon
Nneka Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

As you dey there so
You dey bow your head
As you dey there so
You dey shed those tears
My brother make you stand up
This life you got nothing to loose
My sister make you wake up
Journey wen you don waka no be in vain
Me I know say

You don work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well
Waka waka well well
You don work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well

Why my people dey suffer
For this Naija
Why my people dey suffer
For Africa see

For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes
With dem worldly things
Say the battle never finish
Oh yeah it just begins
Saro Wiwa talk am
Azikiwe talk am
Awolowo talk am
Una no dey hear
You fit kill the messenger
But you no fit kill the message
Kill me messenger
You no fit kill the message

Tell me why people dey suffer
For Africa
Why my people dey suffer
For this Naija
Why my people dey suffer
In the city of Babylon
People dey suffer
In the city of Zion yeah yeah

People dey
The people dey
The people dey suffer
Oh too low too low two low two low two low two low
E don tey
When we dey waka

Suffer suffer suffer suffer suffer suffer oh in Naija eh ehh
Lord
Suffer suffer suffer suffer suffer suffer oh in Africa
No no no no no oh
Suffer suffer suffer suffer suffer suffer why Babylon
Uh no




Yeah suffer suffer suffer suffer suffer suffer in Zion
Yeah yeah yeah

Overall Meaning

The lyrics to Nneka's song "Babylon" highlight the suffering and struggles faced by the people of Nigeria and Africa as a whole. The song begins by acknowledging the downtrodden state of the people, as they bow their heads and shed tears. However, Nneka urges her brother and sister to stand up and wake up, as their lives are worth fighting for. She recognizes the hard work, sweat, and suffering endured by her people, emphasizing that their toil should not be in vain.


The song questions why the people of Nigeria and Africa suffer. It suggests that the suffering comes from the corruption and injustices perpetrated by those in power, who blind the people with materialistic temptations. Nneka references Saro Wiwa, Azikiwe, and Awolowo, prominent figures who spoke out against societal issues, calling out the apathy of those who don't listen. The lyrics assert that though the messenger can be killed, the message cannot be silenced.


The chorus repeats the question of why the people suffer in Nigeria and Africa, emphasizing that the suffering occurs both in the city of Babylon, a metaphor for societal corruption, and in the city of Zion, symbolizing hope and liberation. The song ends with a plea for the suffering to cease in both places.


Overall, "Babylon" is a powerful anthem that sheds light on the struggles faced by the people in Nigeria and Africa, calling for unity, awakening, and an end to their suffering.


Line by Line Meaning

As you dey there so
While you are there


You dey bow your head
You are lowering your head


You dey shed those tears
You are crying


My brother make you stand up
My brother, rise up


This life you got nothing to loose
In this life, you have nothing to lose


My sister make you wake up
My sister, awaken


Journey wen you don waka no be in vain
The journey you have traveled is not in vain


Me I know say
I know that


You don work well well
You have worked hard


You don sweat well well
You have sweated a lot


Suffer suffer well well
Endured suffering greatly


Waka waka well well
Walked a lot


Why my people dey suffer
Why are my people suffering


For this Naija
In this Nigeria


For Africa see
In Africa, you see


For the people of the ghettos
For the inhabitants of the ghettos


Na blood shed and sorrow dey rain
Bloodshed and sadness prevail


Dem don blind our eyes
They have blinded us


With dem worldly things
With worldly possessions


Say the battle never finish
The battle is not yet over


Oh yeah it just begins
Oh yes, it only begins now


Saro Wiwa talk am
Saro Wiwa talked about it


Azikiwe talk am
Azikiwe also spoke about it


Awolowo talk am
Awolowo mentioned it


Una no dey hear
You all do not hear


You fit kill the messenger
You can kill the messenger


But you no fit kill the message
But you cannot kill the message


Tell me why people dey suffer
Tell me why people are suffering


In the city of Babylon
In the corrupt city


People dey suffer
People are suffering


In the city of Zion yeah yeah
In the righteous city


People dey
People are


The people dey
The people are


The people dey suffer
The people are suffering


E don tey
It has been a long time


When we dey waka
When we were walking


Suffer suffer suffer suffer suffer suffer oh in Naija eh ehh
Endure suffering greatly in Nigeria


Suffer suffer suffer suffer suffer suffer oh in Africa
Endure suffering greatly in Africa


Suffer suffer suffer suffer suffer suffer why Babylon
Endure suffering greatly, why Babylon


Uh no
Oh no


Yeah suffer suffer suffer suffer suffer suffer in Zion
Yeah, endure suffering greatly in Zion


Yeah yeah yeah
Yes, yes, yes




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

yansathung e kithan

This is what world tour should look like. Amazing. All heart to Joss Stone and to the wonderful musicians around the world.🔥

Kevin & Gina de korAkor

I’m so blessed to experience this! That’s why I love jamming with strangers from all horizons

Julio Fernandes

5,2 milhões de visualizações.
416 mil inscritos
76 mil curtidas

Vamos reconhecer o talento e a preciosidade que os artistas nos entregam.

SEJAM GRATOS!

Margreet van Egmond

Two women, two voices, so different and yet so perfect!

Candice Jeremie

I love her respect for the music. What a beautiful collaboration.

PauliNNa Alarcón

i loved what Joss did ! traveled around The world singing with local artists , bringing magic music just pure and naturally !

Yoruba ASMR

more like getting the next inspiration from them..

roadlesswandering

Exactly. Taking inspiration - to straight copying soul from others. "Kind enough" to film it. I'm sure there are other places in Lagos to film, but they found the place that would adhere the most to stereotypes.

lualncol

PauliNNa Alarcón good music, real music, is dead without constant give and take, between individuals, groups, cultures, types of music. That you do not see this as a win-win situation tells me that you don't get it. Spend some time doing an overview of ethnomusicology, might help to give you a broader picture of the dynamics.

lualncol

This was not directed only to Paulina as much as to the two responses.

13 More Replies...
More Comments

More Versions