Fan Of My Fans
Dremo Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Yeah
Yeah

E dey difficult to find person wey go fit to relate
With my style of music cos e dey different from
All the styles of artists that are now made
So anytime I see person wey appreciate the pictures wey I dey paint
On every song that I'm on makes me go on and on am come strong
Like sey I dey carry weight
I no fit please everyone even some people still don't believe in Jesus Christ
For this stage of my career a lot of people know that the futures bright
The ones wey no like me but like my music know that me burst right
Awon Thomas wey dey doubt me before now are thinking like he just might
Be the next big thing
You no be my fan if get thinking
That I won't be ontop of my peers Middle finger to the air
Tell your girl sey get big thing
My fans vouch for me even asides the music
Dey know I come correct on everything
Fashion passion packaging
Absolute passion powers everything
I'm make my nigga
I just wan to give a big shout out to my fans
Who never let shit get to me on the Internet
All of the negative comments that random people be posting on my wall
My fans go yab your destiny till you deactivate your account dem no send at all

Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm a fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience

Family and friends be my fans too
My girl is a big fan she say I go big pass M I soon
Amen
My mama said in anything I do make I dey prayerful
Spoke to Baba God now hin dey cover me
And every Single person wey dey my crew
It's blessed
Blessed
My fans they love me to death
Yes and e get some things wey dey don do wey I no fit forget
Buy me bottles for club pretty girls show me love
Most of them go come my concert
Even if heavy rain bin dey fall
They no go mind to get into the venue wet
That na love that na support
Apparently that is all that I need
I took a fan out during the week
I tell am say put the bills all on me
She say no you put the bills all on me
She say she get money she no want my money
She just wan express the love she got for me
And see how I’m living and that’s all
She see how I dey live she said I deserve it all
Her believe and my prayer is to be known all around the world
And I no fit achieve shit if my God or my fans no dey involved
The love wey I get for my God and my fans just dey evolve swear I love you all

Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm a fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings




No offense
You just no dey part of audience

Overall Meaning

In the song "Fan Of My Fans" by Dremo, the artist reflects on the difficulty of finding someone who can truly understand and appreciate his unique style of music. He acknowledges that his music stands out from other popular artists and that not everyone may be able to relate to it. However, he finds comfort and validation in the fans who appreciate and support his artistic vision. Dremo expresses gratitude for his dedicated fans who continue to stand by him, even in the face of negative comments and criticism on the internet. He recognizes their unwavering support and considers himself a fan of his fans, emphasizing that those who don't appreciate his music are not a part of his audience.


The lyrics also touch on the significance of family and friends who are also fans of Dremo's music. His girlfriend is mentioned as a big fan, affirming that she believes in his potential for success. Dremo credits the love and support from his fans as a driving force behind his goals and aspirations. He believes that without the involvement of his God and his fans, he would not be able to achieve anything significant. The song conveys a deep sense of appreciation for his fanbase and the impact they have on his career.


Line by Line Meaning

Fan of my fans
I am a supporter of those who support me


I'm a fan of my fans
I appreciate and admire my dedicated fans


If you no be fan
If you are not a fan


I don't try pretend
I don't pretend


Fuck your feelings
I don't care about your emotions


No offense
Not meant to be offensive


You just no dey part of audience
You are not a part of my audience


E dey difficult to find person wey go fit to relate
It is hard to find someone who can relate


With my style of music cos e dey different from
Because my style of music is different from


All the styles of artists that are now made
All the popular styles of artists these days


So anytime I see person wey appreciate the pictures wey I dey paint
So whenever I see someone who appreciates the messages I convey


On every song that I'm on makes me go on and on am come strong
It motivates me to keep going and remain strong


Like sey I dey carry weight
As if I am carrying a heavy load


I no fit please everyone even some people still don't believe in Jesus Christ
I cannot satisfy everyone, some people even don't believe in Jesus Christ


For this stage of my career a lot of people know that the futures bright
At this stage of my career, many people recognize the potential for success


The ones wey no like me but like my music know that me burst right
Those who don't like me but enjoy my music acknowledge my talent


Awon Thomas wey dey doubt me before now are thinking like he just might
Those doubters are beginning to think that I might make it


Be the next big thing
To become the next big success


Tell your girl sey get big thing
Tell your girl to get something great


My fans vouch for me even asides the music
My fans support and believe in me beyond my music


Dey know I come correct on everything
They know I excel in everything I do


Fashion passion packaging
Putting effort into my fashion sense and image


Absolute passion powers everything
My intense passion drives everything I do


Family and friends be my fans too
Even my family and friends are fans of mine


My girl is a big fan she say I go big pass M I soon
My girlfriend is a dedicated fan and believes I will surpass M.I soon


My mama said in anything I do make I dey prayerful
My mother advised me to always pray in everything I do


Spoke to Baba God now hin dey cover me
I spoke to God and now He protects me


And every Single person wey dey my crew
And every individual in my crew


It's blessed
We are blessed


My fans they love me to death
My fans love me unconditionally


Yes and e get some things wey dey don do wey I no fit forget
There are some experiences that have happened that I cannot forget


Buy me bottles for club pretty girls show me love
Girls in the club buy me drinks and show me affection


Most of them go come my concert
Most of them will attend my concert


Even if heavy rain bin dey fall
Even if it is raining heavily


They no go mind to get into the venue wet
They don't mind getting wet to enter the venue


That na love that na support
That is love, that is support


Apparently that is all that I need
It seems that is all I need


I took a fan out during the week
I treated a fan to an outing during the week


I tell am say put the bills all on me
I told her that I would cover all the expenses


She say no you put the bills all on me
She insisted on paying the bills herself


She say she get money she no want my money
She mentioned that she has her own money and doesn't need mine


She just wan express the love she got for me
She just wants to show her love for me


And see how I’m living and that’s all
And see how I am living, that's all that matters


Her believe and my prayer is to be known all around the world
Her belief and my prayer is to gain worldwide recognition


And I no fit achieve shit if my God or my fans no dey involved
And I cannot achieve anything without the support of God and my fans


The love wey I get for my God and my fans just dey evolve swear I love you all
The love I receive from God and my fans keeps growing, I swear I love you all




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

GO AT

Folks - don’t let this DOPE record distract you from the fact DREMO PRODUCED it himself

mengot tabi

Mad luv from Cameroon Dremo..
Love your style of music

Now_Kingz EmpireVEVO

Omon dremo gezzy baba i salute u. ur music always dey burst my faromeh
U will be bigger than M.I

Freeboi Lamma

dremo much love from cameroon,nice one

john princess

Nice one bro

Sheddy Deo

Codename the Ep.. Madt ep 🔥 🔥

Good music update Good music update

Dope one guy

everything fun vevo

This is lit mehn

Accyy official

Much love from Cameroon

makaay oluwayemcy

Chaiii who born ds genius! All the way up dremo drizzy

More Comments

More Versions