Problems
jaywillz Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

So many problmes dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my snap with cheese
Let nobody come with motivate me
I just wanna do enjoyment woah oh

So from a distance (Far away)
Minding my business (Far away)
Don't wanna fall victim oh noo
Carry your distress far (Away)
Only God wey holy
No let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim oh no
Take away this stress away

Before I kolo make I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)
Make I no kolo so I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)

Nobody care nigga is your cry
Hop in the Benz dem kind
Pull up in a G wagon
For my country na crime

Yeh cause when it's God's time nobody fit stop am
Nobody go press stop
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray make I no dodge am
Pray make I no rush am
Make am no hit you down

So from a distance (Far away)
Minding my business (Away)
Don't wanna fall victim oh noo
Carry distress (Aar away)
Only God wey holy
No let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim oh no
Take away this stress away

Before I kolo make I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)
Make I no kolo so I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)





Mad o
The beat chef

Overall Meaning

"Problems" by Jaywillz is an upbeat song that communicates the artist's desire to enjoy his life without any distractions or negative influences. The song begins with Jaywillz expressing his frustration towards the problems in his life and his need to be left alone to live his own life. He wants to enjoy his life and be happy without anyone trying to motivate him in any way. Jaywillz highlights that he doesn't want to be a victim of anyone's troubles or problems and just wants to carry on with his life. He stresses the importance of minding his own business and carrying on with his life.


The chorus of the song emphasizes the importance of enjoying life and the need to take a break from all the problems and stress that come along with it. Jaywillz emphasizes the importance of taking time off to praise the Lord and to move in a majestic way. He emphasizes the need to enjoy oneself and let go of all the stress that comes with life.


Line by Line Meaning

So many problems dey
I have a lot of problems in my life


I just wanna live my life
I want to live my life without interference from anyone else


Let nobody come with motivate
I don't want anyone to try to motivate me or give me advice, I just want to live my life my way


I just wanna do enjoyment
I just want to have fun


One day e go reach me
One day I will succeed


Make I do my snap with cheese
Let me take a photo and show off my success


Let nobody come with motivate me
I don't want anyone to try to motivate me or give me advice, I just want to enjoy my success


I just wanna do enjoyment woah oh
I just want to have fun and enjoy my success


So from a distance (Far away)
I want to stay away from those who might bring me down


Minding my business (Far away)
I want to focus on myself and not get involved in others' problems


Don't wanna fall victim oh noo
I don't want to be a victim of someone else's problems


Carry your distress far (Away)
Take your problems somewhere else, I don't want to deal with them


Only God wey holy
Only God is holy and can judge me


No let dem whine you (Shade)
Don't let anyone bring you down with their negative comments


Don't wanna fall victim oh no
I don't want to be a victim of anyone's negativity or problems


Take away this stress away
I want to be free of stress and negativity


Before I kolo make I enjoy myself (Eh eh)
Before I go crazy, I want to have fun


Sunday I go praise da lord (Eh eh)
On Sunday, I will praise God for my success


I'm moving majestical (Eh eh)
I am moving confidently and gracefully


Make I no kolo so I enjoy myself (Eh eh)
I want to have fun without losing control


Nobody care nigga is your cry
No one cares if you cry, it's your problem


Hop in the Benz dem kind
I drive a Benz, and it's one of a kind


Pull up in a G wagon
I also have a G wagon


For my country na crime
In my country, having nice things is often seen as a crime


Yeh cause when it's God's time nobody fit stop am
When it's the right time from God, nothing can stop me


Nobody go press stop
No one can stop my success


Make nobody buss am
No one can interrupt or ruin my success


Nobody fit touch am
No one can bring me down


Pray make I no dodge am
I pray that I will not miss my opportunity for success


Pray make I no rush am
I pray that I will not rush into things and ruin my opportunity for success


Make am no hit you down
I don't want anyone to bring me down


Mad o
That's crazy


The beat chef
The producer of the song




Lyrics ยฉ O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

Emmanuel Daniel

This song is addictive ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ

Aframaco

Jaywillz needs to step up on shooting videos for these fire songs!


Visuals help to push songs way beyond,



He has very few videos for his music, he and his promoters/managers need to work harder to push his status out !

scott adams

Great and one of the best song from Jaywillz

Wilson Rukky Lucky

Mad tune ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ

Mario Groen

Nice nice nice

Jeneba Kerita

I'm in love with this song

Pato Result

BANGER ๐Ÿ”ฅ STRAIGHT TO THE MOON

RTBS

Big up jaywillz enjoy broza Love from Mauritius island ๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡บโœŠ๐Ÿฝ my favourite one from your album sun flower song Problems โค๐Ÿ˜Ž

nawti djwind

Lovers of Jaywhillz gather here for selfie ๐Ÿคณ

sibusisiwe leyma

Why not ๐Ÿ˜

More Comments

More Versions