Flex
Lakizo Entertainment Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

It's Lakizo baby
Oh ah da
Oh ah da
It's Lakizo baby

I don't give a face
Fine fine girls wan follow me to my place
I no know why but they wan run my race oh
So many people dem wan judge my case
So I tell them gbess

Some of them say them no know me
But ash'oju won won ari boshey je oh
Na baba God dey do am all the way oh
Ash'oju won koni sheyiwon oh yeah
Milliana say y

I don't give a face
Fine fine girls wan follow me to my place kpopo ne
Don't know why but they want to run my race ohh yeah don dey feel hi ray
So many people dem want to judge my case
So I tell them gbese gbess oh
Man dey jump into that kind of beat na
Nobody can see me
Steady cruising my SUV
The blessing pass wetin dem fit see
And all the girls wey no wan been see me
Now na me dem wan see
Abeg let's stop to jealous me
Say na God na he dey bless me ohh

I'm man on fire fire
Me I no fit to tire tire
Gone are the days wey man frustrate
But nowadays man appreciate ahhh
Kilo tun fe oh
Man dey on top pepper oh
Cause I no fit fail I put them for shame
Them no get choice

Back in the days back in the days yeah
Them no show me love them no wan look my face look my face oh
Them know say me I'm covered by the grace by the grace oh
And I just want to walk over my way oh cover my face
It's cover my self oh
I just wan dey flex oh flex oh
And I just want to buy my mama Benz buy my mama Benz
No be first time wey I dey carry first oh
So tell me brother why you con dey vex oh
When you no wan invest don dey feel hi ray

All the Gucci and the Versace
Since I be man for my mummy
Balling daily with them my homies
Now you looking like say you know me
I be burning burning fire
Get plenty plenty cheddar
Living life that I desire
Now I'm balling no retire
Where you dey when I dey feel my pain
When I dey run my race
Now you wan come my place
Where you dey when nobody dey
When dem no look my face
Now you wan come my place

Oya setima setima setima setima setima fu gon
Oh setima setima gb'oti wa shi'le
Wa gb'oti wa kava
All the Gucci and the Versace
Since I be man for my mummy
Balling daily with them my homies
Now you looking like say you know me

I be counting counting do llar
Rolling rolling fi re
Everything all nice
Everyday na christmas
Oya setima setima setima setima setima fu gon kpopo ne
Oh setima setima gb'oti wa shi'le
Wa gb'oti wa kava don dey feel hi ray





It's STG
It's Lakizo baby

Overall Meaning

The song "Flex" by Lakizo Entertainment is an anthem of confidence and self-assurance. The lyrics convey a sense of disregard for the opinions of others and a determination to live life on one's own terms. The artist expresses that he does not care about the judgments and criticisms of others, especially those who claim not to know him. He acknowledges that it is God who has blessed him and brought him success. Despite facing obstacles and doubters in the past, he has reached a point where he can enjoy the fruits of his labor and confidently assert his worth.


The lyrics also touch upon the theme of perseverance and resilience. The artist reflects on the days when he was not shown love and his face was not recognized. However, he emphasizes that he has been covered by grace and now just wants to enjoy his success without any hindrances. He calls out those who now seek to be part of his life, questioning why they are suddenly interested after giving him no support or investment when he needed it. The lyrics celebrate the artist's achievements, his ability to live the life he desires, and his loyalty to his friends and family.


Overall, "Flex" is a song that exudes confidence and represents a triumph over adversity. It encourages listeners to embrace their own accomplishments and not be swayed by the judgments of others.


Line by Line Meaning

It's Lakizo baby
This song is produced by Lakizo Entertainment.


I don't give a face
I don't care about others' opinions or judgments.


Fine fine girls wan follow me to my place
Attractive girls want to come to my house.


I no know why but they wan run my race oh
I don't understand why they want to compete with me.


So many people dem wan judge my case
Many people want to pass judgment on me.


So I tell them gbess
So I ignore or dismiss them.


Some of them say them no know me
Some of them claim to not know who I am.


But ash'oju won won ari boshey je oh
But their facial expressions reveal that they actually recognize me.


Na baba God dey do am all the way oh
It is by the grace of God that everything is happening for me.


Ash'oju won koni sheyiwon oh yeah
Their pretense to not know me is futile.


Milliana say y
Milliana agrees with what I'm saying.


Don't know why but they want to run my race ohh yeah don dey feel hi ray
I don't understand why they want to compete with me, but it seems like they're starting to feel the pressure.


Man dey jump into that kind of beat na
I'm jumping into that kind of rhythm.


Nobody can see me
No one can overshadow or overlook me.


Steady cruising my SUV
I'm confidently driving my Sports Utility Vehicle.


The blessing pass wetin dem fit see
The blessings I have surpass what others can see.


And all the girls wey no wan been see me
And all the girls who previously didn't want to notice me.


Now na me dem wan see
Now they want to see and know me.


Abeg let's stop to jealous me
Please stop being jealous of me.


Say na God na he dey bless me ohh
It is God who is blessing me.


I'm man on fire fire
I'm filled with passion and determination.


Me I no fit to tire tire
I will not get tired or give up.


Gone are the days wey man frustrate
The days of frustration are gone.


But nowadays man appreciate ahhh
Nowadays, people appreciate me.


Kilo tun fe oh
What else do they want?


Man dey on top pepper oh
I am successful and influential.


Cause I no fit fail I put them for shame
Because I cannot fail, I make them feel ashamed.


Them no get choice
They have no choice but to accept it.


Back in the days back in the days yeah
In the past, in the past.


Them no show me love them no wan look my face look my face oh
They didn't show me love, they didn't want to acknowledge me, they ignored me.


Them know say me I'm covered by the grace by the grace oh
They know that I am protected and supported by divine grace.


And I just want to walk over my way oh cover my face
And I just want to proceed on my own path while hiding my true emotions.


It's cover my self oh
I'm protecting myself.


I just wan dey flex oh flex oh
I just want to enjoy and show off my success.


And I just want to buy my mama Benz buy my mama Benz
And I just want to buy a luxurious car for my mother.


No be first time wey I dey carry first oh
It's not the first time I'm being the first or achieving success.


So tell me brother why you con dey vex oh
So tell me, brother, why are you getting angry?


When you no wan invest don dey feel hi ray
When you didn't want to invest, now you're starting to feel envious.


All the Gucci and the Versace
All the expensive brands like Gucci and Versace.


Since I be man for my mummy
Since I'm a responsible man for my mother.


Balling daily with them my homies
I'm having fun and living a lavish lifestyle with my friends.


Now you looking like say you know me
Now you're acting like you know me.


I be burning burning fire
I'm full of energy and passion.


Get plenty plenty cheddar
I have a lot of money.


Living life that I desire
Living the life I want.


Now I'm balling no retire
Now I'm enjoying life and won't retire.


Where you dey when I dey feel my pain
Where were you when I was going through hardship?


When I dey run my race
When I was pursuing my goals.


Now you wan come my place
Now you want to come to me.


Where you dey when nobody dey
Where were you when I had nobody?


When dem no look my face
When no one paid attention to me.


Now you wan come my place
Now you want to come to me.


Oya setima setima setima setima setima fu gon
Okay, let's dance energetically and happily.


Oh setima setima gb'oti wa shi'le
Oh, let's party and have a good time.


Wa gb'oti wa kava
Come and enjoy the moment with me.


I be counting counting dollar
I am counting lots of dollars.


Rolling rolling fire
I am rolling and enjoying success.


Everything all nice
Everything is going well and smoothly.


Everyday na Christmas
Every day feels like a celebration.


Oya setima setima setima setima setima fu gon kpopo ne
Okay, let's dance energetically in a joyful manner.


Oh setima setima gb'oti wa shi'le
Oh, let's party and have a good time.


Wa gb'oti wa kava don dey feel hi ray
Come and enjoy the moment with me, now you're starting to feel excited.


It's STG
This song is recorded by STG.


It's Lakizo baby
This song is produced by Lakizo Entertainment.




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS
Written by: Lakizo Entertainment

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

DxPhase

Wow this is sick.. Apart from the fact that the animation was dope, it properly depicted the message of the song. 👌🏾

SSS CA

Bella is killing this song, his vibe and relaxed verse, don't know why he uses much autotune in other songs

GeneralMax97

Vibes control on repeat 💪

Wissal Mephtah

This song is being slept on....

Liz

This song is everything

Dr magic Hand

Here for shrumda

abbs abbs

🔥 🔥🔥🔥 banger. Bella Lakizo....

Natura MJG Officiel

The legend Starboy Team Made In Lagos By Banger Wizkid

Khaliyon Lyon

Here for terri

Eghobor Osakpolor

💥💥💥

More Comments

More Versions