Pablo Alakori
Adekunle GOLD Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya ooo
Person why get ambition no dey wait for manner oo

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother I beg ma ma ja le o abeg oo
A beg
Sister I beg no short cut oo abeg

You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush lo lo
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg brother a beg ma ma ja ole o
A beg sister abeg no short cut oo abeg

Ireje osi nu foto oun o se lomagba
You no do anything
But you want to hammer
I'm sorry for you ah
I'm sorry for you my brother
No play yourself oo
Time dey run o away

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother a beg ma ma ja ole o
A beg abeg sister abeg no short cut oo abeg

Oh na na na abeg o




Adekunle Gold abeg oh oh abeg
Para pa ra para abeg oo abeg

Overall Meaning

The lyrics of Adekunle GOLD's song "Pablo Alakori" touches on the importance of hard work, patience, and the dangers of taking shortcuts to achieve success. The song talks about the challenges the singer faced in his early years and how he had to hustle to make ends meet. He acknowledges that life may not be smooth-sailing, and not everyone is born with a silver spoon in their mouth.


The term "Pablo Alakori" is used in the song to refer to someone who seems to have made it big but has not put in the necessary effort or hard work to achieve success. The song implies that these individuals may have obtained their wealth through shady means and advises listeners not to follow in their footsteps. The song reminds people that shortcuts are not the path to success, and if they want to make it big in life, hard work, and patience are essential.


The lyrics of the song also highlight the importance of being responsible for one's life and not relying on others for handouts. The song advocates for personal responsibility and self-reliance rather than expecting others to solve one's problems. Ultimately, the song encourages listeners to take control of their futures and strive hard to achieve their goals.


Line by Line Meaning

Dem no born me with silver spoon
I was not born into a wealthy family


My beginning rough o chale
My early life was full of difficulties


I no enjoy my life other children at all
I did not have the same opportunities as other children


I grow myself
I had to develop myself on my own


I hustle taya ooo
I have been working very hard for a long time


Person why get ambition no dey wait for manner oo
If you have ambition, you cannot wait for opportunities to come to you


Wuru wuru to the answer
Deceitfulness cannot lead to success


Mago mango no be the way
The easy path is not always the right path


Wayo no be the answer ooo
Deception cannot be the solution


Stop wasting your time
Do not waste your time on fruitless pursuits


No play with your future
Take responsibility for your future


All man for hin sef o
Everyone is responsible for their own success


No shortcut o abeg
There are no shortcuts, please


Brother I beg ma ma ja le o abeg oo
Please, my brother, do not take shortcuts


Sister I beg no short cut oo abeg
Please, my sister, do not take shortcuts


You siddon for house
If you sit at home doing nothing


Dey beg beg for money
And beg for money


Pablo alakori padi jawo fine bara
Your friend (Pablo) who is a scammer will deceive you


No dey rush lo lo
Do not rush


Somethings dey take time
Some things take time


To be a man my brother ko easy
Becoming a man is not easy


Ireje osi nu foto oun o se lomagba
You cannot expect to reap where you did not sow


You no do anything
If you have not done anything


But you want to hammer
But you expect to be rich


I'm sorry for you ah
I feel sorry for you


No play yourself oo
Do not deceive yourself


Time dey run o away
Time is running out


Oh na na na abeg o
Please, oh please


Adekunle Gold abeg oh oh abeg
Please, Adekunle Gold


Para pa ra para abeg oo abeg
Please, please




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@Obnfrost

I heard this song 2020 and till date the song inspired me gave me motivation

@mariadesir4569

No shortcut o! Abeg, abeg, abeg. Yes o!

@AdamaJatta

A lot of these musicians 'sleep' on Simi's producing skills. Ade & Simi are SUCH a powerhouse.. It's actually so beautiful to watch their growth.. together πŸ‘ŒπŸ’– #NoShortcutO #Abeg

@temitopejohnson5475

Simi's voice though, plenty love for you guys

@boluo.a7347

you're damn right...her voice tho.!πŸ˜…

@mashoto__m

There are no shot cuts to success indeed . Simi's voice is so angelic and unique.

@nzemaina

Adekunle this music is the best I've heard in the whole wide world.
Hey just another thing amazing gift of music plus the beautiful voices God has blessed you and Simi with should be in Church. Just imagine how deep Simi would take me in worship of Jehovah God in a worship song. Simi that amazing voice belongs to Jesus Christ.

@abiolabadmus7582

Pablo alakori. I see the shading β€œPablo” knows himself. Good work on this album Adekunle Gold

@olgachiruza3485

The whole album is lit 🀘

@ike4299

Oooh AG babyπŸ”₯πŸ”₯ just discovered this heat of a track

More Comments

More Versions