Socor
D'Banj Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Enyi bobos this is faji time
Enyi babies this is dancing time
Make una come to the dancing floor
Make I teach una how to socor
Dbanj don come again o
With a different style again o
All the guys better grab a girl o
Make I teach una how to socor

And I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration
I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration

Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

If you want to get fine omo
Just show the girls say you sabi socor
She go recognise say you no be moi-moi
She go dance still you stand the gboin-gboin
I no want make you start dey make yanga
Pay your money come club come dey tanda
All the girls just dey dance dey shake their kaka
If you no wan dance make you waka

And I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration
I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration

Ti n ba ni ke soko ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Oya, one, two, three

Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)




Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Overall Meaning

The song "Socor" by D'Banj is a high-tempo dance track inviting listeners to come to the dance floor and learn how to "Socor." The opening lines of the song address the audience as "enyi bobos" (guys) and "enyi babies" (ladies) and call for them to come to the dance floor for a good time. The song then proceeds to teach listeners how to do the "Socor" dance.


Throughout the song, D'Banj emphasizes that the dance does not require perfect coordination, and he wants people to watch his "demonstration" rather than focus too much on the exact steps. He also suggests that learning how to "Socor" could be a way to impress a romantic interest at a club.


Overall, "Socor" is an energetic dance track that emphasizes joy and movement, with D'Banj leading the way and encouraging listeners to let loose and have a good time.


Line by Line Meaning

Enyi bobos this is faji time
Hey guys, it's time to have fun


Enyi babies this is dancing time
Hey ladies, it's time to dance


Make una come to the dancing floor
Come to the dance floor


Make I teach una how to socor
Let me teach you how to socor


Dbanj don come again o
Dbanj is back


With a different style again o
With a new style


All the guys better grab a girl o
All the guys should get a girl


Make I teach una how to socor
Let me teach you how to socor


And I no want make you dey dance to the coordination
I don't want you to dance in an organized way


I just want make you dey watch my demonstration
I just want you to watch me demonstrate


Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
If you don't know how to socor, I'll teach you


Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
If you don't know how to ju kan, I'll teach you


Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
If you don't know how to lemo, I'll teach you


Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)
If you don't know how to te kan, I'll teach you


If you want to get fine omo
If you want to look good


Just show the girls say you sabi socor
Just show the girls you know how to socor


She go recognise say you no be moi-moi
She'll know you're not a novice


She go dance still you stand the gboin-gboin
She'll dance while you stand and watch


I no want make you start dey make yanga
I don't want you to act arrogant


Pay your money come club come dey tanda
Pay your money and come to the club to have fun


All the girls just dey dance dey shake their kaka
All the girls are dancing and shaking their butts


If you no wan dance make you waka
If you don't want to dance, leave


Oya, one, two, three
Let's go, one, two, three




Writer(s): Daniel Oyebanjo

Contributed by Elliot Y. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

Timothy


on Mo Gbono Feli Feli

Can't get tired listening to this song