Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

What Are You Say
Zweifelhaft Lyrics

No lyrics text found for this track.

The lyrics are frequently found in the comments by searching or by filtering for lyric videos
Most interesting comment from YouTube:

@sweedie9936

This language is known as Nigerian Pidgin

Osas: So na since morning we don dey o we dey clean this place my mates dem don even commot sef.
We dey wait for motor make motor dem come carry everything commot.
(We've been here since morning cleaning this place my mates have gone now and we're waiting for the waste truck to come pick the dirt)
Interviewer: Wow that's good, so where are you from.
Osas: where I'm from?
Interviewer: Yes
Osas: I'm from Edo state
Interviewer: Okay interesting, so what is your name
Osas: My name
Interviewer: Yes your name
Osas: My name na Ovuvuevuevue enyetewevue ugbem ugbem Osas.
Interviewer: Pardon! Come again.
Osas: Ovuvuevuevue enyetewevue ugbem ugbem Osas
Interviewer: Um I mean what is your name your name your name
Osas: Na my name I call for you na ( That's my name I just called)
Interviewer: Call it again
Osas Ovuvuevuevue enyetewevue ugbem ugbem Osas
Interviewer: Spell am (Spell it)
Osas: I no fit spell am o (I cannot spell it
Interviewer: Ahnahn no be your name? Why you no fit spell am? (Isn't that your name? Why can you not spell it?)
Osas: You know say we no go school. If you fit help me spell am no wahala (You know, I didn't go to school so if you can assist me in spelling it there's no problem)
Interviewer: Okay, oya call am again make I help you spell am (okay so call it again let me spell it for you)

Interviewer: Jesus!
Also interviewer: How I wan take spell am for you (Jesus! How do you want me to spell this)
Interviewer again: ovuvvvv ovuvvv

Interviewer: {having mental breakdown} where I wan start from (where do I start from)
Osas: E dey very simple na (it's very simple)
Interviewer {begins to cry}: where I wan start from
Interviewer: where I where I wan start from
Osas: ah why you dey cry na ah na my name dey make you cry? ( Why are you crying? Is my name making you cry?)
Interviewer: (crying) Call am again (call it again)
Osas: Na my name dey make you cry? (Is my name making you cry?)
Interviewer: Call am again (call it again)
Osas: How many times I go call the name for you (How many times will I call my name for you)
Interviewer {crying}: ovu vue vue vue vu vue vu
Osas: The person wey spell am for me before say e dey very easy ( The person who spelled the name for me before said it was very easy to spell)
Interviewer: You wicked (you're wicked)
Osas: Ordinary ovuvuevuevue enyetewevue ugbem ugbem... (So just only, Ovuvuevuevue enyetewevue ugbem ugbem...
Interviewer: Leave my camera!

All comments from YouTube:

@Osascomedyskitz

❤️❤️

@PIRATEHUNTERZ0RO

😮

@ShahFarhan-kn5zf

This comment deserves more likes

@sweedie9936

@@Osascomedyskitz I'm honoured

@olugboyeopeyemi2428

Omo you had a lot of time on your hands

It's sweet of you sha😂

16 More Replies...

@atomz19

Only criminal who survived the Death Note

@firepower7017

Why are mail bombs popular?

@krishnasaraf3719

This got me laughing for The amount of time taken to say his name ;D

@pokechan3117

Yes

More Comments

More Versions