Anything feat JON-E
BIG-O & DJ WATARAI Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Mavin
Drop it
DJ Big N
Tiwa
Baby fresh
Burna
When you are big, you are big abeg
Baby baby oh
This thing e crazy oh
Am going insane oh
Olorun gbami oh

Wonder wonder wonder (Wonder)
E too late to cry oh (Wonder)
We're happy to fast oh
Olorun gbami oh

My matter e don cast
And everywhere I go nw dem know me
Na so so Mrs this them dey call me
All the way from Lagos to Miami

Abu Dhabi dem dey feel me
Them know say this your love e drive me crazy
And I'll do anything for my baby
Oh my baby ah

Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

Joh Hola
Hola hola hola hola hola
Why I feel so good everytime I hold ya
So good that I gat you screaming Hallelujah

You go'n know nobody do you like I do ya
Wan baby Hola hola hola hola hola
When me tell up me live life
Demma wonder why me breed a sweet life
Coz dey look pon me and see me sweet smile
But dem don know say me come from street fight

So make you no go make me feel like you no want me
Tell me where you reside when you're horny
Make you give me green light make you call me
I'll be there by your side

If you gimme I go dapada
You know say I don suffer oh
Eh now I don be godfather
So u no go need no other

Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

You are sexy and you fine
Bring your body next to mine
Hold me bobo waste no time
I'll make your body feel alright oh

Dakun Dakun baby me eh
Tele mi kalo ro ki eh
What you gat o Daddy
Make a bad girl be feeling highre
Drop it

Surulere Jaiye
Awon gbogbo Festac Jaiye
Oya Lekki nko Jaiye
Oya Ikorodu Jaiye

Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

Hehehehe
You thought this was a game
We're just getting started
DJ Big N





When you are big you are big abeg

Overall Meaning

The lyrics of "Anything" by BIG-O & DJ WATARAI, featuring JON-E, talk about the lengths a man is willing to go for the woman he loves. The song describes the intensity of love that makes someone go crazy and do anything for the person they adore. It starts with an introduction to the artists responsible for the song, and then the lyrics move into the verses. The chorus talks about how the man will do anything, dance sukutu, whine, or anything else that pleases his lover. The lyrics further explain how people know the man from everywhere he goes, and many call him Mrs. That's how much he has devoted himself to the woman he loves. The lyrics say that he will do anything to ensure that she feels loved and happy. The song ends with a fun, upbeat outro that suggests that the song is just getting started and declares that when you're big, you're big, and there's no stopping you.


Line by Line Meaning

Baby baby oh
Addressing a loved one with affection


This thing e crazy oh
Expressing feelings of excitement


Am going insane oh
Feeling overwhelmed with emotions


Olorun gbami oh
Asking for divine help and guidance


Wonder wonder wonder (Wonder)
Expressing a sense of wonder and amazement


E too late to cry oh (Wonder)
Acknowledging that it's too late to regret


We're happy to fast oh
Celebrating life and joy


Olorun gbami oh
Asking for divine help and guidance


My matter e don cast
Acknowledging that one's matter is public knowledge


And everywhere I go nw dem know me
Being popular and recognized


Na so so Mrs this them dey call me
Being addressed by a particular title


All the way from Lagos to Miami
Being recognized across locations


Abu Dhabi dem dey feel me
Being appreciated in different places


Them know say this your love e drive me crazy
Being in love and overwhelmed with emotions


And I'll do anything for my baby
Willingness to go to great lengths for a loved one


Oh my baby ah
Affectionately addressing a loved one


Baby anything for you
Expressing willingness to do anything for a loved one


Dance sukutu for you
Willingness to dance for a loved one


Whine na whine na whine for you
Willingness to indulge in intimate activities for a loved one


Joh Hola
An expression of excitement


Hola hola hola hola hola
Expressing excitement and joy


Why I feel so good everytime I hold ya
Expressing positive feelings towards a loved one


So good that I gat you screaming Hallelujah
Feeling confident in one's ability to please a loved one


You go'n know nobody do you like I do ya
Assurance of uniqueness and exclusiveness in a relationship


Wan baby Hola hola hola hola hola
Expressing excitement and joy


When me tell up me live life
Talking about one's lifestyle


Demma wonder why me breed a sweet life
People questioning the reason for one's good life


Coz dey look pon me and see me sweet smile
Being perceived positively by others


But dem don know say me come from street fight
Coming from humble beginnings


So make you no go make me feel like you no want me
Asking a loved one to show affection


Tell me where you reside when you're horny
Discussing intimacy in a relationship


Make you give me green light make you call me
Asking for consent and communication in a relationship


I'll be there by your side
Being available and supportive for a loved one


If you gimme I go dapada
Being confident in one's ability to handle things


You know say I don suffer oh
Acknowledging past struggles


Eh now I don be godfather
Having influence and power


So u no go need no other
Being exclusive in a relationship


You are sexy and you fine
Complimenting a loved one


Bring your body next to mine
Inviting intimacy


Hold me bobo waste no time
Asking for immediate physical intimacy


I'll make your body feel alright oh
Promising to please a loved one


Dakun Dakun baby me eh
Addressing a loved one with affection


Tele mi kalo ro ki eh
Expressing intimate desires


What you gat o Daddy
Talking about what a loved one has to offer


Make a bad girl be feeling highre
Promising to please a loved one


Drop it
Calling for action


Surulere Jaiye
Encouraging enjoyment and celebration


Awon gbogbo Festac Jaiye
Encouraging enjoyment and celebration in different places


Oya Lekki nko Jaiye
Encouraging enjoyment and celebration in a specific location


Oya Ikorodu Jaiye
Encouraging enjoyment and celebration in a specific location


Hehehehe
Expressing joy and amusement


You thought this was a game
Acknowledging seriousness and sincerity


We're just getting started
Expressing a sense of potential and possibility


DJ Big N
Acknowledging the DJ's contribution to the music


When you are big you are big abeg
Acknowledging one's success and influence




Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@mrsugi7778

一番好きな曲がこれでした。
rest in power big-o

More Versions