Many Things
Seun Kuti Lyrics

Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

As time dey go (As time dey go)
Things dey spoil more and more (As time dey go)
As time dey go (As time dey go)
Children dey die more and more (As time dey go)
No food to eat (As time dey go)
No light to see (As time dey go)
No water to drink (As time dey go)
Nowhere to stay (As time dey go)

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

When I see the way my people dey live, under bridge and on top of water
When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When I see the oga of police in prison for stealing
When I hear education minister in scandal for stealing

When I see our senators, throw chair pull agbada
When I see our senators, throwing chairs just to share money
Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

When you turn television, and you listen to the radio
When you turn television, and you listen to the radio
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the things them do, you go hear the things them say

You go see the corruption (Lo ri si ri si)
You go see the inflation (Lo ri si ri si)
You go see the suffering (Lo ri si ri si)
Suffering of the people (Lo ri si ri si)
Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, party (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, system (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si)

Overall Meaning

The lyrics to Seun Kuti & Fela's Egypt 80's song "Many Things" highlight the multitude of issues that plague society. The singer talks about hearing and seeing many things that leave him feeling exhausted and overwhelmed. The lyrics specifically address corruption, poverty, and inequality, and express frustration at the actions of leaders and politicians. The song also comments on the extensive suffering of common people.

As time goes by, the situation appears to be getting worse rather than improving. The singer highlights the increasing rate of children dying, lack of basic resources such as food, water, and electricity, and the displacement of people due to a lack of shelter. The chorus of the song reiterates the singer's frustration at the situation and how it has exhausted him mentally.

The song also highlights the role of media in exposing corruption and unethical behavior of leaders. The singer encourages listeners to turn on the television and listen to the radio to learn about the issues faced by society, namely corruption, inflation, and poverty. However, the lyrics also suggest a sense of hopelessness towards the situation, with the same issues repeating themselves over and over, and leaders seemingly uninterested in creating change.

Line by Line Meaning

I don hear many things (Many things)
I have heard multiple things about the state of affairs

I don see many things (Many things)
I have seen numerous things happening around me

Wey make me think many things (Many things)
All these things make me contemplate various issues

Wey tire me pass anything (Many things)
These things exhaust and wear me out more than anything else

As time dey go (As time dey go)
As time goes by,

Things dey spoil more and more (As time dey go)
The situation worsens every day

Children dey die more and more (As time dey go)
The number of children dying increases as time progresses

No food to eat (As time dey go)
There is a lack of food to eat

No light to see (As time dey go)
There is no electricity to see with

No water to drink (As time dey go)
There is no clean water to drink

Nowhere to stay (As time dey go)
Homelessness is becoming an impending issue

When I see the way my people dey live, under bridge and on top of water
When I see my people living under bridges and on water

When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When I hear about the absurd things that our leaders do

When I see the oga of police in prison for stealing
When I see the head of the police force in jail for stealing

When I hear education minister in scandal for stealing
When I hear of an education minister caught in a scandal for stealing

When I see our senators, throw chair pull agbada
When I see our senators fighting and tearing clothing

Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
They will share the billions that would have gone towards feeding the people

Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people
They will share the billions that could have helped the people

When you turn television, and you listen to the radio
When you watch TV or listen to the radio

You go see the things them do, you go hear the things them say
You will witness what they do and hear what they say

You go see the corruption (Lo ri si ri si)
You will see the widespread corruption

You go see the inflation (Lo ri si ri si)
You will see the rising inflation

You go see the suffering (Lo ri si ri si)
You will see the vast suffering

Suffering of the people (Lo ri si ri si)
The suffering of the people is prominently visible

Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si)
You will see all kinds of ills

Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si)
You will see stealing everywhere

Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
You will see many people dying

Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
You will see frequent shootings

Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si)
Movement, even for daily activities, has become difficult

Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
Our government is responsible for all the issues we face

Ori si ri si, party (Lo ri si ri si)
Even political parties are corrupt

Ori si ri si, system (Lo ri si ri si)
The system itself is corrupt

Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si)
Cheating is commonplace

I don hear many things (Many things)
I have heard multiple things about the state of affairs

I don see many things (Many things)
I have seen numerous things happening around me

Wey make me think many things (Many things)
All these things make me contemplate various issues

Wey tire me pass anything (Many things)
These things exhaust and wear me out more than anything else

Lyrics © BMG Rights Management, LILI LOUISE MUSIQUE
Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions