Epo
Joe El Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

O l'ata, o l'epo shekpe
O l'epo, o l'ata o l'ata o l'epo
O l'epo o l'ata omo nothing do me o
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata
I dey hustle on a daily o l'ata o l'epo
O l'epo o l'ata nothing do you o
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata
Still dey hustle on a daily o
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata

I get ginger for body no be lie
Omo nothing pass oche because oche get e che
I get ginger for body no be lie
Them go ask me where I go go
Them wan know the ko ko
Bad man me a go low, so low
Come back make I choko choko
Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo shey you know
This life wey we dey so mikasa sukusa
Make you dance your makosa ebi o le pa mi o
Ko le pa mi ninu aiye yi o mo ni lati j'aiye
Omo nothing do me o o l'ata o l'epo
L'epo l'ata i dey hustle on a daily o
O l'ata, o l'epo o l'epo o l'ata
Nothing do you o o l'ata o l'epo
O l'epo o l'ata
I still dey hustle on a daily
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata

I prefer to die like a lion in the jungle
Than to come city come dey do like bingo
I know say I dey try them
Dey pray make I fumble
Aiye le she o l'ata o l'epo
This fire just can't ku this motor can't taku
Omo? zanku fi ojo jumo taku
Forward ever backward ke, it is a taboo
E sun mo shishe gba studio pelu daddy

Oya wetin I gain
If I go school I get certificate
I no fit use am chop wetin I gain
O bu owu ego ego ego ego? Ego bia ne ba
From darkness to up nepa
Make them see me dey shout e ba
Adanma bia ne ba omo nothing do me o
O l'ata o l'epo l'epo l'ata
I dey hustle on a daily o o l'ata, o l'epo
O l'epo o l'ata nothing do you o
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata
I still dey hustle on a daily
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata

Your best wanna rock tonight
Ah make we drink tonight
Do you wanna pop with the tonight
Say what's up tonight
E be you only you I want chop tonight
Make we drink tonight
Do you wanna pop with the tonight
Omo nothing do me o o l'ata o l'epo
L'epo l'ata i dey hustle on a daily o
O l'ata, o l'epo o l'epo o l'ata
Nothing do you o o l'ata o l'epo
O l'epo o l'ata




I still dey hustle on a daily
O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata

Overall Meaning

The lyrics of Joe El.'s song "Epo" reflect the artist's determination and relentless hustle in pursuit of success. The repetition of phrases such as "O l'ata, o l'epo" and "I dey hustle on a daily" emphasize his dedication to striving and working hard. The use of the Yoruba words "l'ata" and "l'epo," which mean palm oil and pepper respectively, metaphorically signify the challenges and obstacles he encounters on his journey.


The lyrics also highlight Joe El.'s self-assuredness and resilience, as he confidently states that nothing can hinder him. He expresses his refusal to be affected by negativity or discouragement, declaring that he will continue to hustle and pursue his dreams regardless.


The song touches on themes of ambition, perseverance, and the desire for a better life. Joe El. encourages listeners to embrace their inner drive and passion, urging them to live their lives to the fullest and not let anything hold them back.


Line by Line Meaning

O l'ata, o l'epo shekpe
Whether it's palm oil or pepper, it doesn't matter


O l'epo, o l'ata o l'ata o l'epo
Whether it's pepper or palm oil, it's all the same


O l'epo o l'ata omo nothing do me o
Whether it's palm oil or pepper, it doesn't affect me


O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata
Whether it's palm oil or pepper, it's all the same


I dey hustle on a daily o l'ata o l'epo
I am constantly working hard every day


O l'epo o l'ata nothing do you o
Whether it's pepper or palm oil, it doesn't concern you


Still dey hustle on a daily o
I am still working hard every day


I get ginger for body no be lie
I have enthusiasm and energy, it's not a lie


Omo nothing pass oche because oche get e che
There's nothing greater than what Oche has, because Oche has achieved success


Them go ask me where I go go
They will ask me where I will go


Them wan know the ko ko
They want to know the details


Bad man me a go low, so low
I will go to a lower level, very low


Come back make I choko choko
Come back and let us rock and dance


Galala no be konto konto
The dance style is Galala, not Konto Konto


Sokoto no be Tokyo shey you know
Sokoto is not Tokyo, do you know


This life wey we dey so mikasa sukusa
This life we are living is full of ups and downs


Make you dance your makosa ebi o le pa mi o
Dance your Makosa dance, it cannot harm me


Ko le pa mi ninu aiye yi o mo ni lati j'aiye
You cannot harm me in this life, I know how to enjoy myself


I prefer to die like a lion in the jungle
I would rather die with dignity in the wild


Than to come city come dey do like bingo
Than to come to the city and behave foolishly


I know say I dey try them
I know that I am trying them


Dey pray make I fumble
They are praying for me to fail


Aiye le she o l'ata o l'epo
Life is like palm oil and pepper


This fire just can't ku this motor can't taku
This fire cannot be extinguished, this motor cannot be stopped


Omo? zanku fi ojo jumo taku
Hey, can you handle Zanku dance all night


Forward ever backward ke, it is a taboo
We always move forward, moving backward is unacceptable


E sun mo shishe gba studio pelu daddy
Keep quiet and respect, enter the studio with Daddy


Oya wetin I gain
Alright, what do I gain


If I go school I get certificate
Even if I go to school, I will have a certificate


I no fit use am chop wetin I gain
I can't eat a certificate, what will it benefit me


O bu owu ego ego ego ego? Ego bia ne ba
Is it just about money, money, money? Money can come and go


From darkness to up nepa
From darkness to the presence of electricity


Make them see me dey shout e ba
Let them see me shouting, 'hey'


Adanma bia ne ba omo nothing do me o
Adanma come over here, it doesn't affect me


Your best wanna rock tonight
Your best friend wants to party tonight


Ah make we drink tonight
Oh, let's drink tonight


Do you wanna pop with the tonight
Do you want to have fun with us tonight


Say what's up tonight
Ask what's happening tonight


E be you only you I want chop tonight
I only want you tonight


Omo nothing do me o o l'ata o l'epo
It doesn't concern me whether it's palm oil or pepper


L'epo l'ata i dey hustle on a daily o
Whether it's pepper or palm oil, I am hustling every day


Your best wanna rock tonight
Your best friend wants to party tonight




Lyrics Β© CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC
Written by: DAVID ADELEKE, JOEL AMADI, SOSHINE SOSHINE, TEMIDAYO OMONIYI

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@marvellouspeter7055

How many of us DAVIDO carry come here? turn up.❀❀

@blackspace162

All of us

@adeforexx

Na All of us NO CAPP!!

@mayor8907

Everyone hereπŸ˜‚

@djdestinyahanor1009

How many of us DAVIDO carry come here? turn up.❀❀

@morganmax8812

@@djdestinyahanor1009 me

1 More Replies...

@lazoswag4162

He said "My mama dey for heaven,she nor fit loseguard me"... RIP mummy baddest

@yungppapi5000

We dey together! Mumsi dey look over us β€πŸ™πŸΎ Rip Ma

@Charles-nv3gy

Same me too...that line hit me hard
I cried

@bobbyjames7417

Same here...... I love my Mama πŸ’œπŸ’“ so much May her gentle soul continue to rest in perfect peace πŸ™πŸ•ŠοΈ

More Comments

More Versions