Crisis
African China Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Your worst enemy go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world he go end
Se make we yarn about the one june 12
Wey be say them kill people before the 12
Abi na the one of clifford Orji oh
Cannibal man when dey chop man body oh
Another one happen inside Ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh plenty woman when carry belle
Omoge them make them begin they fear

If i say O you say P another man say C
Omo na you sabi
If i say O you say P another man say C
Omo na you sabi

I Say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
I say the burn house dem steal land o for inside Ajegunle.
I Say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
I say the burn house the steal land o for inside Ajegunle.

Something happen for inside mile 12
Wey go make we all Nigerians come interfere
Something happen for inside mile 12
Wey go make we all Nigerians come interfere
Nursery student make e go learn
Omo na im them kill oh make we no yarn
Nursery 1 oh make e go learn
Omo na im them kill oh make we no yarn

Eh we dey happy for democracy
While some useless ones them
Dey demo dey craze
Eh we dey happy for democracy
While some idiot ones them dey
Demo dey craze
My brother oh na useless world
Wey man go live and man go die go
Eh na useless world
Wey man go live and man go die go

I say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
I say them burn house dem steal land o for inside Ajegunle
I say them burn man dem kill man o For inside Ajegunle
I say them burn house dem steal land o for inside Ajegunle

After secondary school my friend go Kaduna e go Kaduna e go serve Oga
After 20 years e don dey serve Oga make e travel go village oh go see him Papa
Tell Papa say im don become Oga tell Mama say I don become Oga
See papa finish enter Kaduna see mama finish enter e dey go Zamfara
As my friend reach o ife eme
My brother go ebelebe gbuo
My friend reach o ife eme
My brother go ebelebe gbuo
Dem carry trailer them land for our land
Wetin we see human dead body
Wetin China see human dead body
Wetin my brother them see human dead body

When papa reach oh see him pikin oh
E halla say ife eme
E halla say Ebelebe egbuo
Nwanem ewo ife eme

I say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
I say them burn house dem steal land o for inside Ajegunle
I say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
I say them burn house dem steal land o for inside Ajegunle

As it is a useless hood
Wey man go leave am man go die go
Situation may tell you make take u down bro
United me stand divided we fall

I say as it is a useless hood
Wey man go leave am man go die go
Situation mi tell you dey unfold
United me stand divided we fall I say

Oya Sharia law no na brand new one
Sharia law no make una hear this one
Sharia no my God oh them say woman and man no go sleep for one place
Dem say woman and man no go eat for one place
So tey them say we man nor go see woman face
Jah sa whataguan jah jah nor say we na do dem wrong
God nor say we burning a sign
Another one say china whataguan tonight

Your worst enemy go be your best friend
Every night and day we dey think our daily bread
You never can tell who go be your best friend
You never can tell when this world he go end
Se make we yarn about the one june 12
We be say them kill people before the 12
Abi na the one of clifford Orji oh
Cannibal man when dey chop man body oh
Another one happen inside ajegunle
Burning and killing to become baale
Oh plenty woman when carry belle
Omoge them make them begin they fear

If i say O you say P another man say C
Omo na you sabi
If i say O you say P another man say C
Omo na you sabi

I say dem burn man dem kill man o for inside Ajegunle
I say the burn house the steal land o for inside Ajegunle.
I Say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle




i say the burn house the steal land o
For inside Ajegunle.

Overall Meaning

The song "Crisis" by African China is a powerful commentary on the state of Nigeria and the violent conflicts that continue to plague the country. The lyrics describe the senseless killings and burnings in the Ajegunle area, and how the violence has affected the lives of ordinary people. The song speaks to the uncertainty and fear that many Nigerians face in their daily lives, and the insecurity that permeates the country.


The lyrics also draw attention to the political situation in Nigeria, specifically the events surrounding June 12 and the killings by notorious criminal Clifford Orji. The song seems to suggest that these conflicts and crises are not isolated incidents, but rather symptoms of a larger problem that is deeply ingrained in the fabric of Nigerian society.


Line by Line Meaning

Your worst enemy go be your best friend
Sometimes the person who you view as your worst enemy can be the one who ends up being your closest ally.


Every night and day we dey think our daily bread
We are always preoccupied with thoughts of how we will make ends meet, day in and day out.


You never can tell who go be your best friend
It's impossible to predict who will end up being your closest ally.


You never can tell when this world he go end
No one can predict when this world will come to an end.


Se make we yarn about the one june 12
Let's talk about the events of June 12.


Wey be say them kill people before the 12
Referring to the killings that occurred leading up to June 12.


Abi na the one of clifford Orji oh
Or it could be in reference to the crimes of notorious cannibal Clifford Orji.


Cannibal man when dey chop man body oh
He's specifically referring to the unspeakable crimes committed by notorious cannibal Clifford Orji.


Another one happen inside Ajegunle
Another incident occurred in the Ajegunle area.


Burning and killing to become baale
People committed acts of violence, including burning and killing, to rise to power and become a baale (village chief).


Oh plenty woman when carry belle
Many pregnant women were living in fear due to the violence and unrest occurring in the area.


Omoge them make them begin they fear
Young girls and women were very afraid due to the rampant violence happening in the area.


If i say O you say P another man say C
Used as a call and response, this line doesn't hold much meaning except to urge listeners to participate in the song.


Omo na you sabi
Hey, it's all up to you (to participate/answer the call and response).


I Say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
Reiterating the point that violence was rampant in the Ajegunle area, and people were being burned and killed.


I say the burn house dem steal land o for inside Ajegunle.
Houses were being burned down and people were forcibly taking land in the Ajegunle area.


Something happen for inside mile 12
Something happened in the Mile 12 area.


Wey go make we all Nigerians come interfere
This event requires the intervention of all Nigerians to bring resolution or peace.


Nursery student make e go learn
Children who should be learning in school were caught up in the violence and unrest.


Omo na im them kill oh make we no yarn
Children were even victims of the violence, making it a sensitive topic for discussion.


Nursery 1 oh make e go learn
Even children as young as Nursery 1 level were caught up in the violence and were unable to attend school to learn.


Eh we dey happy for democracy
There is a sense of happiness and relief for democracy and freedom.


While some useless ones them dey demo dey craze
There are those who are senselessly demonstrating and acting crazy or causing harm.


While some idiot ones them dey demo dey craze
Used to emphasize the previous line and the senseless violence and unrest happening.


My brother oh na useless world
Expressing a sense of disillusionment and hopelessness with the state of the world.


Wey man go live and man go die go
Everyone has to die eventually, which feels like a bleak outlook on life.


I Say them burn man dem kill man o for inside Ajegunle
Repeating the same lines previously mentioned regarding the violence and killing happening in the Ajegunle area.


I say the burn house dem steal land o for inside Ajegunle.
Repeating the same lines previously mentioned regarding the land being taken and houses being burned in Ajegunle.


After secondary school my friend go Kaduna e go Kaduna e go serve Oga
After finishing secondary school, his friend went to Kaduna to work for someone.


After 20 years e don dey serve Oga make e travel go village oh go see him Papa
Twenty years later, his friend is still serving the same person and finally has the chance to go see his father in the village.


Tell Papa say im don become Oga tell Mama say I don become Oga
Telling both his father and mother that he has become his own boss.


See papa finish enter Kaduna see mama finish enter e dey go Zamfara
Both his parents travel to Kaduna and Zamfara to pay him a visit after he becomes his own boss.


As my friend reach o ife eme
As his friend arrives at Ife Eme (an area or location),


My brother go ebelebe gbuo
He is met with violence and unrest in that area.


My friend reach o ife eme
Reiterating that his friend arrived at Ife Eme and had to experience the surrounding unrest.


Dem carry trailer them land for our land
Someone drove a trailer into their land without permission.


Wetin we see human dead body
They see a dead body.


Wetin China see human dead body
Emphasizing that the problem of violence and unrest is not unique to Nigeria; others around the world also witness the same senseless violence.


Wetin my brother them see human dead body
Reiterating that the violence and unrest has a huge human cost, with loss of life.


When papa reach oh see him pikin oh E halla say ife eme E halla say Ebelebe egbuo
When his father arrives and sees him, he exclaims that the area is difficult, and that they have no rest or peace.


Nwanem ewo ife eme As it is a useless hood
As it is a dangerous area with no peace or hope, this area is seen as 'useless.'


Wey man go leave am man go die go
Emphasizing the idea that everyone has to die eventually and this area has little hope or promise for a better future.


Situation may tell you make take u down bro
The various situations and events happening can bring one down and lead to despair.


United me stand divided we fall
Stressing the importance of unity and the concept that by dividing ourselves, we only weaken our collective strength.


I say as it is a useless hood
Referring back to the dangerous area they've been discussing, Ajegunle.


Situation mi tell you dey unfold
Reiterating that the dangerous situation happening in Ajegunle is still ongoing and is constantly unfolding.


United me stand divided we fall I say
Urging for unity and stressing the importance of coming together to build a better future.


Oya Sharia law no na brand new one
Referring to Sharia law, but also implying that it's nothing new and that religious laws have been around for a long time.


Sharia law no make una hear this one
This particular aspect of Sharia law (where men and women cannot sleep or eat in the same place) may not be widely known.


Sharia no my God oh
Stating that Sharia law is not his God or religion.


Them say woman and man no go sleep for one place
Referring to the aspect of Sharia law where men and women cannot sleep in the same place together.


Dem say woman and man no go eat for one place
Referring to the aspect of Sharia law where men and women cannot eat in the same place together.


So tey them say we man nor go see woman face
Some interpretations of Sharia law suggest that men cannot directly see the faces of women.


Jah sa whataguan jah jah nor say we na do dem wrong
Referring to the concept of Jah as an ultimate authority or God, he says Jah has not said they are in the wrong or deserving of the violence and cruelty being inflicted upon them.


God nor say we burning a sign
Stating that God is not in support of the wanton destruction happening as a result of the violence and unrest.


Another one say china whataguan tonight
Another person asks what is happening in China, possibly to draw attention to other areas in the world experiencing similar violence and unrest.


We be say them kill people before the 12
Reiterating that killings have been happening leading up to June 12.


Another one happen inside ajegunle
Reiterating that violence and unrest were very common in Ajegunle.


If i say O you say P another man say C
Repeating the same call and response line as before, but used to reiterate the idea of coming together and working towards a common goal.


I say dem burn man dem kill man o for inside Ajegunle
Reiterating that people were being burned and killed in Ajegunle as a result of the violence and unrest.


I say the burn house the steal land o For inside Ajegunle.
Reiterating that houses were being burned and land was being taken by force in Ajegunle as a result of the violence and unrest.




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS
Written by: Chinagorom Onuoha

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@zundaadeline2547

Who’s here in in 2024? This song made my childhood.❀

@doyinadeosun1875

I'm here 😊

@ogabolawisat3768

Mee❀

@obigrace5314

❀

@chinyereifeanyichwukusunda6608

πŸ“πŸ“Œ

@imeumana8451

I'm here o, beautiful days of AJ city❀

3 More Replies...

@HistoricalAfrica

Who is listening in 2023

@aviatorchris5202

This is Nigeria reality rty now

@adrielamadi952

If you still come back to listen to songs like this then you are among the very few people who have a taste for good music

@Alerxxx

Lol....i shamelessly come back to listen to this classic songs.... people think am weird

More Comments

More Versions