On My Mind
Sedrik (From the M.S.C.) Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Oh no
Oh no
Mmmm hmmm mmm
I just want to make my money
Live my life on a low
And try to bother nobody
Steady on my grind
Hustle all day o
Me I wan become some body
Yeah yeah
They never reach they wan fight me
Shey you no dey fear ni?
Like say you no know me
Who I dey owe ni?
Abi una wan kill me?
Brother I dey talk as e dey for my mind
Make una free me o
Me dey vex o
Alaye I no be beggar o
Make you no reason my matter
Cause if I reason your matter
Na kata kata
I comot hand for competition
kpata kpata
To avoid akw'unu anhula
Dob C abiala
En carry kala
En wan shoot, en wan shoot
En wan shoot yee eh
I just want to make my money
Live my life on a low
And try to bother nobody
Steady on my grind
Hustle all day o
Me I wan become some body
Yeah yeah
They never reach they wan fight me
Shey you no dey fear ni?
Like say you no know me
Who I dey owe ni?
Abi una wan kill me?
Brother I dey talk as e dey for my mind
Made myself a boss we no come to debate o
I no get time to talk say I dey hate o
Money on my mind we no come to compete o
When I dey see shege I bn bother
Nobody and nobody know oh oh
I be fucking big boy
If e dey pain you make you go die
I no dey make mouth
I no dey like these touts
If you no like us
Make you give us distance
Obeni biko give chance
I'm a single boy
I no get good love story
From my history
But if I catch your girl
She's gone she's gone she's gone on me
Omo if I catch your girl
She's gone she's gone otilo only eeee heeii
I just want to make my money
Live my life on a low
And try to bother nobody
Steady on my grind
Hustle all day o
Me I wan become some body
Yeah yeah
They never reach they wan fight me
Shey you no dey fear ni?
Like say you no know me
Who I dey owe ni?
Abi una wan wan kill me?
Brother I dey talk as e dey for my mind
Make una free me oh




Me dey vex oh
Alaye I no be beggar o

Overall Meaning

In "On My Mind," Sedrik (From the M.S.C.) expresses feelings of uncertainty and self-doubt as he navigates through life. The repetitive phrase "Eyes closed I been walking round, feeling like my life's on a tightrope, tryna get it right, but I be thinking what do I know" emphasizes his confusion and fear of failure. Sedrik admits to overthinking about the past and future, causing him to feel stuck and unable to catch a break. He questions his own abilities and wonders if he has what it takes to succeed.


The line "Part of the reason I been lost and cannot seem to find my way, and how is it that they say they care when they were never really there for me, nah" suggests that Sedrik may feel unsupported by those around him, further fueling his self-doubt. He ends the song with the haunting question, "Where did my time go?" possibly indicating that he feels like time is running out and he still has not found his purpose.


Overall, "On My Mind" portrays the struggles of self-discovery and the pressure to succeed. Sedrik's vulnerability and honesty in his lyrics make the song relatable to anyone who has felt lost or unsure of themselves at some point in their lives.


Line by Line Meaning

Eyes closed I been walking round
I feel lost and uncertain about my life


Feeling like my life's on a tightrope
I feel like my life is delicate and could fall apart at any moment


Tryna get it right
I am attempting to improve my life


But I be thinking, what do I know
I do not know if I am capable of achieving my goals


Do I have what it takes to fulfill all of this time tough
I am unsure if I have the ability to succeed


Time though
I am aware that time is passing and I need to make progress


I been looking at the past and at the future
I have been dwelling on past mistakes and worrying about the future


Not the present
I am not focusing on the here and now


Overthinking bout the things that I ainā€™t done right
I am obsessing over my failures


And sometimes it feel like I cannot catch a blessing
I feel like I am not receiving any good luck or positive outcomes


I been stuck in my own way maybe God is really testing me now
I may be my own obstacle, and I feel like I am being tested by a higher power


And I ainā€™t got so much to say
I do not have a clear solution to my issues


Part of the reason I been lost and cannot seem to find my way
I am struggling to figure out where to go next


And how is it that they say they care
I do not believe that others truly care about my wellbeing


When they were never really there for me
I feel like I have not received enough support from others


Now Iā€™m spinning round
I feel overwhelmed and lost


And Iā€™m running from all the things I never did
I am avoiding actions that I should have taken


And I hope I find what I need to do cause it feels like I canā€™t win
I am searching for a solution but feel hopeless


Looking for the answers while Iā€™m searching for the one
I am seeking answers to my problems


Thinking and I donā€™t know if Iā€™ll ever overcome these days
I am unsure if I will be able to overcome my current struggles


Monday thru Friday feeling like weak days
I feel unproductive during weekdays


Now let me know if you need someone you can talk to
I am offering support to others who may be struggling


Please Iā€™m tryna find my way slowly, I canā€™t see
I am struggling to find my path and need time to figure it out


Where did my time go
I am reflecting on how quickly time has passed




Lyrics Ā© DistroKid
Written by: Daniel Bright

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

jessica schloemer

So good Cole!!!!

C0LE

thank you sm!!

Kevin Nguyen

quality is phenomenal keep it up y'all

ISED MEDIA

We going to keep it coming!

C0LE

thank u sm brotha

KevSoJuicy

agreed

Aaron Estes

Looks professional as fuckkk

Ben McRae

This is fire

ISED MEDIA

Thank you bro

C0LE

šŸ¤

More Comments

More Versions