Bam Bam
Solidstar feat. Ice Prince & Patoranking Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Okay
You Know What Time It Is Yeah
Popito On The Beat
So Baby Dubi Dubi Dubi Dubi ahn
And Girl I Want Some Love Make We ahn
And Dubi Dubi Dubi Tell Nobody ahn

DOWNLOAD AUDIO

Bambambia Bambam Boyo
Ice Prince Zamani
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Solidstar
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today
When Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop

You See The Music Industry
Be Like University
Before I Came To Lag
I Was The King Of My City
And Then I Come Realize
No Be My Pika Party
Omo To Blow For Lasgidi
Difficulty And I'm
Feeling Like Civilian Soldier
Wanna Drive A Posh Range Rover
I Wanna Be That G Wey Dey
Sing Song Like A King Kong
Bring The Gal Dem Over
Ace Looking At Me Face I'm Older
Ace Man I Hustle Everyday Never Sober
Ace And You Know Say Man
I Sexy With The Rhymes
So The Gal Demma Shoot It In
My Rehearsal For Koga
This Life
Omo Na Turn By Turn
Say Brother If You Run My Run
But I No Go Ever Let You Pass Me
Brother
No Go Ever Let You Pass Me

Bambambia Bambam Boyo h
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go
NaijaLyricsZone.com
No Be Today When Baka
Don Dey For Backside
No Be Today When
Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop

I Say Arise To The Top Top
Ghetto youth Say Me No Go Flop
Sweet Music Never Can Stop
From Every Junction To Every Bus Stop
Mama Say Son Never Go Crazy
For Any Lady
Just Make Sure You Are Ready
Fit Burn Up Me Fire Dont Be Shaky
Everybody Smile Now When
They See Me For Me Cable
Mama Now She Can Eat Vegetable
Because Her Son Now Is Stable And Able
Capable To Make Her Live Comfortable
Calling Now Calling Now
Calling Now Cant You See
I'm Balling Now Balling Now
I Will Never Ever
Falling Down Falling Down
Because God Don Give Me The Crown

Bambambia Bambam Boyo h
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today
When Baka Don Dey For Backside
No Be Today
When Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop

All Ah The Mama Dem Know eh
All Ah The Papa Dem Know eh
So Call All Ah The Gals Dem Know eh
Say Solidstar And Ice Prince
Know We Are The Best
All Ah The Mama Dem Know eh
All Ah The Papa Dem Know eh
So Call All Ah The Gals Dem Know eh
Say Solidstar And Ice Prince
Know We Are The Best
Dem Tinkoko
When We Come Around We Do
Dem Tinkoko
Anytime We Step Out We Make
Dem Tinkoko
We Make All Ah Their
Body Dance Tinkoko
Aaaaahhhn

Bambambia Bambam Boyo h
Bambambia So Many Dem Come
Naija Lyrics Zone Dot Com
And Dem Fail Dem Go
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today
When Baka Don Dey For Backside
No Be Today
When Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop





Solidstar – Bam Bam Lyrics ft. Ice Prince & Patoranking

Overall Meaning

The song Bam Bam by Solidstar featuring Ice Prince and Patoranking expresses the artists’ persistence and determination in the music industry. The lyrics suggest that they have been in the game for a while and have faced difficulties and challenges such as being unnoticed and unappreciated before finally breaking through to the mainstream. They sing about how they have gained recognition and respect in the industry and that they are not ready to leave anytime soon. The chorus ‘Bambambia Bambam Boyo’ represents their roots and how far they have come.


Furthermore, the lyrics also talk about not forgetting their humble beginnings and where they come from. The lines “No be today when Baka don dey for backside, no be today when agbero don dey collect for bus stop” show that they remember what it was like to struggle and hustle to get noticed. Solidstar, Ice Prince, and Patoranking reassure their fans of their commitment to their craft, and how they want to use their music to make a difference and represent their people.


Overall, the lyrics of Bam Bam tell a story of persistence and hard work in the music industry, reminding listeners of the importance of staying true to their goals and roots despite obstacles.


Line by Line Meaning

Okay
Starting the song


You Know What Time It Is Yeah
Acknowledging the moment


Popito On The Beat
Giving credit to the music producer


So Baby Dubi Dubi Dubi Dubi ahn
Asking the lover to come closer in a playful manner


And Girl I Want Some Love Make We ahn
Asking for affection from the lover


And Dubi Dubi Dubi Tell Nobody ahn
Asking the lover to keep the love affair a secret


Bambambia Bambam Boyo
The chorus of the song


Ice Prince Zamani
Introducing the featured artist


Bambambia So Many Dem Come
People have come and gone


And Dem Fail Dem Go
They failed and left


Solidstar
Introducing the main artist


Bambambia Bambam Boyo
The chorus of the song


Bambambia We Still Dey
We are still here


And We No Ready To Go
We are not ready to leave


No Be Today When Baka Don Dey For Backside
People have been in the game for a long time


No Be Today When Agbero Don Dey Stand For Bus Stop
Street hustlers have been around for a while


You See The Music Industry
Commenting on the music industry


Be Like University
It is like a school


Before I Came To Lag
Before coming to Lagos


I Was The King Of My City
Claiming dominance in hometown


And Then I Come Realize
Suddenly he realizes


No Be My Pika Party
It's not a child's play


Omo To Blow For Lasgidi
An upcoming artist in Lagos


Difficulty And I'm Feeling Like Civilian Soldier
Life is tough and he feels like he's fighting a battle


Wanna Drive A Posh Range Rover
Aspiring to drive a luxury car


I Wanna Be That G Wey Dey Sing Song Like A King Kong
He wants to be the guy who sings like a superstar


Bring The Gal Dem Over
Asking the ladies to come around


Ace Looking At Me Face I'm Older
People are looking up to him as a role model


Ace Man I Hustle Everyday Never Sober
He's always working hard and focused


Ace And You Know Say Man I Sexy With The Rhymes
He has good lyrics


So The Gal Demma Shoot It In My Rehearsal For Koga
The ladies are moved by his performance


This Life Omo Na Turn By Turn
Life is unpredictable


Say Brother If You Run My Run
Everyone has their own race to run


But I No Go Ever Let You Pass Me Brother
He won't let others pass him by


I Say Arise To The Top Top
Rising to the top


Ghetto youth Say Me No Go Flop
People from the ghetto believe in him


Sweet Music Never Can Stop
He's unstoppable in making good music


From Every Junction To Every Bus Stop
His music is played and heard everywhere


Mama Say Son Never Go Crazy For Any Lady
His mother advises not to be crazy for any girl


Just Make Sure You Are Ready
She wants him to be prepared for anything


Fit Burn Up Me Fire Dont Be Shaky
He should keep the fire burning and stay focused


Everybody Smile Now When They See Me For Me Cable
He receives admiration on the streets


Mama Now She Can Eat Vegetable
His mother no longer struggles financially


Because Her Son Now Is Stable And Able
He's now financially stable


Capable To Make Her Live Comfortable
He can now provide for his mother


Calling Now Calling Now Calling Now Cant You See
People are now recognizing his talent


I'm Balling Now Balling Now
He's now living big and enjoying life


I Will Never Ever Falling Down Falling Down
He will never give up or fail


Because God Don Give Me The Crown
He acknowledges that his success comes from God


All Ah The Mama Dem Know eh, All Ah The Papa Dem Know eh
Parents know him and his music


So Call All Ah The Gals Dem Know eh
The ladies are familiar with him


Say Solidstar And Ice Prince Know We Are The Best
They are both great artists


Dem Tinkoko When We Come Around We Do
People talk when they see them perform


Anytime We Step Out We Make Dem Tinkoko
They always make a statement wherever they go


We Make All Ah Their Body Dance Tinkoko
Their music makes people dance


Bambambia Bambam Boyo
The chorus of the song


Bambambia So Many Dem Come
People have come and gone


And Dem Fail Dem Go
They failed and left


Bambambia Bambam Boyo
The chorus of the song


Bambambia We Still Dey
We are still here


And We No Ready To Go
We are not ready to leave


No Be Today When Baka Don Dey For Backside
People have been in the game for a long time


No Be Today When Agbero Don Dey Stand For Bus Stop
Street hustlers have been around for a while


No Be Today When Baka Don Dey For Backside
People have been in the game for a long time


No Be Today When Agbero Don Dey Collect For Bus Stop
Street hustlers have been collecting fares for a long time




Contributed by Kaelyn K. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@harkben9192

Is this old music

@DjAkme

A bit

More Versions