Domot
RUNTOWN Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Baby o o o eh
Lagos to Bangkok
Its Eric Manny
Ehn ehn
Show me the receipt o
Yo piston

Oya shout out to Thomas
We finally famous
Right now my name na comfort ehn ehn
Ifugogwadi comfort ehn ehn
Cause I sell e my song
Oya show me the receipt o
Finally famous
E dey bang e for their domot

Eh ba sha Eh…
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh.
Akoba da komona
Ehn
Zoom zoom zoom….
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Le le le eh le le le
Eh ba sha
Akoba da
Zoom zoom zoom
Ehn ehn

I dey kill am
City to city dem feel am. ehn ehn
My music dey fly like wizard. ehn ehn
London to Adiza
Eh eh
Nod her
Shawdy say she want e Runtown
So I tell her baby calm down
The way you whine fit bring a man down
Eh… Man down
Shawdy beat the girls dem hands down
Way she whine it down she touch down
Whine am for the oga
Eh

Eh ba sha Eh…
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh
Akoba da komona
Ehn
Zoom zoom zoom….
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Le le le eh le le le
Eh ba sha
Akoba da
Zoom zoom zoom

Oya take am to the streets
I dey for the domot
Everyday I dey Thank God
Say the boy e dey top chart o
I dey give them quit notice
Na me be their landlord
Lagos to Bangkok
The boy e dey collect e o
Ehn ehn
Shawdy whine am for me ehn ehn
I know you like it ehn ehn
When you ride it on me ehn ehn
Eh ehn ehn
She come down on me ehn ehn
Bending down e ehn ehn
I know you like it ehn ehn

Eh ba sha Eh…
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh
Akoba da komona
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba

Shawdy cause e wahala now
Oya what is the matter now
Boys on fire now
Too late to retire now
Oya Caroline
The way you whine is hard to find
Baby don't waste your time
Dont know how you whine
Ehn ehn
Shawdy whine am for me ehn ehn
I know you like e ehn ehn
Way you ride it on me ehn ehn
Eh ehn ehn
She come down on me ehn ehn
Bending down e ehn ehn
I know you like it ehn ehn

Eh ba sha Eh…
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha. Eh
Akoba da komona
Ehn
Zoom zoom zoom….
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Le le le eh le le le
Eh ba sha
Akoba da




Zoom zoom zoom
Ehn ehn

Overall Meaning

Runtown's song "Domot" is an Afrobeat track that travels from Lagos, Nigeria to Bangkok, Thailand, symbolizing Runtown's international reach. In the first verse, Runtown shows recognition for his success and fame on a global scale. He then boasts about his music being beloved by audiences all over the world, as his catchy tunes are spreading from city to city. He also addresses a lover who is keen on his music, and takes the opportunity to assure her of his skill on the mic before praising her moves on the dancefloor. Runtown's focus is on his music's ability to unite people worldwide, despite their cultural differences.


The hook "Eh ba sha, Akoba da komona, wonle ba, Zoom zoom zoom" is a catchy and repetitive phrase that accentuates the rhythmics in the song. The phrase is culled from ajasa ("yahooze"), a music and dance craze that swept across Nigeria at the time of the song's release. The hook is translated to mean "dance like a warrior; lets dance away our sorrows, let's step it up, step it up, step it up" and is highly emotive, as it encourages listeners to dance and release their frustrations.


The lyrics to "Domot" are easy to understand, and Runtown's delivery is highly infectious. The song's melody is addictive, and the beat is a fusion of traditional Nigerian instrumentation and modern electronic music. "Domot" was well received by Afrobeat enthusiasts worldwide and helped cement Runtown's place as one of Nigeria’s most exceptional contemporary pop musicians.


Line by Line Meaning

Baby o o o eh
Addressing a lover or someone dear with endearment


Lagos to Bangkok
Referring to the global reach of his music from Africa to Asia


Its Eric Manny
Acknowledging his record label


Ehn ehn
Expressing understanding or agreement to a statement or action


Show me the receipt o
Asking for proof of purchase or payment, possibly in relation to his musical success


Yo piston
A phrase or nickname possibly referring to a collaborator, supporter or fan


Oya shout out to Thomas
Acknowledging someone called Thomas, possibly a fan or supporter


We finally famous
Celebrating his success in the music industry


Right now my name na comfort ehn ehn
His name is now synonymous with comfort, possibly the comfort his music brings to listeners


Ifugogwadi comfort ehn ehn
Unknown phrase or slang that could possibly represent his style or brand


Cause I sell e my song Oya show me the receipt o Finally famous E dey bang e for their domot
Implying that the success of his music is evident by the way it resonates with people, as heard playing in their homes


Eh ba sha Eh… Akoba da komona Wonle ba Eh ba sha. Eh. Akoba da komona Ehn Zoom zoom zoom…. Eh ba sha Akoba da komona Wonle ba Le le le eh le le le Eh ba sha Akoba da Zoom zoom zoom Ehn ehn
A chorus with unclear meaning, possibly an expression of joy or enthusiasm with dance moves or lyrics that are popular in a certain community or setting


I dey kill am City to city dem feel am. ehn ehn
Indicating that his music is popular across multiple cities in Africa and beyond


My music dey fly like wizard. ehn ehn
Comparing the reach of his music to the magical speed of a flying wizard


London to Adiza Eh eh Nod her Shawdy say she want e Runtown
Referencing different locations and a lover who desires him


So I tell her baby calm down The way you whine fit bring a man down Eh… Man down
A flirtatious line telling his lover to slow down while praising her body movement


Shawdy beat the girls dem hands down Way she whine it down she touch down Whine am for the oga Eh
Describing his lover as the best dancer and asking her to perform for him


Oya take am to the streets I dey for the domot Everyday I dey Thank God Say the boy e dey top chart o I dey give them quit notice Na me be their landlord
Proudly claiming the top spot in the music industry and considering himself the landlord of other artists who are inferior to him


The boy e dey collect e o Ehn ehn Shawdy whine am for me ehn ehn I know you like it ehn ehn When you ride it on me ehn ehn Eh ehn ehn She come down on me ehn ehn Bending down e ehn ehn I know you like it ehn ehn
A playful and suggestive verse with explicit sexual references and the implication that his lover enjoys being intimate with him


Shawdy cause e wahala now Oya what is the matter now Boys on fire now Too late to retire now Oya Caroline The way you whine is hard to find Baby don't waste your time Dont know how you whine Ehn ehn
Encouraging a lover named Caroline to dance for him and acknowledging that he is hot and too successful to stop now




Contributed by Gabriella L. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

Quentin Obadan

Just can never get enough of this classic jam

Egbon Baltimore

This runtown is something else.........Always dropping good hits.

Yemi Fadeyibi

+Wale Aiyedogbon these runtown guy is dope

Uchena 1

So underrated it actually hurts

Matt Matt

I swear down .. Runtown is fucking underrated

Joost Berndsen

Incredible tune, INCREDIBLE VIBES.. WIll have this on repeat for DAYS... wowwwwwww

G B

This song is what got me into this kind of music

Ratio Gala

We gather Dey ❀️

Obisike chibuikem

very talented... i keep playing this song, RUNTOWN you're the stuff.

Fiifi Dadzie

Runtown is a very special being πŸ‘ŒπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯β€οΈπŸ‡¬πŸ‡­

More Comments

More Versions