Inferiority Complex
Olamide Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Gbo giri kiri gbo
Gbo giri kiri gbo
Ewure ku enu e run
Agutan ku aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know e go know
Who no sabi e go sabi
Take it outside basket

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 Jeje
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati na we dey do party Jeje
Can’t shout dem no cash out today Jeje
Stand out dem no stand out Jeje
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow

Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

I no dey wish another man bad oh
I no dey trespass for another man yard oh jeje
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my Mercihalago Jeje
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh

Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje
Jeje
Every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje
Jeje
Jeje




Every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje

Overall Meaning

The song "Inferiority Complex" by Olamide is a reflection on the different worries and needs that people have in life, and encourages listeners not to be consumed by feelings of inferiority. The lyrics speak to the idea that everyone has their own unique struggles and challenges, but with faith and determination, it is possible to overcome them. The repeated chorus of "Gbena woju oloro, Inferiority complex no go kill you lai lai" encourages listeners to avoid negative thoughts and feelings that can lead to a sense of inferiority, and instead focus on conquering their challenges and achieving their goals.


Rhythmically, the song blends Yoruba and English lyrics, and is accompanied by a catchy beat that combines traditional Yoruba drumming with contemporary Nigerian sounds. Olamide’s verses are delivered in a mix of confident bravado and reflective introspection, a unique feature of his music that has helped him build a dedicated fan base.


One of the most interesting aspects of the song is the incorporation of Yoruba proverbs and idioms, which are used to convey deeper meanings and insights into the lyrics. For example, "Gbo giri kiri gbo" means to listen carefully, while "Ewure ku enu e run" means that someone else’s downfall does not automatically equate to one's own success. Additionally, the line "Money na dongo manyaro" is a reference to the Yoruba saying "Owo lo fi start e" which means "Money is what gets things started."


Line by Line Meaning

Gbo giri kiri gbo
Listen attentively


Ewure ku enu e run
The sheep's mouth has been cut off


Agutan ku aso e faya
The muskrat has caught fire


Alfa jona won bere irugbon
The Muslim scholar has gone beyond the elders


Who no know e go know
Those who don't know will eventually find out


Who no sabi e go sabi
Those who don't understand will eventually do


Take it outside basket
Handle it with care, delicately


Jeje I do my thing
I take things easy and do what I want


I no dey do their thing
I don't do things the way they do


Stand out dem no stand out Jeje
They don't stand out like I do


Standard dem no standard
They don't have the same level of quality


Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
I'm living my life to the fullest, you know


Inferiority complex no go kill you lai lai
Don't let an inferiority complex cause your demise


I no dey wish another man bad oh
I don't wish harm to anyone


Money na dongo manyaro
Money can come and go quickly


I just wanna cruise in my Mercihalago Jeje
I just want to enjoy my life at my own pace


Environmental sanitation I do that everyday
I keep my surroundings clean every day


Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh
To get rid of negative influences around me


Inferiority complex no go kill me lai lai
I won't let an inferiority complex bring me down


Every damn thing wey you want
Everything you desire


All of them shall come to pass
Your wishes will come true eventually




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS
Written by: Olamide Adedeji

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@fasasirasheedojo1413

2022 and still one if the best

@trendyvibes786

My Track whenever I am feeling depressed

@Holyboi_Jinjer

Hope say I don dey since these year,I for don blow…not now wey upcoming don plenty.everything con look like fake….much love❤❤ to baddo

@joydamkor4815

Inferiority complex, my best track

@abolarinwakazeem4091

U sabi music

@lateefolamideshittu9051

who is listening 2019

@user-vn2ih2nh9l

ÔBA SAN
BADOO ❤❤

@esthersamuel1478

Woju oloro means face ur fear

@tayoadedoyin6362

Badoo❤

@olusholabello9365

kete kete tani mo gbe...eran aguntan tani mo gba.....ogun Orun ba mi wa se fun won

More Comments