Justice
Justice - D.A.N.C.E. Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Say they call me Too sleek oh
And I dey here to speak o
Wetin you dey seek o
For inside life
Olowo o Olowo o
I wan become big Olowo o
Olowo o Olowo o
I wan become big olowo o
Olowo o Olowo o
I wan become big Olowo o
Olowo o Olowo o
I gats become big olowo o
For inside life
I wan be rich and Famous
For inside Life
I suppose get money 
Make our pikin them no blame us 
Say mommy and Daddy them no dey try
Dem begin dey cry
Where them suppose to fly
So you SEE WHY (CY) like Cynthia
Man no dey sleep for night
Every morning and noon I dey my grind 
I dey my grind Yes the boy gats shine
Olowo o Olowo o
I wan become big Olowo o
Olowo o Olowo o
I wan become big olowo o
Olowo o Olowo o
I wan become big Olowo o
Olowo o Olowo o
I gats become big olowo o
I wanna be the biggest out of Africa
Plenty money go full my Nicker
Tour around the world with my niggas
Oluwa please make the team bigger yeah
Correct, open network make I connect
Blow the networth make I collect 
And Flush my haters down the toilet
So I need your ororo
Rub am for my head Baba anoint
I know say you no dey disappoint
My place na number 1 spot so give me the appointment
Rub me with plenty wealth rub am for me like ointment
And I will be content ioo 
Yes the boy gats shine
Olow o Olowo o
I wan become big Olowo o
Olowo o Olowo o
I wan become big olowo o
Olowo o Olowo o
I wan become big Olowo o




Olowo o Olowo o
I gats become big olowo o

Overall Meaning

The lyrics of "Olowo" by DJ Spinall featuring Davido and Wande Coal express a strong desire for success and wealth. The term "Olowo" is Yoruba for "wealthy person" and the artists repeatedly express their desire to become wealthy and famous in their lives. The song paints a picture of the struggles and determination required to achieve success, with the lyrics "Man no dey sleep for night, Every morning and noon I dey my grind."


Particularly striking is the desire for this wealth to benefit not just the artists themselves, but also their children, as the lyrics state "Make our pikin them no blame us, Say mommy and Daddy them no dey try." The song speaks to a larger cultural narrative about success and the importance of financial gain in modern society.


Overall, "Olowo" is a celebration of hard work, determination, and the desire for wealth and success in one's life, through the lens of the Yoruba culture.


Line by Line Meaning

Say they call me Too sleek oh
People refer to me as someone who is sly and cunning


And I dey here to speak o
I am here to express my thoughts and desires


Wetin you dey seek o
What are you searching for?


For inside life
In this world


Olowo o Olowo o
Wealth, oh wealth


I wan become big Olowo o
I want to become wealthy


I gats become big olowo o
I have to become wealthy


I wanna be the biggest out of Africa
I want to be the most successful person from Africa


Plenty money go full my Nicker
I will have lots of money in my pocket


Tour around the world with my niggas
Travel the world with my closest friends


Oluwa please make the team bigger yeah
God, please make my team larger


Correct, open network make I connect
To be successful, I need to make important connections


Blow the networth make I collect
Increase my net worth so I can collect more money


And Flush my haters down the toilet
Get rid of those who do not support me


So I need your ororo
God, I need your blessings


Rub am for my head Baba anoint
Bless me with your touch


My place na number 1 spot so give me the appointment
I deserve to be in the top position, so give me the opportunity


Rub me with plenty wealth rub am for me like ointment
Bless me with an abundance of wealth


And I will be content ioo
And I will be satisfied


Yes the boy gats shine
I am destined for greatness




Lyrics © DistroKid
Written by: Justice Aiyegbenin

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

JubileeFoods

Only Justice does justice to Justice.

punpompur

It's gonna take some time to take some time.

MajinObama

And Mowtendoo. LUL

Krisha Actually

to be fair soulwax also did justice to phantom pt2

Eduardo Guinda

Haha, best comment ever

Jack Saint

fair enough

2 More Replies...

124Musick

I remember when like if you were a dj and you had this version it automatically made u elite. Everyone else played the original or the mstrkrft version, but only the real heads managed to rip this one.

Maxypad

@Rob Adams petal to the metal sung by daft punk

Rob Adams

hey bro you wouldn't know of any record pools that would have anything from like this era of french touch/electrohouse. Anything from edbanger/turbo/kitsunne sorta thing.

WohMi

When D.A.N.C.E. is too mainstream, so you listen to D.A.N.C.E. instead

More Comments

More Versions