Suffri
Nneka Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Una dey talk of ur elections Nigerians Nigerians
Una dey talk of ur redemption naija naija
Una dey talk of resolutions oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yarn
We just dey spray
We just dey rage uhn
All these lies

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Na only rich man still dey gain oh
All d moni where dey go oh
Still poor man dey suffer
Brother your wish is my order
But nothing dey change we just dey yarn
We just dey spray
But still na d same mouth
We dey use take pray
We dey use take kog us

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Suffri suffri with my soul oh
Suffri suffri with my soul woh woh woh yeah yeah yeah yeah

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
Allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on
I remember all the things I have achieved
Sunset thunder and the storms
Show that we have truly really been deceived see
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow naim you go reap
Still na soso lie naim we dey spread spray
Dey open eye to see deceit

To see us rise
We must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
For too long
Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh tamper with my soul

Jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o don't you tamper with my soul




My soul
My soul

Overall Meaning

In Nneka's song "Suffri", she critiques the state of Nigeria's politics and society. The first verse addresses the talk of elections, redemption, and resolutions in Nigeria, but questions where the solutions are because nothing seems to be changing. The use of "we just dey yarn, we just dey spray, we just dey rage" suggests that people are venting their frustrations, but nothing is being done about it. The chorus "suffri suffri with my soul" is repeated multiple times, and potentially suggests that Nneka is willing to endure the pain and suffering that comes with living in Nigeria in hopes that there will be positive change in the future.


The second verse points out the reality that only the rich seem to be benefiting in Nigeria, while the poor continue to suffer. The line "brother your wish is my order" may suggest that people in power are not listening to the needs of the people. The use of "still na d same mouth we dey use take pray, we dey use take kog us" implies that they are not being prioritized, but instead being deceived with empty promises. The bridge seems to be a plea to the higher powers to fulfill wishes and allow their souls to thrive, but acknowledges the reality that they have been deceived and must rejuvenate to rise up.


Overall, "Suffri" discusses the frustration and lack of progress in Nigeria's society and politics, with a hopeful tone that change will eventually come.


Line by Line Meaning

Una dey talk of ur elections Nigerians Nigerians
You talk about your elections, Nigerians, Nigerians.


Una dey talk of ur redemption naija naija
You talk about your redemption, Naija, Naija.


Una dey talk of resolutions oya
You talk of resolutions, come on.


Tell me where the solution because nothing dey change
Tell me where the solution is, because nothing is changing.


We just dey yarn
We just talk.


We just dey spray
We just spray.


We just dey rage uhn
We just rage, you know.


All these lies
All these lies.


Suffri suffri with my soul
Suffering, suffering with my soul.


Jeh jeh jeh jeh
Jeh, jeh, jeh, jeh.


Oga you dey hear me dey say
Boss, are you hearing what I am saying?


Don't you tamper with my soul eh eh
Don't you tamper with my soul, eh eh.


Na only rich man still dey gain oh
Only the rich man is still gaining.


All d moni where dey go oh
All the money where does it go?


Still poor man dey suffer
The poor man is still suffering.


Brother your wish is my order
Brother, your wish is my command.


But nothing dey change we just dey yarn
But nothing is changing, we just talk.


But still na d same mouth
But still the same mouth.


We dey use take pray
We use it to pray.


We dey use take kog us
We use it to deceive ourselves.


Don't you tamper with my soul eh eh
Don't you tamper with my soul, eh eh.


Oga fulfill my wishes to travel to distant places
Boss, fulfill my wishes to travel to distant places.


Allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
Let my soul not be destroyed so I can dress in luxury.


As life goes on
As life goes on.


I remember all the things I have achieved
I remember all the things I have achieved.


Sunset thunder and the storms
Sunset, thunder and storms.


Show that we have truly really been deceived see
They show that we have truly been deceived, you see?


Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow naim you go reap
It's the truth when they say you will reap what you sow.


Still na soso lie naim we dey spread spray
But all we spread is lies and deception.


Dey open eye to see deceit
Open your eyes to see the deceit.


To see us rise
To see us rise.


We must rejuvenate
We must rejuvenate.


Na bottem we dey teh teh
We're at the bottom, we're struggling.


For too long
For too long.


Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Been down for too long, jeh jeh o, jeh jeh o.


Jeh jeh o jeh jeh o don't you tamper with my soul
Jeh jeh o, jeh jeh o, don't you tamper with my soul.


My soul
My soul.




Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.
Written by: Nneka Lucia Egbuna, Farhad Samadzada

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@fabianrothfuchs

It doesn't happen too often that I buy the whole discography of a band just by listening to one song. In this case I did.

@rico2244

Nneka makes me smile when I hear her songs. They're so well written and expressed through her voice.

@JamaicanCutie18

just discovered her today &i love it love how shes embraced both ethnic backgrounds

@manyy66

this is the best version of Suffri

@josianeagathe7450

Nneka voix TROP SUPER ses DOIGTS MAGIQUES je l'adore concert super formidable bravooo l'artiste ❤🎸🎤🎧💃❤

@turtleplh44

I love Nneka. Her soulful voice just sways my mind. I can never stop listening to her.

@Larissa191106

SOOO nice not only her voice is wonderful ..the band also fit is a perfect match to her voice

@leiposuctie

i wanna steal that drummer....he's a machine......

@kevinjorn2196

This woman makes my heart Happy...tears of joy

@uche8601

Beautiful...def. a fan of hers. her voice is so beautiful and the plus? she's got my mum's name( RIP mum xxx)

More Comments

More Versions