I love you
P-Square Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this

Na today eyah e don dey
You say your love no dey lie
E don tey Make you tell your friends
Wetin dey Girl you know say me I no dey lie She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this

Na today, eyah e don tey
very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart

And turn me upside down

Girl you know say me I no dey lie Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this

Na today eyah e don tey

REPEAT Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that

P-Sqaure don say that

My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die So now baby tell me, who dey lie Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more
REPEAT Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT (till fade)
Girl, I go die o




Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Overall Meaning

The song "I Love You" by Nigerian music duo P-Square is a love song with a twist. The lyrics reveal a man's distress over the lies of his lover. The song's opening lines, "Na today, e don dey, girl you know say me I no dey lie," suggest that the man has discovered his lover's deception, and his pain is palpable. He questions the authenticity of her love, saying "Tell me which kind lie be this." He is torn between his feelings for her and the betrayal he feels because of her lies.


The song's chorus is particularly poignant, as the man questions the validity of his lover's feelings. He sings, "You say your love no dey lie, see me girl I dey cry, oh no" and repeats "Na today, eyah e don tey," suggesting that he's been holding on to this pain for a while. He also accuses her of being a "playa" who wants to break his heart and turn his life "upside down." The song's bridge contains a call and response section consisting of "Girl, wetin I do you," and "I dey try to let you know say I like you pass my Mama," which suggests that the man is willing to forgive her lies if she comes clean.


Overall, "I Love You" is a song about love in the face of deceit. The man's raw emotion is evident in the lyrics, and the music adds to the song's intensity. P-Square's use of fusion-style Afro-pop, R&B, and Hip-hop musical genres makes for a unique listening experience.


Line by Line Meaning

Na today, e don dey
It's only recently that you've started telling me these lies


Girl you know say me I no dey lie
I am known for always telling the truth


Say your love no dey lie
You claimed that your love is real


Say your feelings no dey die
You claimed that your feelings for me won't fade away


See me girl I dey cry eyah
I am shedding tears because I am heartbroken


Oh no
Expressing sorrow or surprise


Tell me which kind lie be this
I am asking you what kind of lie is this


E don tey Make you tell your friends
It's been a while, you should let your friends know the truth


Wetin dey Girl you know say me I no dey lie
What's the matter, you know I don't lie


She go talk say we go spend our life together
She promised that we'll be together forever


She like me pass her own mother
She loves me more than her mother


She prefer me pass her own father
She likes me more than her father


Very day that I saw you girl
From the first day I laid eyes on you


Girl, I knew that you were a player
I could tell that you were not sincere in your intentions


Because you wanna break my heart
You are intentionally trying to hurt me emotionally


And turn me upside down
You are causing a lot of chaos and confusion in my life


Girl, anytime I dey with you
Whenever I'm with you


Girl, I feel you say you be witch o
I feel like you have some kind of supernatural power over me


Make you get out of my sight
I want you to leave my presence


Tell me which kind lie be this
Please explain what kind of lie this is


Na the same girl wey I see inside my best friend moto
It's the same girl I saw in my best friend's car


Girl, I don't need an explanation
I don't need any explanation from you


Girl why you dey tell lie
Why are you telling lies


They talk say who say, she say that
People are saying that she said this or that


I swear nobody could believe the girl
I swear no one could believe that girl


She don kolo
She has gone mad


What sort of a life is this
What kind of life is this


Which kind life wey be this
What kind of life is this


Wey someone go dey fit struggle Dey hustle dey bubble for jungle
Where someone has to struggle, hustle and survive in the tough environment


Na the same girl wey I hustle Na she be trouble
It's the same girl that I worked hard for that is causing problems


Who be that babe wey dey fumble Make she go sef
Who is that girl that is being clumsy? She should just go


Girl, I go die o
Girl, I will die


REPEAT Girl, wetin I do you, Make you go, I don't like you no more
I don't know what I did to you, please go away, I don't like you anymore




Writer(s): OKOYE PAUL NONSO, OKOYE PETER OBUMUNEME

Contributed by Bailey V. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@yvetterichter6635

Anyone listening to this in 2024?

@yasminlesmond9001

me!!!! beautiful song

@officialpsquare

Hope you still listen to them now

@ransackdavid9523

I love them

@r.a7253

yeaah

@libralovejonestarot

Am listening.🕺🕺

@bxffles1667

I'm still listening

@nanayaa1321

I miss them

29 More Replies...

@rosenakalema9958

11/02/2024 I break up with my boyfriend I still believe in the love in this art piece a sad valentine's day coming up.

@abdoundong5719

To the person reading this, Goodbye Luck !!!! Dont stress, everything will be fine. No matter What difficulty you are facing right now, you can overcome it, you are strong and brave.

More Comments

More Versions