Elevate
Balloranking Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Shmurda ranking (Badman rhedi)
Ballranking

Early wey mi wake I go down on my kneels
And I pray for my needs (Pray for my needs)
Jah listen to my heart
Amen to my prayer as I dey do my thing
Know say some still dey doubt
How I won take do am but me never forfeit
Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist o yeah

So I'm not in haste I been dey wait (l been wait)
It's been a while I be dey meditate (Meditate)
I know say me I go elevate (Eee ayauayaya)
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late o
Eeeyy ayayayaya

You see me for the TV you won tell me baby hi
She see Aston Martin Bugatti for mi yard
You know me I stand ten toes on my grind
Even when I'm down my liquor take me high

I been dey calculate (Calculate)
Everyday I just dey meditate (Meditate)
Many days I remember the pains (The pains)
Be like say I don dey go insane (Aya aya aya)

Say amen to my prayer make e no dey late (Malo talk my gist)
So me go fi tell dem make dem no dey underrate ooo (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo)
Even when me know say the journey long (Malo)
Mi hustle more I give no excuse (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo)
When I dey for me grind awon won reju

So I'm not in haste I been wait (I been wait)
It's been a while I be dey meditate (l be dey meditate)
I no say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late ooo

Early wey me wake I go down on my kneels
And I pray for needs (I pray for needs)
Jah listen to my heart
Amen to prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt
How I won take do am but me never forfeit
Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist

So I'm not in haste I been wait (I been wait)
Very soon the boy go elevate (Elevate)
Say amen to my prayer make e no dey late





Talk my gist
Talk my gist I no you wan chill o yeah

Overall Meaning

The lyrics to Balloranking's song "Elevate" speak about the artist's journey and determination to succeed despite facing doubts and challenges along the way. The song begins with the artist acknowledging that he wakes up early and prays for his needs, trusting that God will listen to his heart and answer his prayers. He emphasizes that he never gives up because he believes that there is nothing God cannot do.


The artist expresses patience and perseverance, stating that he has been waiting and meditating for a long time. He believes that he will elevate and asks others not to underestimate him. He is confident that soon he will achieve his goals and asks for prayers to ensure that his success comes in a timely manner.


The lyrics also touch on the artist's desire to be noticed and respected. He mentions someone wanting to talk to him because they saw him on TV and admired his success. He highlights his hard work and dedication, stating that he remains committed to his grind even during tough times. He uses liquor as a metaphor to lift his spirits and stay positive despite hardships.


The artist reflects on the challenges and struggles he has faced on his journey. He mentions the pains and feelings of going insane but remains determined to stay focused. He asks people to pray for him and not underestimate him, promising to hustle harder and make no excuses. The lyrics convey a sense of resilience and the belief that success is on the horizon.


Overall, "Elevate" is a song about perseverance, faith, and determination. Balloranking expresses his willingness to wait, meditate, and pray to achieve his dreams. He urges listeners to support and believe in him as he strives to overcome obstacles on his journey to success.


Line by Line Meaning

Shmurda ranking (Badman rhedi)
Acknowledgment of Balloranking's reputation in the music industry.


Ballranking
Self-reaffirmation of Balloranking as an artist.


Early wey mi wake I go down on my kneels
Expressing dedication and gratitude through morning prayers.


And I pray for my needs (Pray for my needs)
Asking for divine intervention in fulfilling personal desires and aspirations.


Jah listen to my heart
Believing that God hears and understands one's innermost desires and yearnings.


Amen to my prayer as I dey do my thing
Receiving reassurance and affirmation that God supports one's endeavors and actions.


Know say some still dey doubt
Awareness of skeptics and doubters who question one's abilities.


How I won take do am but me never forfeit
Insistence on persevering and not giving up despite challenges and uncertainties.


Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist o yeah
Having unwavering faith in God's boundless capabilities and believing that anything is possible.


So I'm not in haste I been dey wait (l been wait)
Exhibiting patience and the willingness to wait for success to come.


It's been a while I be dey meditate (Meditate)
Engaging in deep contemplation and reflection to gain clarity and focus.


I know say me I go elevate (Eee ayauayaya)
Having the strong conviction and confidence that personal growth and achievement are inevitable.


So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Asserting the need for others to recognize and appreciate one's abilities without underestimating them.


Very soon shey the boy go elevate
Expressing anticipation that success and elevation will come soon.


Say amen to my prayer make e no dey late o
Requesting affirmation and blessings on one's prayers to ensure timely manifestation.


You see me for the TV you won tell me baby hi
Acknowledging the recognition and attention received as a celebrity.


She see Aston Martin Bugatti for mi yard
Highlighting the luxurious lifestyle and material possessions on display.


You know me I stand ten toes on my grind
Emphasizing one's commitment and dedication to hard work and perseverance.


Even when I'm down my liquor take me high
Finding solace and temporary relief from challenges through alcohol.


I been dey calculate (Calculate)
Engaging in careful planning and strategizing for success.


Everyday I just dey meditate (Meditate)
Continuously reflecting and seeking inner clarity in daily life.


Many days I remember the pains (The pains)
Recalling the hardships and struggles faced along the journey.


Be like say I don dey go insane (Aya aya aya)
Feeling overwhelmed and on the verge of losing sanity due to life's challenges.


So me go fi tell dem make dem no dey underrate ooo (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo)
Asserting the need for others to acknowledge and respect one's abilities without underestimating them, while also encouraging conversation and engagement.


Even when me know say the journey long (Malo)
Acknowledging that the path to success may be arduous and challenging.


Mi hustle more I give no excuse (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo)
Pushing oneself to work harder without making excuses, emphasizing the desire for a meaningful conversation and connection.


When I dey for me grind awon won reju
Revealing that while staying focused on personal goals, detractors become motivated and inspired.


Very soon the boy go elevate (Elevate)
Expressing confidence that success and growth will soon be achieved.


Talk my gist
Encouragement for others to engage in a meaningful conversation.


Talk my gist I no you wan chill o yeah
Inviting others to have a heartfelt conversation and connection.




Lyrics Β© Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@kingsleyegwuatu7869

You’re a blessing and a rare Gem πŸ’Ž, keep motivating the hood, big ❀️

@unknown-eh1kg

I am elevating this year in God’s name πŸ™πŸΏπŸ™πŸΏβ€οΈ

@wicketangel9562

Thanks for dropping this jam RANKINGπŸ’œπŸ’œ

@jmusicks972

Love this beat the song is good fam 😌πŸ”₯πŸ’―βœ…πŸ€ŒπŸΎπŸ–€

@joeblack8715

This song is fire πŸ”₯

@folashadekayode4975

The guy is just good ajeh ❀️❀️❀️

@rayupdate883

Just like this guy 😍 more hit record bro πŸ’―

@hobbywhales3465

πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯

@blckhd4634

Elevate bruh πŸ₯ΆπŸŽΆπŸŽ΅πŸ”₯πŸ’₯♨️

@otagunfaruk3011

See you at the top β€πŸ”

More Comments

More Versions