Oh Oh
Ruggedman Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Even if your name na TV
You still no fit show me
Terrorist and fine chicks self
No fit blow me
I fit hard like stone
Or soft like Mouka foam
I get more yans than all mobile phones get ringtones
I dey enter booth to make correction
Papa mama
I'm done giving out the wrong impressions about musicians
About rappers in particular
Real ones smart
Only say mumu ones plenty pass
Make una open eyes to see
Ears to listen
To the words they speak
What information are they giving
To the adults and kids
That watch and listen
Make mе Minister for Music
I go lock them all for prison (Uh hun)

Oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh oh oh oh (They go like)
Oh oh oh
Oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh

Na jeje I dey on my own
When operation sweep stop to creep
Now the RRS
I wonder wetin dem go call am next
I no go hesitate
If na to meditate
Or levitate fakers
And spread them over
Forty or fifty acres
I get more game than Lakers
More face than facers
I gather more feet than shoemakers
Still dey owe all the aces
Some say
Why you no use Kano Pillars or Highlanders
Would you prefer Navigator or Pathfinder
I plan to paint my head red
Grow dreads careful where you trick
I eat fakers like ewa goin and bread
So all you lyrical misfits beware
Mind how you stare
No be all of una go make am through this year (Why now)
Cus I don boss like kasala
With more kata kata and wahala
Wey go worse pass Abacha saga (Shege)
I don tey like Reggae
But na underground
Now na the time to feel my flow like thunder sound

Oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh oh oh oh (They go like)
Oh oh oh
Oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh

I won kidnap Darigo
Camp am for four days straight
For strange places
Go play games and make faces
Take am in more ways than one
When I'm done I go leave am
And she no go run
She go come out with bow legs
And its obvious why
Its something most guys have thought of
Been unable to try
I no lie lie lie
Cus when it comes to
I be bad guy
Fine girl you wan try
I get skills but that na on the contrary
So much that even harly go on marry in the cemetery
Again on the contrary I'm more than ordinary
I'm like confined alone solitary
One man army fakers can't harm me
Mati eloro mato erukpe shani
Shine eye before you go abuse or hail
Cus I will lyrically lock you up
With no bail no bai

Oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh oh oh oh (They go like)
Oh oh oh
Oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh oh oh oh (They go likе)
Oh oh oh

Oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh




Oh oh oh
Oh oh oh

Overall Meaning

In Ruggedman's song "Oh Oh," he starts by asserting his confidence and toughness, emphasizing that even if someone is famous or attractive, they cannot intimidate or impress him. He compares himself to a hard stone or a soft foam mattress, highlighting his versatility. Ruggedman declares that he has more knowledge and experience than the mobile phone industry has ringtones.


He then shifts his focus to the music industry and his role as a rap musician. Ruggedman admits to previously giving the wrong impression about musicians and rappers in particular. He calls out the "mumu" (foolish) ones and urges listeners to pay attention to the messages they convey. Ruggedman proposes that he should be made the Minister for Music and promises to lock up all the musicians who spread negative or harmful information.


In the second verse, Ruggedman reflects on his own journey and resilience. He mentions past challenges, including being a target of law enforcement operations. He expresses curiosity about what the next operation by the Rapid Response Squad (RRS) will be called. Ruggedman asserts his willingness to meditate or levitate to deal with fakers and warns them of the consequences. He boasts about having more skills than the Los Angeles Lakers basketball team and accumulating more fame and success.


Ruggedman concludes by asserting his dominance and superiority in the rap game. He mentions kidnapping a girl named Darigo and keeping her captive for four days, highlighting his dominance and control. He suggests that other men have thought of similar actions but have been unable to carry them out. Ruggedman proclaims he is a "bad guy" and warns listeners not to underestimate him. He declares that he is extraordinary, like being confined alone, and emphasizes his ability to defend himself against fakers with his lyrical skills.


Line by Line Meaning

Even if your name na TV
Even if you're famous or well-known


You still no fit show me
You still can't impress or deceive me


Terrorist and fine chicks self
Even dangerous people and attractive women


No fit blow me
Can't deceive or manipulate me


I fit hard like stone
I can be tough and unyielding


Or soft like Mouka foam
Or gentle and comfortable like a mattress


I get more yans than all mobile phones get ringtones
I have more stories and experiences than all phones receive calls


I dey enter booth to make correction
I enter the recording studio to make improvements


Papa mama
Parents


I'm done giving out the wrong impressions about musicians
I'm done misrepresenting musicians


About rappers in particular
Especially rappers


Real ones smart
The genuine ones are intelligent


Only say mumu ones plenty pass
But there are more foolish ones


Make una open eyes to see
Open your eyes to see


Ears to listen
Ears to listen


To the words they speak
To the messages they convey


What information are they giving
What kind of information are they providing


To the adults and kids
To both the adults and children


That watch and listen
Who watch and listen


Make me Minister for Music
Appoint me as the Minister of Music


I go lock them all for prison (Uh hun)
I will imprison all of them


Na jeje I dey on my own
I am minding my own business peacefully


When operation sweep stop to creep
When police operations stop lurking


Now the RRS
Now the Rapid Response Squad (police force)


I wonder wetin dem go call am next
I wonder what they will name it next


I no go hesitate
I won't hesitate


If na to meditate
If it's to meditate


Or levitate fakers
Or expose fake people


And spread them over
And expose them to


Forty or fifty acres
A large area of land


I get more game than Lakers
I have more skills than the Los Angeles Lakers basketball team


More face than facers
More presence than those who pretend


I gather more feet than shoemakers
I attract more attention than shoemakers do customers


Still dey owe all the aces
They still owe all the experts


Some say
Some people say


Why you no use Kano Pillars or Highlanders
Why don't you use popular football clubs like Kano Pillars or Highlanders


Would you prefer Navigator or Pathfinder
Do you prefer luxury cars like Navigator or Pathfinder


I plan to paint my head red
I plan to dye my hair red


Grow dreads careful where you trick
Grow dreadlocks, be cautious where you deceive others


I eat fakers like ewa goin and bread
I defeat fake people easily


So all you lyrical misfits beware
So all the lyrically unfit people should be cautious


Mind how you stare
Be careful how you look at me


No be all of una go make am through this year (Why now)
Not all of you will succeed this year


Cus I don boss like kasala
Because I'm a boss, there's chaos


With more kata kata and wahala
With more trouble and complications


Wey go worse pass Abacha saga (Shege)
Which will be worse than the Abacha regime (exclamation of shock)


I don tey like Reggae
I've loved Reggae for a long time


But na underground
But I've been in the underground music scene


Now na the time to feel my flow like thunder sound
Now is the time to experience my powerful flow


I won kidnap Darigo
I want to kidnap Darigo (person's name)


Camp am for four days straight
Keep her captive for four consecutive days


For strange places
In unfamiliar locations


Go play games and make faces
Play games and make funny expressions


Take am in more ways than one
Take advantage of her in various ways


When I'm done I go leave am
When I'm finished, I will let her go


And she no go run
And she won't run away


She go come out with bow legs
She will come out with bowed legs


And its obvious why
And the reason is clear


Its something most guys have thought of
It's something most guys have considered


Been unable to try
But didn't have the opportunity


I no lie lie lie
I'm not lying


Cus when it comes to
Because when it comes to


I be bad guy
I'm the tough guy


Fine girl you wan try
Fine girl, do you want to try


I get skills but that na on the contrary
I have skills, but it's the opposite


So much that even harly go on marry in the cemetery
So much that even hardly anyone marries in the cemetery


Again on the contrary I'm more than ordinary
Again, on the contrary, I'm extraordinary


I'm like confined alone solitary
I'm like being alone in isolation


One man army fakers can't harm me
I'm a one-man army, fake people can't harm me


Mati eloro mato erukpe shani
I don't understand this phrase


Shine eye before you go abuse or hail
Be careful before you insult or praise


Cus I will lyrically lock you up
Because I will metaphorically imprison you


With no bail no bai
Without the possibility of release or escape


Oh oh oh (They go like)
Oh oh oh (People will enjoy)


Oh oh oh oh oh oh (They go like)
Oh oh oh (People will enjoy)


Oh oh oh
Oh oh oh


Oh oh oh (They go like)
Oh oh oh (People will enjoy)


Oh oh oh oh oh oh (They go like)
Oh oh oh (People will enjoy)


Oh oh oh
Oh oh oh




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions