Pray
Victony Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

′Cause me energy high
Dey talk say me ah craze oh
Oh I no fit to be their mate
I no fit lie, you no fit to relate
If I open up my mind and you bury up your face oh
Inside, you gats gbes
This smile I carry for my face oh
E dey hide wetin I dey face oh

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Too many talk wey dey make man vex
But I no fit come dey explain myself oh
Carry my cross and I face my fears
And feeling my pain as I shed my tears
One day all man go meet for heaven
Until then I dey chase my bread oh
Only my neck wey carry for my head oh

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know (I no know what)
They wanna know (I no know wetin)
Tell me what they wanna know (I no know wetin)




They wanna know (I no know wetin)
Tell me what they wanna know

Overall Meaning

In Victony's song "Pray," the artist talks about the challenges he has faced as he becomes successful. The repetitive chorus "They wanna know, tell me what they wanna know" suggests that everyone around him is curious and wants to know more about his life. The lyric "Me energy high, dey talk say me ah craze oh" implies that people are jealous of his success and are starting rumors about him. Despite this, he does not let it affect him "I no fit come dey explain myself oh" and chooses to focus on his own journey "Carry my cross and I face my fears and feeling my pain as I shed my tears."


He talks about the support he receives from his mother who prays for him, and how others are also praying for his downfall. However, he remains resilient and determined, "Until then I dey chase my bread oh, only my neck wey carry for my head oh." The song ends with the same chorus, emphasizing the curiosity surrounding his success.


Overall, "Pray" is a powerful and relatable song to anyone who has faced criticism or skepticism as they pursue their dreams. The lyrics speak to the importance of perseverance, staying true to oneself, and the support of loved ones.


Line by Line Meaning

They wanna know
People are curious about me


Tell me what they wanna know
Ask me anything they want to know


'Cause me energy high
I am full of energy


Dey talk say me ah craze oh
Some people say I am crazy


Oh I no fit to be their mate
I am not fit to be their friend


I no fit lie, you no fit to relate
I cannot lie, and you cannot understand me


If I open up my mind and you bury up your face oh
If I express my thoughts, you will not want to hear them


Inside, you gats gbes
Deep down, you are troubled


This smile I carry for my face oh
This smile on my face


E dey hide wetin I dey face oh
Hides what I am going through


I don dey wait for all of them
I have been waiting for them


Dey don dey wait for me too
They have been waiting for me too


Dey don dey pray make I fall again
They are praying for me to fail again


But my mama dey pray for me too
But my mother is praying for me too


Too many talk wey dey make man vex
Too much talk that makes someone annoyed


But I no fit come dey explain myself oh
But I cannot keep explaining myself


Carry my cross and I face my fears
I bear my burdens and confront my fears


And feeling my pain as I shed my tears
I feel my pain and cry


One day all man go meet for heaven
Someday we will all meet in heaven


Until then I dey chase my bread oh
Until then, I am chasing my goals


Only my neck wey carry for my head oh
Only my neck supports my head


I no know what
I do not know what they want to know


I no know wetin
I do not know what they want to know


Tell me what they wanna know
Ask me anything they want to know




Contributed by Elena G. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@lovealways5566

Shout out to his Mom and everyone that prayed for him. It's not yet your time, God pass them 🙏🙏🙏🏼

@tinevimbomupotaringa5843

God bless them

@nicolenick2048

They can never stop you victony … you escaped death , difficult times are gonna be over…. God wants us to “PRAY” 🙏

@mikelonyeneke9254

omo werey

@designbytobi341

The lyrics, the voice. Victony is not your regular musician. He is one talent that will be a a national treasure later on

@efrayim_7143

Yes you are true

@eunicemutunga7902

He already is

@peterigwilopi

He's phenomenal with delivery, and his voice is unparalleled

@_lu__._

I wish for him hes just wow

@IbrahimBalogun-gc7gn

Well. This aged well

More Comments

More Versions