Kangpe
Nneka Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Yeah me know her me know her sixteen sixteen stop the cry men
Please please please beg her not to cry don't be sad alright
So na so e be
Na condition come make you wipe tear like this
You say your husband na him leave you
You say e go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit fit shake you nothing fit go fit break you

Na you rake before
Na you talk say you no go put man before God
See yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk
The thing wey no fit kill you e go make you strong
E go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with
Hey
Bom bobom okay bobom okay bobom bom

You talk say you be big man
Cause you fit raise your hand
Fit beat your pikin beat e own wife
You sabi bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook

Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419 ayee-yee-yee-yee ole thief every time basket mouth ojoro hahn-hahn
But you know tell them sister how e be
When wind blow fowl nyash go open very very well oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk
The thing wey no fit kill you e go make you strong
E go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with
Hey
Bom bobom bobom bobom bom

Yo man
One question
When was the last time you ever thank the Lord Almighty for your life when He made him
When was the last time you tell your wife say you love her
When was the last time you tell your son and daughter say you love them

As you know God no go give you anything you no go fit deal with He'll never give you anything you can't manage hehn
Na so dem talk
The thing wey no fit kill you e go make you strong
E go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong okayyyy
God no go give you anything you no go fit deal with
Heyyy kpikim okay kpikim to left kpikim to right
To the left okay to the right okay from the front okay to the side heyy to the front to the front to the left

And as I walk through the valley of the shadow of de-a-th
Aye aye eey
You will fe-e-e-ar no evil aye umm
For His Rod and His Staff are with you-u-u-u
You come this fa-a-a-r to sing your mystery
Aye aye aye aye dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dindin din danda dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda




Dinda dindin dindin danda
Dinda he is spot fu-u-n-ky

Overall Meaning

The song "Kangpe" by Nneka feat. Wesley Williams is a powerful commentary on societal issues and human nature. The lyrics express sympathy for a woman who is crying over a failed marriage, but also suggest that she should be strong and not let the situation break her. The opening line "Yeah me know her me know her sixteen sixteen stop the cry men" establishes a personal connection between the singer and the woman, showing that they know each other well enough for him to address her by her age. The lines "Na condition come make you wipe tear like this / You say your husband na him leave you / You say e go fit betray / So na so you dey weak" describe the woman's vulnerability and the reasons for her tears.


The song also addresses the hypocrisy of some individuals who use religion to justify their immoral behavior. The lines "You talk say you be big man / Cause you fit raise your hand / Fit beat your pikin beat e own wife / You sabi bible well oh / Dey go church everyday oh / Notice me or I quench" criticize those who claim to be devout but mistreat their families. The lines "Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him / 419 ayee-yee-yee-yee ole thief every time basket mouth ojoro hahn-hahn" further condemn such people and their dishonesty.


The chorus of the song emphasizes the theme of resilience and the idea that challenges can make a person stronger. The lines "As you know God no go give you anything you no go fit deal with / Na so dem talk / The thing wey no fit kill you e go make you strong / E go make you strong" encourage the listener to face difficulties with courage and rely on faith to overcome them.


Line by Line Meaning

Yeah me know her me know her sixteen sixteen stop the cry men
I know her, she's sixteen, please beg her to stop crying


Please please please beg her not to cry don't be sad alright
Please beg her not to cry, it's okay to be sad


So na so e be
That's just the way it is


Na condition come make you wipe tear like this
The situation made you wipe away your tears like that


You say your husband na him leave you
You said your husband left you


You say e go fit betray
You think he's capable of betraying you


So na so you dey weak
That's why you're feeling weak


As I see you before I think say you dey kangpe
I thought you were strong before, like someone who could handle anything


Nothing fit fit shake you nothing fit go fit break you
Nothing could shake or break you


Na you rake before
You were the one who boasted


Na you talk say you no go put man before God
You said you wouldn't prioritize a man over God


See yourself as you be
Take a good look at yourself


Na you talk say you no go put man before God oh
You said it emphatically


As you know God no go give you anything you no go fit deal with
God won't give you anything you can't handle


Na so dem talk
That's what they say


The thing wey no fit kill you e go make you strong
What doesn't kill you makes you stronger


You talk say you be big man
You said you're a big man


Cause you fit raise your hand
Because you can raise your hand


Fit beat your pikin beat e own wife
You beat your children and your own wife


You sabi bible well oh
You know the Bible very well


Dey go church everyday oh
You go to church every day


Notice me or I quench
Pay attention to me or I'll make you regret it


Look at me how I bounce
Look at how confident I am


But na you be the crook
But you're the real criminal


Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
People like you can harm, misuse and abuse others


419 ayee-yee-yee-yee ole thief every time basket mouth ojoro hahn-hahn
You're a scammer, a thief, always talking nonsense


But you know tell them sister how e be
But you won't tell them the truth, will you?


When wind blow fowl nyash go open very very well oh
When the wind blows, a chicken's behind will be exposed


Yo man
Hey man


One question
Just one question


When was the last time you ever thank the Lord Almighty for your life when He made him
When was the last time you thanked God for your life?


When was the last time you tell your wife say you love her
When did you last tell your wife you love her?


When was the last time you tell your son and daughter say you love them
When did you last tell your children you love them?


He'll never give you anything you can't manage hehn
He'll never give you more than you can handle


Heyyy kpikim okay kpikim to left kpikim to right
Jump left, jump right


Dinda he is spot fu-u-n-ky
He is very funky




Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Written by: Nneka Lucia Egbuna, Farhad Samadzada

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@mbatshimagwegwe7853

FIFA 10. The love I have for your music.... 😍

@Cholostyle10

This song hits different in 2021 I miss the fifa days

@toyosioyejobi309

FIFA 10 MEMORIES!!!!

@jojo7394

Stay awesome nneka...One day I would want you to be a part of the team for Nigeria's change

@theone6256

FIFA 10 favorite soundtrack

@AbbottSupreme

Nneka!!!
Queen, Goddess, Empress.
Infinite love and respect.

@funkyredhead1

Awesomeness! #lyrics #footage #hair. Heartbeat is still my all time favourite!

@makaveli7142

FIFA 10

@2rhymestharap

I love you ma 🤍🤍 this jam still bangs 2021

@kilosir

I love you. Heartbeat is still in 2018 on my phone

More Comments

More Versions