Move Your Body
Jude & Frank Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

They call me Nigre
Girl your body na finer
Original bobby no be China
The pana wey you give na Thailand
She come from Colorado
Girl your body na finer
Original bobby no be China
The pana wey you give na Thailand
She come from Colorado
Your body correct, I like am like that o
Baby come collect
Baby first baby first give that o
Your body correct, I like am like that o
Baby come collect
Baby first baby first give that o
Your body bad I know
Do me that thing you dey me so
Your body bad I know
Do me that thing you dey me so
Body body, shayo shayo
Spending my money money
For your body o
Duro duro go low go low
Spending my money money
For your body o
Oya comot body for high tension
Don't mention
Your body dey put my blood
For high pressure
I wan clear shot
Mek you comot body for high tension Eh gal don't mention
Your body dey put my blood
For high pressure
Baby gal I wan clear shot
Omo na for inside life
Scatter scatter yash
Dem dey scatter ram
Sister like to dey shine her eye
With the five alive
If I like I for tell am hi
Mek she actualize this body
I must to colonize
So tell me why
You come dey feel like go Trum
Because you hold some
Chicken change to control some
Bom diki don diki break
For the whole squad
The bobby dey tumble the place
To control some honorable great
Your body bad I know
Do me that thing you dey me so
Your body bad I know
Do me that thing you dey me so
Body body, shayo shayo
Spending my money money
For your body o
Duro duro go low go low
Spending my money money
For your body o
International love
The way you bring come my door step
I like it the way
You dey give me tonight o
International love
Girl you come my door step
Oya comot body for high tension
Don't mention
Your body dey put my blood
For high pressure




I wan clear shot
Clear shot, clear shot

Overall Meaning

The lyrics to Jude & Frank's song "Move Your Body" are primarily focused on celebrating and complimenting a woman's physical appearance and the effect it has on the singer. The chorus repeatedly emphasizes how much the singer appreciates and desires the woman's body. The verses mention specific locations (such as China, Thailand, and Colorado) and compare the woman's body to various things, highlighting its beauty and uniqueness. The verses also mention the singer spending money on the woman, suggesting a lavish lifestyle or desire to spoil her. There are also playful and energetic references to dancing and partying, as well as hints of international love and a desire for a deeper connection.


Line by Line Meaning

They call me Nigre
I have a nickname, which is Nigre.


Girl your body na finer
Your body is very attractive.


Original bobby no be China
My body is authentic, not fake.


The pana wey you give na Thailand
The feeling you give is amazing, like a vacation in Thailand.


She come from Colorado
She is from Colorado.


Your body correct, I like am like that o
Your body is perfect, I really like it.


Baby come collect
Baby, come and have me.


Baby first baby first give that o
Baby, please give me your love first.


Your body bad I know
I know your body is amazing.


Do me that thing you dey me so
Please please me the way you're doing.


Body body, shayo shayo
Our bodies are enjoying alcoholic drinks.


Spending my money money
I am spending my money.


For your body o
For your enjoyment.


Duro duro go low go low
We should dance with low movements for a while.


Oya comot body for high tension
Now, move your body energetically.


Don't mention
Don't worry about anything else.


Your body dey put my blood
Your body excites me.


For high pressure
Intensely and thrillingly.


I wan clear shot
I want a chance to be intimate with you.


Omo na for inside life
This is how things happen in life.


Scatter scatter yash
Shaking and moving your buttocks.


Dem dey scatter ram
People are going crazy and losing control.


Sister like to dey shine her eye
She enjoys attracting attention.


With the five alive
With a popular fruit juice brand.


If I like I for tell am hi
If I want, I could greet her.


Mek she actualize this body
Let her enjoy and fully utilize her body.


I must to colonize
I must conquer and possess her.


So tell me why
Please explain to me.


You come dey feel like go Trum
Why do you have the desire to go to the bathroom?


Because you hold some
Because you need to relieve yourself.


Chicken change to control some
Some small amount of money to have control.


Bom diki don diki break
Sounds of beats and breaks.


For the whole squad
For the entire group of people.


The bobby dey tumble the place
My body is creating a frenzy and excitement.


To control some honorable great
To have a great level of control and influence.


International love
Love that transcends borders.


The way you bring come my door step
The way you come to me, to my door.


I like it the way
I really enjoy it the way you do it.


You dey give me tonight o
You are pleasing me tonight.


Clear shot, clear shot
An opportunity to be intimate.




Lyrics © O/B/O DistroKid
Written by: Anietie Frank, Gerald Okotete

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions