Local Champion
Nneka Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Shebi I be half caste
Because I carry colour follow body borrow pose
Shebi I be villager
Because I get swag wey Lagos woman no get
You talk sey I be illiterate
Because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie I tried to adjust to your oyibo Lagos style
But I failed

I be Naija Reggae
I be Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi Reggae
I be Naija Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Make we no lie
Na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess
Na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now
Coz I no wear skirt koi koi shoe and weave on
Because I no like your flashy way
You dump originality dump dump me

I be Naija Reggae
I be Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi Reggae
I be Naija Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Naija Reggae
Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
Warri Reggae
Waffi Reggae
Dem see me for your Lagos city poster

I be Naija Reggae
I be Warri Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi Reggae
I be Naija Reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri Reggae




Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Overall Meaning

In Nneka's song "Local Champion," the lyrics speak to the sense of identity and pride in one's roots, despite the judgment or stereotypes imposed by others. The song addresses the singer's mixed-race background, her village upbringing, and the clash between her local, Warri (Niger Delta), and Lagos cultures.


The first verse highlights the singer's experience of being labeled as illiterate due to her Waffi (Warri) attitude and not conforming to the "oyibo Lagos style" (referring to the Westernized, cosmopolitan culture prevalent in Lagos). She candidly admits her attempt to fit into this style but ultimately failing. The chorus repeats the affirmations of her identity as a Naija (Nigerian) Reggae artist and being born near Okporikoko village in Warri.


The second verse challenges the notion of superiority that was projected onto her, as she mocks the ones who called her a "waffi mugu" (naive person from Warri) but now see her on posters in Lagos city. The singer questions the hypocrisy of those who once belittled her for her local way but now miss her as she no longer subscribes to their flashy, superficial lifestyle.


The song celebrates the strength of her Naija and Warri Reggae roots, rejecting the notion of inferiority associated with her background. It asserts that her authenticity and local flavor are what truly captivate others, ultimately reclaiming her identity as a "Waffi Reggae" artist.


Line by Line Meaning

Shebi I be half caste
You acknowledge that I am of mixed race


Because I carry colour follow body borrow pose
Because I embrace my heritage and proudly display it through my appearance


Shebi I be villager
You consider me a rural dweller


Because I get swag wey Lagos woman no get
Because I possess a unique style that surpasses that of women from Lagos


You talk sey I be illiterate
You claim that I am uneducated


Because I get waffi attitude for inside my blood
Because I possess the distinct attitude and mannerisms of the Waffi region


I no go lie I tried to adjust to your oyibo Lagos style
I must admit, I made an effort to conform to your Western and Lagos-style ways


But I failed
But I was unable to fully adopt that lifestyle


Make we no lie
Let's be honest


Na you talk sey my food resemble mama put own
You claim that my food resembles the traditional dishes from local vendors


But you must confess
But you have to admit


Na my local way dey sweet you pass
My authentic ways bring you more joy and satisfaction


Shebi you dey miss me now
Now you long for my presence


Coz I no wear skirt koi koi shoe and weave on
Because I choose not to wear tight skirts, high heels, and artificial hair extensions


Because I no like your flashy way
Because I dislike your extravagant lifestyle


You dump originality dump dump me
You abandoned me for the sake of conforming to societal expectations


Naija Reggae
I am Nigerian Reggae


Warri Reggae
I am Reggae from Warri


Dem born me near Okporikoko village
I was born close to Okporikoko village


Waffi Reggae
I am Reggae from the Waffi region


Dem say I be waffi mugu
They say I am a foolish person from Waffi


But dem see me for your Lagos city poster
But now they see me on your poster in Lagos


Waffi Reggae
I am Reggae from the Waffi region


I be Naija Reggae
I am Nigerian Reggae


Dem born me near Okporikoko village
I was born close to Okporikoko village


I be Warri Reggae
I am Reggae from Warri


Dem say I be waffi mugu
They say I am a foolish person from Waffi


But dem see me for your Lagos city poster
But now they see me on your poster in Lagos


Naija Reggae
I am Nigerian Reggae


Warri Reggae
I am Reggae from Warri


Dem born me near Okporikoko village
I was born close to Okporikoko village


Warri Reggae
I am Reggae from Warri


Waffi Reggae
I am Reggae from the Waffi region


Dem see me for your Lagos city poster
They see me on your poster in Lagos


I be Naija Reggae
I am Nigerian Reggae


Dem born me near Okporikoko village
I was born close to Okporikoko village


I be Warri Reggae
I am Reggae from Warri


Dem say I be waffi mugu
They say I am a foolish person from Waffi


But dem see me for your Lagos city poster
But now they see me on your poster in Lagos




Lyrics © Universal Music Publishing Group
Written by: BLAISE BATISSE, MOUNIR MAAROUF, NNEKA-LUCIA EGBUNA

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions