Away
P Square Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Ileke lo'ma jiya
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them'ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don't know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don't know
Cause e we get many many i do's
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
ileke lo'ma jiya
Please don't leave me girl, don't leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them'ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don't know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don't know
Cause e we get many many i do's
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
ileke lo'ma jiya
Please don't leave me girl, don't leave me girl
If you do me right, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them'ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don't know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don't know
Cause e we get many many i do's
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
ileke lo'ma jiya
Please don't leave me girl, don't leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away




Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Overall Meaning

The lyrics of "Away" by P Square convey a message of love and commitment. The singer expresses his love for a girl and his desire to be with her even though many other men are interested in her. He assures her that he will treat her right and protect her from harm.


The lyrics also emphasize the importance of true love over material possessions. The singer believes that love, not money, is what will keep the relationship strong and humble the couple. He warns that those who are only interested in money will ultimately lose it, but those who have true love will always have each other.


The chorus of the song repeats the phrase "away" which means to be separated or apart. The singer pleads with the girl not to leave him and promises to stay by her side even when faced with challenges.


Overall, the lyrics of "Away" express a deep sense of love, commitment, and loyalty that is essential for a healthy and long-lasting relationship.


Line by Line Meaning

Ileke lo'ma jiya
I will not let you go, my dear


If I tell you say girl i love you
I love you, my girl


I love you
My love for you is real


See the men them, them'ma want you
Other men desire you


But i need you
But I need you the most


I say make i tell you what you don't know
Let me share with you some things you do not know


Say many many don go
Many have gone before us


As you dey my side girl i don blow
Since you came into my life, I have succeeded


But still girl i don't know
Despite my success, I am still unsure


Cause e we get many many i do's
I have many commitments


Wey get plenty aso ebi
Which include attending many wedding ceremonies


Anything ma-man do
Whatever a man does


Plenty plenty eyes dey see
Many people are watching us


Please don't leave me girl, don't leave me girl
Please don't break my heart, my love


If you hold me tight, I go treat you right
If you love me back, I will take care of you


Girl if any man put asunder, away
If another man tries to come between us, it's a no-no


Thunder na for thunder, away
We will fight back fiercely


Run down we no go run down, away
We will never be defeated


We go jump bumper to bumper, away
We will stick together through thick and thin


Some of them dem dey package
Some people are fake


Forget about the marriage
They are not genuinely interested in our relationship


No be all about the money
Our love is not based on financial gain


Money, e go vanish
Money is not everything


Na true love go dey humble you, humble you
Only true love will keep us grounded


No do gra gra good luck go dey sample you
Don't be greedy, good things will come to those who wait


Na where the bagga dey
The real treasure lies within us


Fire burn them, all of them
We will not let negative people bring us down


You see non of them, dey wish you well oh
They don't want you to succeed


If you do me right, I go treat you right
If you are loyal to me, I will take care of you




Contributed by Levi K. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@iamevictheditor

2024, who is here ?

@emperorlurmi

I dey here

@user-ns9qj4xh6z

Here today 😎

@taraharry6936

Mi Dey Yah🫶🏽🔥

@updyrahim9027

Who is listening in 2024??

@wilsonmcjohn5504

We dey.

@taraharry6936

Booping to the tune right now🫶🏽🔥

@gaterajimmy24

no one

@anjela190

2024 where you at 💯🧏🏾‍♀️😭??!

@snelflows3542

We still here❤

More Comments

More Versions