Life Anagaga
Timaya Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

E crizy iyafo fino
Yes yes y'all
This is a public service announcement
Mr Incredible featured by the one and only
Egberi Popsi Number 1 of Bayelsa

Enough respect to Jehovah himself
Enough respect to Black buddy yes boss
Everybody wey dey for street o
I hope say una dey feel me o

When l keep on hustling
People keep on boning
People keep on frowning say l dey waste time
Nobody believe me only Jehovah just keep me
See morning and nite my mama dey pray
Say one day l go dey okay
When l dey for street the people wanna bring me down
See people wanna wanna make me frown

Life anagaga
Life anagaga
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga
Life anagaga
Life anagaga
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga

When l keep on hustling
When l was struggling
Nobody believe in me
Nobody have faith in me
But l just know say one day e go better
I know say one day me l go make am
Now l don dey make am every bone don dey bone
See the people dem want to bring me down
No matter how you try the people wanna bring you down
Oh my papa you try dem won dey make you frown

Life anagaga
Life anagaga
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga
Life anagaga
Anagaga
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga

It's a brand new life that am living
Brand new moto brand new everything
Brand new money and a brand new house and a brand new girl oh
Everything about man be a watabambam
When I come everybody wanna rap a pam pam
Dem dey call me Lil Wayne call me young money
Cuz I dey for black buddy black buddy
Anytime I look at my life I want to cry
Anytime when I look up water dey comot from eye
That's why anytime that I sing I just dey say chai
Many people want make I die
Carry the horse to stream to drink water
You no go force am to drink water
You can carry the horse to stream to drink water
Dem want to give me gutter water Abu Ventures

Everybody life anagaga
Onyewuru na turn by turn
I dey scratch dem like otapiapia
I dey chuk dem like say na biabia like say na biabia
Onyemuru na turn by turn oh oh

Shoes he gat it gat it got it
Shirt he gat it gat it got it
Money I gat it gat it
House I gat it gat it
Anything you want oh I can transform ya oh
House l gat it gat it
Money l gat it gat it
Clothes l gat it gat it
Shoes l gat it gat it
Anything you want anything l can give you oh oh call me M I ya let's go

Way back then l was so razz
Before anybody ever heard my vocals
Before awards and the shows and promoters
Man dey sleep by himself l mean no girls
I remember wen guys couldn't toast
Cuz to toast you need bread and the bread wasn't clothes
And the clothes that we pose with to get noticed
Was from Yaba bend down and so no chicks
But ask about me now Google M I
I gat so many shows they call me the event guy
I fly so many times a year l should rent sky
Keep it up for Mr Incredible lent guy
Call M I Mr I don try
I gat the doe baby wetin you wan buy
And all my enemies now wetin dey wan try
I dey glow like the sunshine and now
House l gat it gat it
Money l gat it gat it
Clothes l gat l gat it
Cars l gat it gat it
Anything you want baby girl l can give you
Cuz l gat it gat it
Yes I gat it gat it

House I gat it gat it
Shoes I gat it gat it Egberi Popsi
Money I gat it gat it
Anything you want say
Anything you want baby girl I can give you o

Life anagaga
Life anagaga
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga
Life anagaga
Life anagaga
I dey strike dem like otapiapia oooo
Apunaka ooo

Life anagaga
Life anagaga
Onyemuru na turn by turn
Soldier go soldier come
Soldier go soldier come
Life anagaga
Life anagaga
Onyemuru na turn by turn

Overall Meaning

The opening lines of the song "E crizy iyafo fino, Yes yes y'all" are a proclamation that this is a public service announcement from two prolific Nigerian recording artists, Mr. Incredible (M.I) and Timaya, who is affectionately called the "Egberi Popsi Number 1 of Bayelsa." They pay homage to God and Black Buddy, but most importantly, they show appreciation for the people who resonate with their messages. Timaya, in particular, depicts the struggles he faced before and the faith they had that he would ultimately succeed, despite the odds stacked against him.


The chorus of the song is "Life anagaga, onyemuru na turn by turn." Translated to mean that life is a gradual process of ups and downs for everyone. The song is enlightening and empowering, shedding light on how tenacity and the ability to withstand adversity is key to success. The theme of the song is perseverance and moving forward in the face of challenges, with both artists acknowledging that success does not come overnight, and patience is necessary to overcome the obstacles that come with striving for a better life.


Line by Line Meaning

E crizy iyafo fino
I am Mr. Incredible featuring alongside Egberi Popsi Number 1 of Bayelsa with a public service announcement to show respect to Jehovah and Black Buddy.


Everybody wey dey for street o
I hope that everyone in the streets can relate to my story.


When l keep on hustling
As I continue to work hard and put in effort.


People keep on boning
Some people continue to criticize and put me down.


People keep on frowning say l dey waste time
People continue to disapprove of my hard work and believe that it is a waste of time.


Nobody believe me only Jehovah just keep me
I feel like nobody believes in me, but I have faith in Jehovah to keep me going.


See morning and nite my mama dey pray
My mother prays for me every morning and night.


Say one day l go dey okay
She believes that one day I will be okay and successful.


See people wanna wanna make me frown
People are trying to bring me down and make me feel discouraged.


Life anagaga
Life is unpredictable.


Onyemuru na turn by turn
Everyone has their turn in life.


Nobody have faith in me
Nobody believed in me or had faith in me.


But l just know say one day e go better
However, I still believed that one day things would improve.


Now l don dey make am every bone don dey bone
Now that I have succeeded, everyone respects me and my hard work.


No matter how you try the people wanna bring you down
Even when you work hard, people will still try to bring you down.


Anything you want oh I can transform ya oh
I am now capable of providing anything that people want.


Way back then l was so razz
In the past, I was very unrefined.


Before anybody ever heard my vocals
Before I gained any recognition for my music.


Man dey sleep by himself l mean no girls
I was alone and had no female companionship.


But ask about me now Google M I
Now I am popular and have gained recognition.


I fly so many times a year l should rent sky
I travel extremely frequently and should have ownership over the sky.


I dey glow like the sunshine and now
I am now shining and glowing like the sun.


Anything you want say
I have the ability to provide anything that people want.


I dey strike dem like otapiapia oooo
I am now successful and strike down those who once criticized and rejected me.




Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@officialtimaya

It means life goes, no matter what happens life ll go on.

@henrymatthew-ux1fc

I greet u boss, All the way from Port Harcourt u broke into the lagos Market

@ikechukwuchibuzornjoku6157

This vibe made my university days interesting.

@infinitycane

2023 I was here. This song is a masterpiece

@infinitycane

2023 I was here. This song is a masterpiece

@Slimdaddy111

Morning and night my mama dey pray Say one day I go dey OK
Still here 2024

@ngangperez1442

Life na turn by turn🎉
Its a brand new life this year
Happy new year to all buddies in the black body
We no gi drink gutter water dis year

@securityservice8359

who is here with me 2020 here i come

@maikochannel8554

Me

@MichaelCollins-iz5lx

2021

More Comments