Poison
R&S Records Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, SALT3R le leyi
Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, be your poison
If you no know you no know
No dey form say you know
Turkey wey dey do yanger fo your front
No dey vex e dey pose
I don see what i like
Aroma for my nose
E be food e be cash
E be booze we dey shack
We dey pop am dey go
You know say na something dey kill person
That thing wey you know fit learn ein lesson
E fit do you like curse and then a blessing
Do you like curse and then a blessing
That thing wey dey always shack person
Wan dey make you dey ball like you be Messi
This one dem no dey tell person
Dem no dey tell person
Oga pick your poison
Pick your poison
Everyman get ein poison
Everyman get ein poison
Oya which one eyy which one
Which one eyy which one
Which one eyy which one
Shey na this one eyy this one
Which one eyy which one
Say na which one eyy which one
Melons, ukwu
Ladies be loving the chuku
Kudi for shopping and give them the loving
Dem talk say na do me i do you
Owo, rozay
Men wey dey ski where una dey
If we no put something for head
Tell me wetin we come gain
You know say na something dey kill person
That thing wey you know fit learn ein lesson
E fit do you like curse and then a blessing
Do you like curse and then a blessing
That thing wey dey always shack person
Wan dey make you dey ball like you be Messi
This one dem no dey tell person
Dem no dey tell person
Oga pick your poison
Pick your poison
Everyman get ein poison
Everyman get ein poison
Oya which one eyy which one
Which one eyy which one
Which one eyy which one
Shey na this one eyy this one
Which one eyy which one
Say na which one eyy which one
Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, be your poison




Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, be your poison

Overall Meaning

The lyrics to R&S Records' song "Poison" touch on the theme of personal vices and indulgences, and how each person has their own preferred poison. The chorus repeats the question "Which one be your poison?" while emphasizing the importance of knowing oneself and not pretending to be something one is not. The lyrics go on to list various examples of these poisons, such as food, cash, booze, and women.


The lyrics also allude to the dangers of these vices and the potential for them to "kill" a person if not handled responsibly. The repeated line "Do you like curse and then a blessing" suggests that there can be both negative and positive consequences to indulging in one's poison. Ultimately, the song encourages listeners to embrace their own personal poisons while also being mindful of their potential consequences.


Line by Line Meaning

Which one be your poison, be your poison
What is your preferred vice or indulgence?


Say which one be your poison, SALT3R le leyi
Speak up and tell me, don't hold back


If you no know you no know
If you're not aware, you're not aware


No dey form say you know
Don't pretend like you know


Turkey wey dey do yanger fo your front
Someone who is acting tough in front of you


No dey vex e dey pose
Don't get angry, they're just posing


I don see what i like
I have found what I want


Aroma for my nose
It smells good


E be food e be cash
It's food and money


E be booze we dey shack
It's alcohol that we're consuming


We dey pop am dey go
We're drinking it and continuing on our way


You know say na something dey kill person
You know that something can be deadly


That thing wey you know fit learn ein lesson
It's a potentially dangerous thing that teaches a lesson


E fit do you like curse and then a blessing
It can either be a curse or a blessing, depending on how it's used


Do you like curse and then a blessing
Do you want something that can be both good and bad?


That thing wey dey always shack person
It's something that always entices someone


Wan dey make you dey ball like you be Messi
It makes you feel like a superstar


This one dem no dey tell person
They don't tell anyone about this one


Dem no dey tell person
They don't say anything about it


Oga pick your poison
Choose your preferred vice


Everyman get ein poison
Everyone has their own vice


Oya which one eyy which one
Okay, which one do you prefer?


Shey na this one eyy this one
Is it this one or that one?


Melons, ukwu
Breasts and buttocks


Ladies be loving the chuku
Ladies love the attention


Kudi for shopping and give them the loving
Money for shopping and attention


Dem talk say na do me i do you
They say it's a do-as-I-do situation


Owo, rozay
Money and expensive champagne


Men wey dey ski where una dey
Men who have money and ski where you are


If we no put something for head
If we don't try to succeed


Tell me wetin we come gain
What have we achieved then?


Which one be your poison, be your poison
What is your preferred vice or indulgence?


Say which one be your poison, be your poison
Speak up and tell me, don't hold back




Lyrics © DistroKid
Written by: John Oseyi

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

gog egog

It was real techno.

RussRockwell

Random fact: Dave Angel is the older brother of rapper Monie Love.

Stephen Philpott

N1

RussRockwell

@Stephen Philpott SW3

Chris Ioannou

🔥

Alex Armengol

punch..... pancada...

Soul_Critical

tune

Alex Saracchi

!!

dj Viter 2 Ukrajina

@

Chris Ioannou

🔥